OyinboPrincess's Posts
Nairaland Forum › OyinboPrincess's Profile › OyinboPrincess's Posts
@iyisco2001 - lol e don beta jare - ose... omo na nairaland b the 'hub-ub' of the 9ja society and culture, na learning curve for me self... make I follow learn better things sha abegiee baba, I never master am yet ooo - na longest way to go self! But, ose, all the same @niggadee - omo na head mata ooo Mr Man - I knw say na my head I don take learn am, but na my heart go carry me finish am ![]() I hope say una both don see my video and follow me ontop twitter / facebook ![]() |
@iyisco2001 - OOOSSSSEEEEE BABA - I hail you ooo - u don see am abi?! na chief learner b me ooo ![]() |
@iyisco2001 - I go try am now sha - oooosssseeee ![]() @niggadee - na so I b ooo, una for check my video ![]() |
@iyisco2001 - e nor go let me change am na.... or I nor sabi how - one or the other sha |
@iyisco2001 - I don glad say na u don see am with ur own eye b that - na u go tell me nor b lie oooo abi ose baba@pureguide - na so OOOOO!! ![]() |
@Prodeegee - omo dust nor dey dem ur eyes ooo abegieee make u nor make am sore with all this ur washing mata Baba ![]() Check am for YouTube - u go believe say ur eye don dey tell u truth finally, na so e go b oooo |
@KELVINXY - I don follow back Mr Man chaaiiiii - pepperoni no dey for my face joooooooor ps - |
@KELVINXY - beta blending baba.... na pepperoni confirm e don sweet me well well self - abeg follow me jare u knw say eh, person like una good for me sha - u for help me go viral OOOoooosssseeeeeeeeeee@pureguide - omo nor b 9ja product ooo - I b confirm whitey yes, Oyinbo don too like to follow 9ja sawg, because e don hot google na a very good thing ooo, but I nor need make e help me write, I don go school well well before sha!! Shooooo u too dey fear - if disbelief dey ur mind, go youtube watch my videos, then make I hear wetin u wan yarn ![]() YouTube - Oyinbo Princess Titles - Hit Me, Mata Dey O, Omo See Yanch |
@njuwo - omo I don HAIL YOU OOOO - I don appreciate dis ur words well well ooo... na me dey try learn, na me don sabi! Nor b small matter, na years I come spend to flow like this oo. Abeg, may God bless you self, LLNP ![]() @Tolzeal - I knw say many 419ers dey for road ooo, even me, I don dey fear well well, but, as I dey so like this - na true mata. If u nor go believe, make una go see face for youtube (if you sabi usa am) type Oyinbo Princess, na video ooo, nor b pictures alone. I also get facebook, if una care take knw... ohhh and twitter - now.......... wetin u wan yarn again?! |
@SELENAqueensy - ose I hail u oooo!! Highest HAIL self - check youtube for a laff oo |
@nwaanambra1 - I nor wan make una take do anything sha - if una like make u follow my twitter, if u nor like abegieee nor b by force ![]() @ KELVINXY - omo I nor dey blame u sha... see as u don dey rush am sooo, deliverance don dey come ur way I nor blame u self, na catchy title go get views ooo I don take good care, ose baba ![]() |
I hail u my people... I hope say all dey ok? As I dey read plenty topics for this section e b like say I wan yarn small about my cat. Na this time two years ago, I don dey receive call from padi mi wey I know for work. E come tell me say this cat don become homeless... homeless sha?! how come?! The cat don dey for one house like that, wey people nor sabi look after animals, e b like say the person head nor well at all. They don throw am for winder from 12floors high, reach ground. Omo God dey ooo - lucky say this cat nor dey break back! Anyway sha, I don home am for one night initially - omo na almost two years don pass since!! I don name am Tippy, na appropriately so, when u don dey think wetin happen to am. Since the time wey I don own am, omo nor b small mata.... she get one luxury fluffy bed, a personalised cushion cover, pink litter tray, cute food bowls and mat, a clawing board, a clawing tower with hiding space, toys don full the house self!! She don tey since with these her toys ooo - I look am like... imagine na u be cat for 9ja oo - u nor go sabi anything sha. She dey lounge about anyhow, still as she don dey get all those things, she still come sleep for another place, like MY sofa!! She get big eye oo, na she dabaru! Na house cat she be, e b like say if I free am for outside, another catgo scatter am anyhow, she go return house look like she don chop wowo lick plate!! Chaiiii - God dey ooooo ![]() As you don read my topic finish, if u wan see more you for add me on here. I also get facebook (Oyinbo Princess) and I dey for twitter too @OyinboPrincess Videos uploaded weekly on YouTube - subscribe to and watch Oyinbo Princess ONE LOVE!
|
@Rabzy & @Hopeforcharles Thanks for your comments guys - abeg make una follow me on here, also for twitter and facebook ![]() One Love |
@WebHostingPal - ohhhh PELE, I nor knw ooo - my bad.... abegieeeee make una share my video jare ![]() |
@Gold Circle - e b like say eh, as I don dey hear am, hear am for here I just wan know am jare ![]() |
@WebHostingPal - I go try sha... na small small ooo ose. E b like say that one na the hardest mata, make I try am anyway jare thanks for reply my sista - u don try well well |
E b like say eh, Pidgin don enter my system well well, so na wetin I wan take am do, ideally, I go reach out to the 9ja society make am known ooo... Nau get time for laffs abi - Abeg if una get small time, make u watch my video for YouTube - Oyinbo Princess 'Omo See Yanch' plus others wey dey there under my name - if u want leave comments u go subscribe (free of charge) for the latest updates and videos I be British lady oo, where sabi Pidgin well well... E b like say the sound don dey sweet me ooo! I live for London and wan come show again soon for 9ja - watch this space oo!! I dey for facebook too - Oyinbo Princess - u for like my page, info of when I go enter ur area go show for there Also twitter - @OyinboPrincess - all the latest ![]()
|
E b like say eh, Pidgin don enter my system well well, so na wetin I wan take am do, ideally, I go reach out to the 9ja society make am known ooo... Nau get time for laffs abi - Abeg if una get small time, make u watch my video for YouTube - Oyinbo Princess 'Omo See Yanch' plus others wey dey there under my name - if u want leave comments u go subscribe (free of charge) for the latest updates and videos I be British lady oo, where sabi Pidgin well well... E b like say the sound don dey sweet me ooo! I live for London and wan come show again soon for 9ja - watch this space oo!! I dey for facebook too - Oyinbo Princess - u for like my page, info of when I go enter ur area go show for there Also twitter - @OyinboPrincess - all the latest ![]()
|
I hail u ooo, hw far na? Compliments of the season to all Abeg if una get small time, make u watch my video for YouTube - Oyinbo Princess 'Omo See Yanch' plus others wey dey there under my name... una need open youtube, enter my name, u go see am for there oo I be British lady oo, where sabi Pidgin well well... E b like say the sound don dey sweet me ooo! Follow me for latest clips and movements I dey for facebook too - Oyinbo Princess Also twitter - @OyinboPrincess
|
I hail u, hw far na? Compliments of the season ![]() Abeg if una get small time, make u watch my video for YouTube - Oyinbo Princess 'Omo See Yanch' plus others wey dey there under my name I be British lady oo, where sabi Pidgin well well... E b like say the sound don dey sweet me ooo! I dey for facebook too - Oyinbo Princess Also twitter - @OyinboPrincess I want try reach out to the 9ja society, the country wey I don kolo for! |
I hail una! As I don just remember something wey don happen to me, I dey talk am, post am for youtube.... 'Oyinbo Princess - Omo See Yanch!' I don dey work for one airline like that, wey I go serve as Cabin Crew, one guy dey come talk him Padi of my yanch!! Abeg, see youtube for the full story.... guy wey nor sabi - e nor know say I dey hear Pidgin ![]() Follow me on youtube (Oyinbo Princess) by subscribing to my page for the latest uploads and on twitter @OyinboPrincess - Thank you!!
|
Omo, I don hope say na market dey for Oyinbo wey sabi Pidgin... watch this space ![]() E b like say if u don get interest, make una subscribe to my youtube channel and follow me on twitter ![]() YouTube - Oyinbo Princess Twitter - @OyinboPrincess
|
[i]Hw far na my people, I hail una!!! Abeg, come see me for youtube na, u fit subscribe to my channel, wey I go upload videos ![]() Make I nor dey talk too much for u hear ooo - u knw say Baba God dey! Youtube - Oyinbo Princess Twitter - @OyinboPrincess |
abegiee baba, I never master am yet ooo - na longest way to go self! But, ose, all the same 

or I nor sabi how - one or the other sha
abegieee make u nor make am sore with all this ur washing mata Baba
u knw say eh, person like una good for me sha - u for help me go viral