Stats: 3,228,539 members, 8,074,375 topics. Date: Sunday, 09 February 2025 at 03:31 PM |
Nairaland Forum / OyinboPrincess's Profile / OyinboPrincess's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)
![]() |
As per say Nairaland no get better place make we help others for e site, I don enta the jokes side as na partial comedienne I b. So na my field b this Jokes give joy sha, wen I perform alongside some of 9ja finest, I feel privileged and honoured, I no go lie. Any small payment weh dem pay me, I use to support children in 9ja Crom feeding to clothing, I try do my little, to the best of my ability. Anything I make from my 9ja entertainment, including Nollywood work, na children wey I push am go Please check my link below, ABEG https://www.facebook.com/donate/280136933098784/?fundraiser_source=external_url My people, I hail o! Happy new month to everyone, I pray July brings endless opportunities your way Nothing concern me with mama charlie english abeg.... So oya na I get one outreach called Oyinbo Princess Outreach. I get volunteers for 9ja wey fit travel reach villages, wey far from city's. No b everywhere wey children suffer from hunger sha, but my team don dey waka find the ones wey lack small Awa mission, na to feed children wey hungry, spread the act of giving by leading by example We prepare Jollof Rice with Chicken or Beef at each location. We carry leg enta market, collect wetin we go use cook, carry am reach village, cook am for area. Fresh and adhearing to food hygiene guidelines as far as physically possible No b only the food wey we give wey matter, na the seed wey e sow for persin head. The seed of helping others. Giving. E fit help inspire adults around us and the pikin wey chop (as far as they old reach understand) we suppose all try give small na. Nothing js too small ABEG, SUPPORT ME AS I SUPPORT OTHERS. I GO DEY VERY GRATEFUL SHA. THANK YOU IN ADVANCE
|
![]() |
[b][left] https://www.facebook.com/donate/280136933098784/?fundraiser_source=external_url My people, I hail o! Happy new month to everyone, I pray July brings endless opportunities your way Nothing concern me with mama charlie english abeg.... So oya na I get one outreach called Oyinbo Princess Outreach. I get volunteers for 9ja wey fit travel reach villages, wey far from city's. No b everywhere wey children suffer from hunger sha, but my team don dey waka find the ones wey lack small Awa mission, na to feed children wey hungry, spread the act of giving by leading by example We prepare Jollof Rice with Chicken or Beef at each location. We carry leg enta market, collect wetin we go use cook, carry am reach village, cook am for area. Fresh and adhearing to food hygiene guidelines as far as physically possible No b only the food wey we give wey matter, na the seed wey e sow for persin head. The seed of helping others. Giving. E fit help inspire adults around us and the pikin wey chop (as far as they old reach understand) we suppose all try give small na. Nothing js too small ABEG, SUPPORT ME AS I SUPPORT OTHERS. I GO DEY VERY GRATEFUL SHA. THANK YOU IN ADVANCE
|
![]() |
Ehen, welcome to my topic, na me hail pass ooo! E don tay since I come write for Naira Land, so I think say may I greet una... As Christmas go don reach in just 6mths and as Coro don keep us for house since, I get time spy pictures wey I don take, I think say make I share my 'Festive Oyinbo P u s s y' with una! P u s s y's wey dey for UK eh, dem no sabi hw life bi for P u s s y's wey dey for 9ja... dem just dey for house, play with toys anyhow, chop like say tomorrow no go come and enjoy being stroked / brushed! Imagine say I now come carry this my P u s s y, enta 9ja, e bi like say e go get heart attack straight! Shot, I no fit shout, my P u s s y lives like a Queen - no bi say anything. *Lucky say dem no born me for Calaba ooo! I for turn my P u s s y into one confirm pepe soup ![]() Dem P u s s y's wey I come dey see for 9ja eh, most, no fine at all.... dem don get some kind look, wey I kwn say dem neva chop, dem no like make u pet am, dem often smell some how, because I knw say dem neva bath. In fact, e bi like say most P u s s y's neva even live for house, na street P u s s y dem bi. This one no bi say 9ja carry last oOo, most believe say P u s s y na evil spirit wey no make brain (each entitled to their own opinion) for me eh, as na Gods creation e bi, na so I care for am when in need... this my own P u s s y, I don rescue am sef, so I think say na beta thing I dey do sha. Although say my P u s s y don live like Queen eh, I still go woze am beta slap reach e ear if e wan misbehave!! As u don read this far now eh, u go knw say na 'cat' I dey talk of, na P u s s y.... dem wey don rush open the link, think say na different thing dem wan see, abegieeeeeeeeeeeeeeeee may thunder fire una!! NONSENSE, RUBBISH LOOOOL! Make I no donate slap give una ear.... Na Oyinbo Pepper I bi ooo, so this my P u s s y na Oyinbo P u s s y.... this picture sef na festive!! No judge a book by im cover, some Oyinbo sabi well well, me sef - na one of dem!! Much love, ur Oyinbo Princess & Tippy (the Festive P u s s y) xoxox To find out more or follow on social media: Instagram & Twitter - @OyinboPrincess Facebook - http://www.facebook.com/oyinboprincess YouTube - Oyinbo Princess PS - even Naira Land sef wan change P u s s y by auto to kitty-cat, na wa ooo.....
|
![]() |
[b][/b] N1,000K to 100 people in 1,000hours 1,000 hours ago, I challenged myself to give N1,000k to 100 people in and around the streets of Nigeria. From Port Har Court to Warri, from Enugu to Anambra, from Kaduna to Abuja, from Lagos to Ogun.... my volunteers have worked with me tirelessly to help me achieve my objective. I feel that as a public media figure, I have corporate social responsibility to do what I can to assist people during these particularity difficult times. Coronaviras has taken the world without warning and people are suffering even more as a result. Nigeria is my second home, I love and cherish all the people I have met, worked with or been connected with, in whatever capacity. My heart lies in Nigeria, therefore I will always endeavour to do anything I can to inspire others and offer help where I can. I came up with the idea of giving N1,000, being the largest note in Naira, to 100 people in 1,000 hours. Its not the amount, because I appreciate that N1,000 is nothing in the grand scheme of things. I just want to be able to offer a little break to those working on the streets or those looking like they need a little refreshment break. The idea is that the N1,000k a person receives will indeed allow them to have a beverage or something to eat, it will allow the person to sit down, possibly seek shade from the hot sun and relax a little before returning to whatever they were doing. I hope that during the time the person takes to feel refreshed, they will reflect on the kindness that has been upon them today. Someone has given them N1,000k without asking for it, without seeking it. A little act of kindness goes a very long way, maybe this person will be the one to bless another one day. Although I have mentioned that N1,000k is not anything in the bigger picture, on the other hand, if spent wisely, it can be the difference between a family having dinner or not. Today marks the 1,000th hour of my challenge and I am very happy to be able to announce that it has been a success. I have managed to reach out to 100 people and a total of N100,000k has been given out on my behalf. I really appreciate the support of my team and fans who back me and encourage me. I am now looking to get back into the community to feed hungry children in less privileged areas. I have been fortunate enough to have run this project before and it was a huge success. In one week we fed 475 children from across Lagos. On the menu is Jollof Rice and either Meat or Chicken, all in individual take away containers with a spoon and fork. This is what I plan on doing again over the next few weeks. Support for this project is essential. I would be very grateful to have you onboard with me by donating what you can to help me achieve this. I always use my own funds to ensure my projects run as planned, however with your support, I will be able to reach much further, helping more children, not just with food but education, housing and clothing too. You can donate via PayPal or bank transfer, I thank you in advance. http://www.paypal.me/oyinboprincess Lloyds Bank, Claire Edun, Sort Code - 30-67-72 and Account Number 27704360 FOLLOW ME ON SOCIAL MEDIA - @OyinboPrincess (Insta, FB, YouTube & Twitter)
|
![]() |
I hope u managed to watch it... would be great to hear your feedback ![]() |
![]() |
UK Residents.... I have a free taxi for you all!! Help share!! Don't drink and drive! Use the promo code "OYINBOPRINCESS15" for a free Uber ride! Get a free Uber ride up to £15 using the promo code "OYINBOPRINCESS15" (no minimum spend) Go to www.uber.com to register and enter the promo code "OYINBO PRINCESS15" full terms and conditions also available on the Uber website above I've teamed up with Uber to give you a free £15 Uber ride!! #UK #London #Birmingham #Liverpool #Cardiff #Leeds #Southampton #Portsmouth #Uber #Belfast #Bristol #Dublin #Edinburgh #Glasgow #Leicester #Nottingham #Manchester #Merseyside #Newcastle #Sheffield #FreeRide #Weekend #UK #2016 #Summer #OyinboPrincessSaysSo #OgaMa #Uber How to contact me: Facebook - http://www.facebook.com/OyinboPrincess IG & Twitter - @OyinboPrincess 1 Like
|
![]() |
UK Residents.... I have a free taxi for you all!! Help share!! Don't drink and drive! Use the promo code "OYINBOPRINCESS15" for a free Uber ride! Get a free Uber ride up to £15 using the promo code "OYINBOPRINCESS15" (no minimum spend) Go to www.uber.com to register and enter the promo code "OYINBO PRINCESS15" full terms and conditions also available on the Uber website above I've teamed up with Uber to give you a free £15 Uber ride!! #UK #London #Birmingham #Liverpool #Cardiff #Leeds #Southampton #Portsmouth #Uber #Belfast #Bristol #Dublin #Edinburgh #Glasgow #Leicester #Nottingham #Manchester #Merseyside #Newcastle #Sheffield #FreeRide #Weekend #UK #2016 #Summer #OyinboPrincessSaysSo #OgaMa #Uber How to contact me: Facebook - http://www.facebook.com/OyinboPrincess IG & Twitter - @OyinboPrincess 1 Like
|
![]() |
UK Residents.... I have a free taxi for you all!! Help share!! Don't drink and drive! Use the promo code "OYINBOPRINCESS15" for a free Uber ride! Get a free Uber ride up to £15 using the promo code "OYINBOPRINCESS15" (no minimum spend) Go to www.uber.com to register and enter the promo code "OYINBO PRINCESS15" full terms and conditions also available on the Uber website above I've teamed up with Uber to give you a free £15 Uber ride!! #UK #London #Birmingham #Liverpool #Cardiff #Leeds #Southampton #Portsmouth #Uber #Belfast #Bristol #Dublin #Edinburgh #Glasgow #Leicester #Nottingham #Manchester #Merseyside #Newcastle #Sheffield #FreeRide #Weekend #UK #2016 #Summer #OyinboPrincessSaysSo #OgaMa #Uber How to contact me: Facebook - http://www.facebook.com/OyinboPrincess IG & Twitter - @OyinboPrincess
|
![]() |
![]() |
![]() |
Na u sef get corrupt mind oOo - abeg leave mata for Mathias marshalcarter: |
![]() |
![]() |
LOL for ur mind abi?!? ![]() marshalcarter: |
![]() |
HAPPY NEW YEAR Ehen, welcome to my topic, na me hail pass oOo! E don tay since I come write for Naira Land, so I think say may I pop past, greet una... As Christmas don pass and I come dey spy the pictures wey I don take, I think say make I share my 'Festive Oyinbo P u s s y' with una! P u s s y's wey dey for UK eh, dem no sabi hw life bi for P u s s y's wey dey for 9ja... dem just dey for house, play with toys anyhow, chop like say tomorrow no go come and enjoy being stroked / brushed! Imagine say I now come carry this my P u s s y, enta 9ja, e bi like say e go get heart attack straight! Shot, I no fit shout, my P u s s y lives like a Queen - no bi say anything. Dem P u s s y's wey I come dey see for 9ja eh, most, no fine at all.... dem don get some kind look, wey I kwn say dem neva chop, dem no like make u pet am, dem often smell some how, because I knw say dem neva bath. In fact, e bi like say most P u s s y's neva even live for house, na street P u s s y dem bi. This one no bi say 9ja carry last oOo, most believe say P u s s y na evil spirit wey no make brain (each entitled to their own opinion) for me eh, as na Gods creation e bi, na so I care for am when in need... this my own P u s s y, I don rescue am sef, so I think say na beta thing I dey do sha. Although say my P u s s y don live like Queen eh, I still go woze am beta slap reach e ear if e wan misbehave!! As u don read this far now eh, u knw say na 'cat' I dey talk of, but for Pidgin, na P u s s y.... dem wey don rush open the link, think say na different thing dem wan see, abegieeeeeeeeeeeeeeeee may thunder fire u!! Make una go donate slap give una ear.... Na Oyinbo Pepper I bi oOo, so this my P u s s y na Oyinbo P u s s y.... this picture sef na festive!! No judge a book by im cover, some Oyinbo sabi well well, me sef - na one of dem!! Wishing all a HAPPY NEW YEAR and all the best wishes for 2016, much love, ur Oyinbo Pepper & Tippy (the Festive P u s s y) xoxox To find out more or follow on social media: Instagram & Twitter - @OyinboPrincess Facebook - http://www.facebook.com/oyinboprincess YouTube - Oyinbo Princess PS - even Naira Land sef wan change P u s s y by auto to kitty-cat, na wa oOo.....
|
![]() |
HAPPY NEW YEAR Ehen, welcome to my topic, na me hail pass oOo! E don tay since I come write for Naira Land, so I think say may I pop past, greet una... As Christmas don pass and I come dey spy the pictures wey I don take, I think say make I share my 'Festive Oyinbo P u s s y' with una! P u s s y's wey dey for UK eh, dem no sabi hw life bi for P u s s y's wey dey for 9ja... dem just dey for house, play with toys anyhow, chop like say tomorrow no go come and enjoy being stroked / brushed! Imagine say I now come carry this my P u s s y, enta 9ja, e bi like say e go get heart attack straight! Shot, I no fit shout, my P u s s y lives like a Queen - no bi say anything. Dem P u s s y's wey I come dey see for 9ja eh, most, no fine at all.... dem don get some kind look, wey I kwn say dem neva chop, dem no like make u pet am, dem often smell some how, because I knw say dem neva bath. In fact, e bi like say most P u s s y's neva even live for house, na street P u s s y dem bi. This one no bi say 9ja carry last oOo, most believe say P u s s y na evil spirit wey no make brain (each entitled to their own opinion) for me eh, as na Gods creation e bi, na so I care for am when in need... this my own P u s s y, I don rescue am sef, so I think say na beta thing I dey do sha. Although say my P u s s y don live like Queen eh, I still go woze am beta slap reach e ear if e wan misbehave!! As u don read this far now eh, u knw say na 'cat' I dey talk of, but for Pidgin, na P u s s y.... dem wey don rush open the link, think say na different thing dem wan see, abegieeeeeeeeeeeeeeeee may thunder fire u!! Make una go donate slap give una ear.... Na Oyinbo Pepper I bi oOo, so this my P u s s y na Oyinbo P u s s y.... this picture sef na festive!! No judge a book by im cover, some Oyinbo sabi well well, me sef - na one of dem!! Wishing all a HAPPY NEW YEAR and all the best wishes for 2016, much love, ur Oyinbo Pepper & Tippy (the Festive P u s s y) xoxox To find out more or follow on social media: Instagram & Twitter - @OyinboPrincess Facebook - http://www.facebook.com/oyinboprincess YouTube - Oyinbo Princess PS - even Naira Land sef wan change P u s s y by auto to kitty-cat, na wa oOo.....
|
![]() |
@Brandnew2 - abi ooOoo!!! @Prodeegee - baba I nor feel fine ooOoo - na tomorrow I go show... heal kee ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
@absoluteSuccess - thank you ooOoo - sebi u see am for my facebook abi? @darnley16 - baba if u wan shine teeth, I no go gree stop u na, na happiness b that ooOoo! @Danhumprey - OooSssEee ooOoo OYA waka come my facebook page na!! @Prodeegee - padi mi, chaiiii, so u sef no sabi na Flu I come catch, na our wayo UK sun cause am ooOoo!!! na sniff I dey sniff so.... |
![]() |
My People, I hail ooOoo Ehen, so people think say the grass is greener on the other side abi? omo na wrong thought b that na! As I dey like this, for this festive period of Easter, wen persin suppose celebrate Jesus and the fact he died for us then rose again, UK just dey dull me ooOoo!!! I knw say eh, if I dey for 9ja right now, omo party and celebrations go full my hand!! UK dull persin well well oo, no b small mata!! People no fit gree comot, everybody just wan dull themselves for house, party no dey, people no dey, groove no dey!!! 9ja na the key to enjoyment ooOoo, no b lie!!! If I dey 9ja today, as I dey like this, na so I go shine my eye ontop Alomo, feel sun rays for my Oyinbo skin, wey go sweet me, chop Eba & Egusi, fry Puff Puff and Bean Cakes, meet people for beach, groove to music and celebrate the 9ja culture which too too enter my body. CHAIIII dullin dey all of the Western World ooOoo!! 9ja make sense pass, abeg, no talk say u wan come UK, e go dull u well well!!! OYA na, come follow me for the latest na, e b lyk say my pages fit sweet ur bele!! http://www.facebook.com/oyinboprincess Twitter: @OyinboPrincess https://www.youtube.com/watch?v=2ZBkFTLNlKI 1 Like 1 Share |
![]() |
@madgoat - loool thank you ooo - I nor dey use BBM na, make una come follow my facebook @laykhom - thank you oooo @loomer - baba na u knw pass @LegatusGlaber - looooool address nko, na wa ooo LOL @Percentile - I don try reply am, e nor gree send... come holla me for facebook na (make sure una like my page joor!) |
![]() |
Chaiiii - as I don dey think of Puff Puff, remembering the times I don dey buy am for road in Lagos, I get one kind urge wey I need make am. I know say na 'fattening' mata, but abegieee - with this cold wey we don get for UK now sha, free me jare ![]() Ehen, so I don dey put all my ingredients - flour, yeast, nutmeg, salt & sugar into a bowl, leave am make e rise for 45mins. I don heat the oil for one pot.... then na so the fun begins.... as I come take my hand, use am to pick the mixture, e just sweet me the way e come messy anyhow ![]() Slowly slowly I don dey drop am inside pot, one by one. Omo the smell of this thing as the Puff Puff dey cook - e don make person salivate finish! Once they don dey brown for each side, na so they don finish b that ![]() https://www.youtube.com/watch?v=a6kH30jPp1w OYA na, make una come follow / see more ontop my facebook na: http://www.facebook.com/oyinboprincess Twitter: @OyinboPrincess 2 Likes |
![]() |
@DahtzFestjayz - Ose baba.... I go follow, yes na, why not?? ![]() @Fit2Rule - LoOoOoOoOoOoL, u don try pass, I don crack rib oooOooo ![]() @seequadry - OooSssEee ooOoo ![]() @njuwo - CHAIIII dere is God oooooOOOOooooo!! Nor b small wey u come add na.... u don try well well, wasere ![]() 1 Like |
![]() |
@laykon - na mind I come take learn am na.... talking wiv friends etc - na small small I dey try so ![]() @MimiJax - OoooSsssEeee ooOOoo my sista, see as u fine well well self, I don see ur pic sha - beta pikin ![]() |
![]() |
@joesph1832 - na so e go pass baba... nor b small ooOOoo ![]() @loomer - OoooSsssEeee baba, u don try well well ![]() ![]() @Young03 - baba, if I wan come 9ja, na straight Lag I go go ![]() ![]() |
![]() |
@AgapeCharis - BABA I don laugh skata already sha, nor b small ![]() ![]() @nwaanambra1 - CHAII baba, I don come enta 9ja 10000's of times sha.... na second home b dat na ![]() ![]() ![]() ![]() COME FOLLOW TWITTER @OYINBOPRINCESS & FACEBOOK OYINBO PRINCESS 1 Like |
![]() |
@AgapeCharis - I don die.... looooool ![]() 1 Like |
![]() |
@AgapeCharis - AJ kee?? LoOoOoOoOoL na London dey born me sha, confirm whitey self ![]() ![]() @alex406 - Baba as e just sweet me well well (Pidgin & 9ja) na so I come apply mind learn am ![]() My full story dey here sha - http://thenet.ng/2015/02/meet-nets-biggest-fan-oyinbo-princess/ OYA - make una add me sharp sharp ontop Twitter and Facebook ![]() ![]() Some things wey go help u run come follow ![]() https://www.youtube.com/watch?v=lTVnPxcmrtU https://www.youtube.com/watch?v=Pd7BpYpz7t4 https://www.youtube.com/watch?v=n_9duq4FYac https://www.youtube.com/watch?v=BBgqv_DEDJ0 |
![]() |
@Young03 - LOOOOOL nor b 9ja oooOOOooo papa ati mumsy na confrim Britico jare ![]() @joseph1832 - Nice1 baba, u don try well well - schweet ![]() |
![]() |
@laykorn - LOOOL ![]() @basisop - Bush kee?? loool, na London b bush abi ![]() |
![]() |
Ow far na, I hail u ooOOOoo ![]() As 9ja just come enter, takeover my system, na so I wan share some 9ja proverbs - ones wey u for use spice conversation ![]() ![]() OYA NA: Soup wey sweet na money kill am Person wey dey cry still dey see road When person help person, И̣a thank you dem dey tell am Okro no dey big pass person wey plant am Them say na from small dem go know dog wey go get tail Na pikin wey nor know him mama boyfriend dey call am ‘UNCLE’ We no go kneel down beg cow because we wan chop meat Jazzman wey know e work, no need signboard Wetin concern bicycle with filling station Garri no get advert; yet it sell pass Indomie for market Them no dey borrow leg measure shoe size Who say shit no get bone make him match shit… he must to limp POOR man no dey write WILL If pesin too tay for toilet, e go forget say shit dey smell Dead person no dey hide for d person wey won baff am Na condition make crayfish bend Dem no dey close eyes cross express When breeze blow, fawuu yansh go open Na for afternoon them d find black goat!! No be stone na beans, one day it must done Wetin yansh get e go show pant Cow wei no get tail, na God de help am drive fly They no dey tell tortoise say race don start Dem no dey tell mad man say this na fire before im go keep away If you wan talk, na with mouth. Anybody wey talk with yansh, na mess e mess Cheap article dey run belle Leg wen swell up no be rain-boot No be for my mouth you go hear say coke na black Na person wey wear shoe na im go know where shoe dey pain am Na only when Soldier handle you na hin you go believe say Po-Po is your friend Person look for ur trouble no mean say u go fight am cos some people just dey look for who dem go die for him hand Wetin dey sweet person na em dey kill am No be today yansh dey for back…… Monkey dey work, baboon dey chop Pikin wey say e mama no go rest, e self no go sleep Lizard wey fall from tree, if nobody hail am, e go hail himsef Dem no dey put hand for pocket climb ladder Big yansh OR bosom no dey heavy pass the owner “The world is a small place” no mean say person go fit use leg trek from here go reach Australia Person wey say snail na lazy animal oya make e carry e house put for head Na when trees near each other Monkey dey show skill Na strong tin wen plantain see for fire na him he change him name to bolle Na lizard wei no get sense de boast 4 crocodile ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Wasere, I hope say u like am, if u nor like am... remember - opinion be like nose, as u take get ur own, na so I get my own!! Ose for reading na - if una wan know more about 9ja's BIGGEST Oyinbo fan, abeg, come follow me for twitter & facebook... Twitter - @OyinboPrincess Facebook - Oyinbo Princess YouTube - Oyinbo Princess London2Lagos - ONELOVE 8 Likes 2 Shares
|
![]() |
Sunymoore: ![]() ![]() Twitter: @OyinboPrincess Facebook: https://www.facebook.com/oyinboprincess YouTube: https://www.youtube.com/watch?v=Pd7BpYpz7t4 & https://www.youtube.com/watch?v=n_9duq4FYac & https://www.youtube.com/watch?v=lTVnPxcmrtU & https://www.youtube.com/watch?v=BBgqv_DEDJ0 OSE BABA SUNYMOORE 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 71 |