Papasmal's Posts
Nairaland Forum › Papasmal's Profile › Papasmal's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 25 pages)
Congrat |
Give baba water drink oo...cos e go fit collapse as I dey see d face so. |
Op don't bother ur money has been changed.... U Know we are in the era of change. CHANGE!!! |
Baba u ar fasting oo.be careful of giving a false hope oo |
Ok |
Hmmm |
700 say. Wetin happn. Guy u gree 450? |
Is this the first body? Let's make #220k a deal and I wil come for inspection on sunday. |
For mind now u don post pics abi,no engine pics,no interior even the extrior no even clear. u go sell o |
Congrat bro.. A proud son of his family. A good diplomat of naija. Those desperate dude out there should borrow a leaf from this nigga and stop tainting our image abroad. |
• U dey carry ur girlfriend go club; after u marry her finish u wan stop her frm goin to club. My broda u think say miracle fit happen? • Ur girlfriend dump u for rich man u say she b gold digger, bt ur sister do d same to anoda perso u giv testimony for Church say, na grace of God. Bros park well!! • Your babe get F9 parallel for WAEC, she still dey ask for Brazilian Hair of #150,000 . Abeg where she wan fix am?, on top that coconut head? • U have 8 tribal marks, stretch marks scattered all ova ur body yet u still want a tattoo...ah! my friend; u be zebra?!! • U are 6 feet tall, u still com wear 6 inches high heeled shoe... shey u wan whisper to God? • U dey snap inside different type of cars yet u expect ur man to believe say u no cheat. .aunty, u be mechanic? • U gather different gals picture for ur fone & yet u xpect ur gal to believe say u no cheat.. uncle, u be photographer? • He give u engagement ring for over five years, he never marry u, my dear, u be lord of d rings? •you dey pay your babe wey dey university school fees and yet u never write JAMB, U be scholarship board? •U are 18yrs and ur sugar daddy is 70yrs old and u still dey call am BABY, my sister, he suppose be ANCESTOR. •Your babe is licking ice cream...u're drinking pure water...pls guy Are u diabetic? •U claim say u eat rice and stew, but u come vomit fufu and egwusi soup. Omo u be magician? . Feel free to add urs.. |
"Bal'tunsiruna Li-ayata Dunya Wal-Ahiratu khairun wabukho" If only they knew. |
Baaba.
The Strong man himself |
Live Drama |
Madness |
Chai!...,November,December 2014. Hmmm...SUBUHANALAH. |
Orijin101:Adverse effect of watching musical videos....I.e eminado(rocking da back 4 u). |
End time tinz. What is this world turning into?
|
K |
For ur mind na. |
All work and no fun makes messi a borin player. Chop ur money when u are young, No dey gbon'gu'gbon ya life. |
Chai! Sole proprietorship. |
K |
If u are a yoruba guy jst qoute me,I hav a solution for u, There is one seed I wil ask u to buy,though I don't know d name in english,u wil cut it into pieces,put it inside 5litresk keg and soak with water,then u wil start taking one glass cup of water morning n night aftr 3dayzof soaking,I can assure u won't stool blood again, And ur stooling will alwayz com with ease. |
mrsolutionm:Correct guy...u sabi na |
One among the customers of T.b joshua surface online. |
Hon.Patric obahiagbon will be of help bro. |
Get busy bro,an idle mind is a devil's workshop |
Live ur life as if everyday gonna be ur last. Do the best u can because no1 knows what wil happn in the nxt minutes....jst a minute btw life and death. R.I.P |
Mhen,u are already fulfiled as a senate president of the Federal Republic of Nigeria....even if u dnt aspire for the post of the presidency again. All men have right to their aspiration in life even if u get by cronies as the say,. I no gree,I no gree na I'm dey tier shirt. Tinubu and co should pip low and embrace this change to move the nation forward. |
K |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 25 pages)
