Romance › Re: Why Are Guys Here So Cruel Towards Women by otunbalamba: 6:24pm On Feb 06, 2020 |
tohyorsih2: Egbami! i say i nor do! na by force?  by fire by thunder  inshort, na by village people  |
Romance › Re: Why Are Guys Here So Cruel Towards Women by otunbalamba: 1:25pm On Feb 06, 2020 |
tohyorsih2: Otunba abeg no con pour sand for my garri oo  no be only sand i go pour, i go even add sawdust and pebbles  |
Romance › Re: Why Are Guys Here So Cruel Towards Women by otunbalamba: 1:09pm On Feb 06, 2020 |
biGDhAp: .. lol.. Tani bro eh. jor wa bro eh losi waju jor..
why you wan Cast me na.
you just wake up?? this guy don almost snatch tohyorsih2 comot for my hand  bobo backoff make i no involve my village people  |
|
|
|
Sports › Re: Ronaldo At 35: UEFA Champions League Records He Can Break by otunbalamba: 8:04pm On Feb 05, 2020 |
shugaboy6102: Super man. Its high time we start appreciating messi and ronaldo because in less than 10 yrs these 2 would have retired from football. high time and present tense verb  no be by force to speak English na, pidgin dey there na  |
Romance › Re: What’s The Weirdest Date You've Been On? by otunbalamba: 8:07pm On Feb 04, 2020 |
|
|
Romance › Re: I Swear, Sperm Plus Happiness Is Good” – Lady Mocks Her Madam by otunbalamba: 6:00am On Jan 31, 2020 |
|
Romance › Re: I Swear, Sperm Plus Happiness Is Good” – Lady Mocks Her Madam by otunbalamba: 5:54am On Jan 31, 2020 |
tohyorsih2  you se dey here |
|
|
Health › Re: Chinese Doctors 'Cure' Coronavirus Patient Using HIV Wonder Drugs by otunbalamba: 3:44pm On Jan 29, 2020 |
seunmohmoh: Hi, I saw your post on xiaomi thread some months back. How can I get the theme please? you and xiaomi sha  won fi se e ni?  |
|
|
|
|
|
|
|
|
Romance › Re: Kobe Bryant Wife Had Been With Him Since He Was 17 (photos) by otunbalamba: 9:34pm On Jan 27, 2020 |
|
|
|
|
Romance › Re: Men Must Ejaculate 21 Times Monthly To Avoid Prostate Cancer - Medical Expert by otunbalamba: 10:47pm On Jan 25, 2020 |
tohyorsih2: Otunbalamba right now.  vaseline crew has landed 
|
Celebrities › Re: Toke Makinwa, DJ Cuppy, Susan Peters & More Join in on #Socialchallenge viral me by otunbalamba: 9:38am On Jan 25, 2020 |
biGDhAp: ... Mann has upgraded from Vaseline bruh.. lol.. e go shock you na.. you go see as I dey I go dey grab her big ass for the pinshure, inshort na Pre wedding picture we go send give you 
|
Celebrities › Re: Toke Makinwa, DJ Cuppy, Susan Peters & More Join in on #Socialchallenge viral me by otunbalamba: 2:52am On Jan 25, 2020 |
tohyorsih2: Chai Otunba Oshomo! Number one vaseline ambassador!!! awa ni yen o  |
Celebrities › Re: Toke Makinwa, DJ Cuppy, Susan Peters & More Join in on #Socialchallenge viral me by otunbalamba: 2:51am On Jan 25, 2020 |
biGDhAp: .. lol.. no she go talk na.. make she tell me herself..
me wey wan go see am 4 Shaina nxt month.. no worry we go dey send pinsshure give you picture of you and your vaseline abi 
|
|
Celebrities › Re: Toke Makinwa, DJ Cuppy, Susan Peters & More Join in on #Socialchallenge viral me by otunbalamba: 9:10pm On Jan 24, 2020 |
biGDhAp: .. Me sef Shock and she dey Shaina  leave my baby alone na  she say she no do, na by force  |