Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,785 members, 7,820,753 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 08:52 PM

OyinboPrincess's Posts

Nairaland Forum / OyinboPrincess's Profile / OyinboPrincess's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)

Pets / Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by OyinboPrincess(f): 6:45pm On Feb 14, 2015
@Sunymoore - OSE ooooOOOoooo - appreciate d comment smiley u don try o!! Wasere!! U for come like my facebook grin
Jokes Etc / Re: **** JOKES From Your Oyinbo Princess In London :) **** by OyinboPrincess(f): 6:08pm On Feb 14, 2015
@abduldope - baba na me b this na... publicity stunt kee?!?!?! Abeg, make una come check me:

https://www.facebook.com/oyinboprincess

You go know say na me b this smiley

Pets / Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by OyinboPrincess(f): 6:06pm On Feb 14, 2015
@runnazz - aww thanks oooOOOooo grin *chop knuckle* baba, u for come follow my facebook na for d latest

https://www.facebook.com/oyinboprincess
Pets / Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by OyinboPrincess(f): 1:45pm On Feb 13, 2015
@KELVINXY - baba - mind neva bend finish ooooo - LooOOooL no vex smiley

2 Likes 1 Share

TV/Movies / Re: ****Oyinbo Princess - Loves 9ja**** by OyinboPrincess(f): 1:25pm On Feb 13, 2015
@MichaelSokoto - LoOoOoOoL - chaiiiiii see am as e dey so, abeg no loss na smiley ohh & btw, I nor b chick, na chickala I b ooooo!! cool grin

1 Like

Pets / Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by OyinboPrincess(f): 11:57am On Feb 13, 2015
loomer:

Y U DE CALL AM SMALLIE?

@loomer - Na me e dey call SMALLIE na - abegieeeee loomer - nor b u ooOOOoo
Pets / Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by OyinboPrincess(f): 11:46am On Feb 13, 2015
@Prodeegee - na u so u go tell am na real mata ooOOoo grin babahhh, wasere, CHOP KNUCKLE!!! cool

@Jonwesley - nor b my fault dat na 'guys/men' I come learn from na... so na man talk I go talk so wink
Jokes Etc / Re: **** JOKES From Your Oyinbo Princess In London :) **** by OyinboPrincess(f): 11:42am On Feb 13, 2015
My blood don hot ooo, may una leave mata for mathias na grin

@loomer - na so baba na so wink

@Prodeegee - Baba fine - na u knw oooOOOooo, nor b small rock I go rock grin
TV/Movies / Re: ****Oyinbo Princess - Loves 9ja**** by OyinboPrincess(f): 11:40am On Feb 13, 2015
@MichaelSokoto - LOOOL na dem think say na MuGu I b abi LoOoOoOoL grin I don laugh finish baba... nor b small smiley I knw the koko na!!!

1 Like

Food / Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by OyinboPrincess(f): 11:37am On Feb 13, 2015
@Expsbterror - loool - OSE baba for this ur song - mke una sing am wella grin I wan add more grease to my elbow jare
Jokes Etc / Re: **** JOKES From Your Oyinbo Princess In London :) **** by OyinboPrincess(f): 12:47am On Feb 13, 2015
@EmmySparky - omo u don finally see my videos abi?!?! Chaiii - there is God ooOOOoo cheesy u eye don clear now sha... wasere!!!
Jokes Etc / Re: **** JOKES From Your Oyinbo Princess In London :) **** by OyinboPrincess(f): 11:40pm On Feb 12, 2015
@EmmySparky - AJ kee??!!?? shocked omo na u knw ooOOoo - why u dey come MuMu urself ontop my thread self?? U know say dis one na confirm Yanch talk!?!? E b lyk say u nor fit come check my YouTube / Facebook / Twitter / News Story - before una run mouth... no shakin jare, u fit believe woteva u wan take believe na!!!

CHAIIII God dey oooOOOooo!!!!!

@CoretGistBlog - na so dey don look oooo shocked undecided e funi passssss grin

1 Like

TV/Movies / Re: ****Oyinbo Princess - Loves 9ja**** by OyinboPrincess(f): 10:46pm On Feb 12, 2015
@MichaelSokoto - nor b by force u go come believe me, nor b ur fault u nor dey my level wey sabi self.............. but make una hear me, I NOR B GUY - try watchin my videos sha for YouTube, then make I hear wetin u wan yarn grin FYI - I nor dey USA, I dey for UK.... u nor fit read abi, nawa for u ooOOOoo!!!!!

U nor dey try self!!!!!


https://www.youtube.com/watch?v=Pd7BpYpz7t4


https://www.youtube.com/watch?v=n_9duq4FYac

1 Like

Jokes Etc / Re: ****OYINBO PRINCESS Speaks Pidgin, Shares Love For 9ja**** by OyinboPrincess(f): 8:12pm On Feb 12, 2015
@Occurstaem - LOOOOOL na so baba na so - nor b my fault ooOOoo

1 Like

Pets / Re: My Cat Just Dey Live Like Queen Oooo!!! - Oyinbo Princess by OyinboPrincess(f): 8:08pm On Feb 12, 2015
smiley OooooooooooMmmmmmmmmmmOoooooooooo smiley

Na me self neva knw dis my post don enter FRONTPAGE - wasere!! I hail all those supporters (& haters - as u inspire me to waka go more)

One thing - if una come doubt me, I don already give my handles for twitter / youtube / facebook - but as ur eye neva clear d time wey u come first read am, make I help u small sha grin

YouTube / Facebook - Oyinbo Princess

Twitter - @OyinboPrincess

If u still come question this my person - abegieeee try reading this:

http://thenet.ng/2015/02/meet-nets-biggest-fan-oyinbo-princess/

See as I just laugh scata reading some replies - omo I don crack rib tonight ooOOOoo - two self!! Abegieeee make I continue to read as I come swallow my food wink


https://www.youtube.com/watch?v=lTVnPxcmrtU

HUGE appreciation to d ones wey come salute - I feel u o!! OSE for helping make this my topic front page smiley

Questions?? - abeg.... fire am come sharp sharp ooOOOoo grin

Food / Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by OyinboPrincess(f): 7:27pm On Feb 12, 2015
Na Oyinbo Princess's attempt of Egusi ati Garri b this ooo - grin


https://www.youtube.com/watch?v=lTVnPxcmrtU

Find Me:

NairaLand - Oyinbo Princess

YouTube - Oyinbo Princess

Facebook - Oyinbo Princess

Twitter - @OyinboPrincess

OooooooooooSssssssssssEssssssssss!!!!!

8 Likes

Jokes Etc / Re: ****OYINBO PRINCESS Speaks Pidgin, Shares Love For 9ja**** by OyinboPrincess(f): 7:02pm On Feb 12, 2015
@Occurstaem - OoooooooSsssssssEeeeeeee baba - na try u don try for me sha... wasere grin

2 Likes

Jokes Etc / Re: **** JOKES From Your Oyinbo Princess In London :) **** by OyinboPrincess(f): 7:00pm On Feb 12, 2015
@CoretGistBlog - omo I nor dey 9ja oooOOOooo - na London I dey so cool
TV/Movies / Re: ****Oyinbo Princess - Loves 9ja**** by OyinboPrincess(f): 6:58pm On Feb 12, 2015
@babsjnr - ose baba ose wink na try I go try sha.... I nor go allow person hold me back jare grin
Food / Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by OyinboPrincess(f): 6:56pm On Feb 12, 2015
E sweet joooooor - nor b lie grin


https://www.youtube.com/watch?v=lTVnPxcmrtU

Na the EatingFaxtor b this oooo - Egusi ati Garri cool

2 Likes

Food / Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by OyinboPrincess(f): 6:52pm On Feb 12, 2015
OMO God dey oooOOOooo grin

shocked lol if una think say na GUY I b ooo, make una come watch my videos joooooooor - abegieeee make una collect fact before accusation o!!

4 Likes

Food / Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by OyinboPrincess(f): 4:55pm On Feb 12, 2015
LOOOOOL - I don dey crack rib today ontop these comments ooooOOoooo grin nor b small smiley

3 Likes

TV/Movies / Re: ****Oyinbo Princess - Loves 9ja**** by OyinboPrincess(f): 4:52pm On Feb 12, 2015
@MichaelSokoto - Baba I nor b guy ooo, sebi u neva read my short story, ehen make una read am sha:

http://thenet.ng/2015/02/meet-nets-biggest-fan-oyinbo-princess/
TV/Movies / Re: ****Oyinbo Princess - Loves 9ja**** by OyinboPrincess(f): 3:00pm On Feb 12, 2015
@Lionize - wasere baba smiley
Jokes Etc / Re: ****OYINBO PRINCESS Speaks Pidgin, Shares Love For 9ja**** by OyinboPrincess(f): 2:26pm On Feb 12, 2015
@dimlighttm - ose baba - appreciate ur words jare smiley

Facebook: Oyinbo Princess (na my PAGE b dat ooo)

Twitter: @OyinboPrincess

YouTube: Oyinbo Princess
TV/Movies / Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by OyinboPrincess(f): 2:00pm On Feb 12, 2015
@Anaskie - LOOOL na whitey I b ooo - confirm Britico self!!! As d Pidgin sweet me, na so I come apply mind take learn am ooo smiley omo if na 12 bottles u wan make I drink, I do shayo b that ooOOoo grin ose ooo baba.... make una follow for twitter @OyinboPrincess ati facebook Oyinbo Princess na cool

Food / Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by OyinboPrincess(f): 1:54pm On Feb 12, 2015
OmO - se wahala wey don form for this my thread now oooo - people beefing, no LELE.... nor b by force u come read am, na ur nose u don follow ooOOoo... I nor try 'big myself' for cookin 9ja food na, na freedom of speech don allow me make I share my experiences! I nor wan seek praise nor agro - just simply sharing love for d 9ja culture I care passionately about!! ABEGIEEEEEE if u no like am, no read am!!!!

For those wey still question if na confirm Oyinbo I be, na true I dey talk ooo - u for come follow my twitter ati facebook, wey u go see latest uploads etc smiley if u neva read am already, a quick story on my background dey available here: http://thenet.ng/2015/02/meet-nets-biggest-fan-oyinbo-princess/

Make I com remind u na, nor b my post wey we don yarn for since Abeg, free me ooooOOOoooo - if I wan try write for Pidgin, na so I go do!! The replies self, if dem dey for Pidgin, e go help me learn small sha - so continue oo grin

Appreciation goes out to all those wey don come watch my YouTube links and follow on facebook ati twitter - I hail u all ooo cool ONELOVE

Twitter: @ OyinboPrincess - Facebook & YouTube: Oyinbo Princess

4 Likes

TV/Movies / Re: ****Oyinbo Princess - Loves 9ja**** by OyinboPrincess(f): 1:31pm On Feb 12, 2015
@Funjosh - Mikel na ur guy, na padi mi e b ooo grin loool - u for follow my facebook ati twitter na, na easy contact way b that wink

@IrunOBO - na toto heair u wan b - na wa ooo... see mouth LOOOL shocked

@AgapeCharis - I think say they nor go get too much interest sha, but OSE, I go try follow am contact na smiley na platform person wan find grin

@okooloyun1 - ose ooo - e clear na ooo smiley

@Lionize - na pure English they b ooo - na me pure Britico bred smiley

@babsjnr - baba ose oOo kiss
TV/Movies / Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by OyinboPrincess(f): 1:24pm On Feb 12, 2015
@missdebs - ose ooo *chop knuckle* grin

@idu1 - wink

@Nutase - abegieee leave am joor - na 9ja I go come na... 9ja na my PaSsIoN self!! Wen 9ja artists com enter London, na so we d hail am ooo - so u nor fit hail person wey wan com entertain for ur side, na wa oooooooooo shocked sad

@frainc - na @OyinboPrincess b my handle oOo - make una come find me smiley

@irepnaija4eva - loool shine teeth ooo - dat one good pass, ose 4 ur comment ooOOoo smiley
Jokes Etc / Re: **** JOKES From Your Oyinbo Princess In London :) **** by OyinboPrincess(f): 1:18pm On Feb 12, 2015
@LordReed - ose ose ose oooo grin wasere

@CoretGistBlog - lol, abegieee nor die 4 d mata ooo baba cheesy
Jokes Etc / Re: ****OYINBO PRINCESS Speaks Pidgin, Shares Love For 9ja**** by OyinboPrincess(f): 1:15pm On Feb 12, 2015
@Elsquidme - lool na form mata for all ooo - I knw say dis London accent sweet most, but for me na d 9ja accent I like pass smiley na confirm Oyinbo I b ooo - make una chat my latest story self: http://thenet.ng/2015/02/meet-nets-biggest-fan-oyinbo-princess/

@iceberylin - which ID I com drop na?? u dey talk twitter abi facebook? to me na these ones important pass number ooOOoo smiley
Food / Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by OyinboPrincess(f): 2:34am On Feb 12, 2015
@JayJustus - looool nor b me ooo baba tongue

(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.