Papine's Posts
Nairaland Forum › Papine's Profile › Papine's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 35 pages)
for wetin dem go they pay me?abeg leave me oooooo abi like say i want huuuuuuuu, abeg i dey come, make i reach there first |
sorry jara i go eat snake wey dem no cook well the thin come dey to to ri me ![]() how embarrassing ![]() |
na nairalania english |
sholabanke:i say i no want hear dat word again fear wetin ? ![]() |
clemcykul:which cat ? inside who ? CAT DEY *ROAR* abeg ooooooo |
una don see cat wey do push up before ? ![]() |
![]() |
![]() |
still showing the same tin ! |
i did every tin, including the f8 part too, but nothing, |
who's in dreamland ? ![]() thanks for your contribution , he's time to let it go. |
them send you go school, na yy you go they do, ![]() now you dey complain say dem dey call you lit********missing words************ who dem want call if no be you ********found words*********** go school$ abeg i no go fit go recharge my phone inside transformer oooooooooooo ![]() |
eh, i reject, i rebook , i resend, i fast forward, i ooooooooooo mo sha da pa da sha ![]() |
sylve11:papine aka* anoti* begged for wetin ? abi u self you want put you head ? you go turn to vulture oooooooooooo |
thanks guys, i will let you know the out come. thanks once again, |
na u now !!!!!! no bi you say make i do am |
Ah Ok sir, I promise I will not touch your bar head again !!!! ![]() Omo de o mo ogun, he dey call am efor…. I try now? |
papine:COM TAKE I NO DO AGAIN |
MY DESKTOP COMES UP WITH A BLANK SCREEN WHEN TURN ON, AND IT'S ONLY THE MOUSE THAT WILL APPEAR NOTHING ELSE. ADVICE ON WHAT OT DO PLZ 2003 MSWORLD XP DELL |
ABEG OOOOOOOOOOOOOOO here he comes again i no go fit use my laptop, take follow mammy water chat ooooooooooooooo ![]() |
![]() |
and why are you too emotional about this thing anyway? like you said it's my life. ![]() peace dear |
gabrywyl:my dear, is not very body that sings HOLY HOLY HOLY, will enter heaven on the last day, hope you know that? so my dear don't judge me |
studio43: you no get jokes way you fit share ?na so so hissed you know how to do. if you bit small pikin with your right hand, use your left hand blow en eye, so dat the pikin go hear word |
don't forget your welfare packages ![]() |
y Lolabbey:you bi good Samaritan ? |
topup:from who ? i just want you guys to remember one thing, this life is not a do or die affair, |
gabrywyl: drainage?remember you can't speak for others , are you sure you have a clear mind? |
lance_vader: ![]() which of the room are you talking about ? gabrywyl:i don't know, why don't you choose |
@ PAPPIJ, by now you should no that i don't have your time, and if not that i am a respected nairalander with the rules and regulations of nairaland ![]() i most say you are a very lucky guy, DO HAVE ANY CLUE ABOUT THIS THREAD ? ![]() please mind yourself. ![]() @ GABRYWYL to some people, your childhood problems is just a tips of an iceberg , (believe me). and like i said before, i am not in the mood for stories, it's nice to know that you are an ajepako before before, but let me tell you one thing,, nature was good too you.you had parents, thats number 1 you had brothers and sisters, that number 2 now, can you imagine someone without any parental care, without brothers and sisters and you said you have been through it all, you better re-think you even go school? thats a big plus I AM NOT HAS HARD AS YOU THINK, I AM ONLY PLAYING SAFE by not putting all your hopes on a particular thing i am real you know!!!!!!! |
papilonow:sir you don they get out of hand ooooooooo the bad boy go treat your fuc*up oooooo ![]() sir no vex ![]() |
Don’t miss interpret me please If it comes too telling stories about my past life, I am good at it. But i don’t think this is the right place or time to do so. been through hell and back in their hands (the woman) @ gabrywyl I am very sure you where born with a sliver spoon, and I can bet that you have not seen the worst…… so enjoy as long as you can which one would you prefer, a man that cheats on you or a man that assault you ? I am jus saying that a man who is ready to accept his wife or girlfriend got in the act!!! is a real man,, @ kearra if he comes back begging, will you forgive him., that’s the point but I can bet, a man will receive you with open hands @ topup. I agree with you is not all the woman, but can you still recall when you where young, what happen to your first love ? In one word, it’s is not when you go into another man’s or woman’s bed, is cheating Just think |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 35 pages)
for wetin dem go they pay me?






