Papine's Posts
Nairaland Forum › Papine's Profile › Papine's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 35 pages)
OK LETS BRING IT BACK BUT seriously NOW *** Can A Man And A Woman Be '' Just Friends''****** |
Dispointed for whereturn baba la wo now Dispointed indeed papine hisssssssssssssssssss |
ebi like say na man born this one ![]() |
YOU DON VOMIT BEFORE because SAY YOU SEE UR WIFE OR HUSBAND TO BE? YOU BETTER DO THE WEDDING FOR NITE SO THAT UNA KNOW GO SEE EACH ORDER UG FACE PAPINE DATS TOO harsh |
WHERE YOU SEE THE LOVE SELF ? SE NA LAGOS IBADAN EXPRESS WAY OR WHERE ? ![]() |
SORRY ONE MORE THING ABEG ABEG ABEG MAKE UNA MIND UNA COMMENT , ABOUT WETIN UNA GO SEE, ABEGNA BEG WE THEY BEG NOW OOOOOOO EHHHHHHHHHHHHH |
**i dey pity for nigerians***** before na bird flu**** now swine flu***** before you know you go dey hear *goat flu**(all those esiewu/npuobi connection) ![]() *fish flu** (all those point and kill joint wey you know) ![]() *dog flu**( all those 404 joint wey una know) by then all Nigerians go don become vegetarian then you go com hear vegetable flu ![]() omo we go drink ogi tier for nija ![]() |
abeg oooooooooo, i no go fit use tam-bo-lo. take do chicken pepper soup oooooo guest who? |
At last, NAIRALANDERS will know who PAPINE really is………, **After three years of re-breeding, re-branding, re-painting, re-decorating, **** he’s ready for the final FACE OFF** ![]() NAIRALANDERS ***Get Ready, because it promises to be an exciting moment*** DATE: on the 15th of may 2009 VENUE: Nairaland forum GATE FEE: Nairaland ID and Password only. TIME: 1.00pm to 1.30pm, GUEST CHATER: MC ABEG OOOO. And friends PAPINE’S COMMENT ABOUT THE SHOW OFF I dey asure una sey my nose no go fall comot like Jackson own……, GET YOUR ID NOW !!!!!!! |
or beg boy ,,,,,,, which one no be bigboy oooooooooooooo make you no think say na big boy, i want call you beg boy |
D1KeleVra:so studio dey beg |
Abeg oooooooooooooooooooooooooo I no go fit use cow head do pendent or use the tail do chain but if you try am you don become boy bi dat oooooooooooooooo try am first |
@ studio i think you are in trouble again |
Lolabbey:so you still get enemy ? no be mountain of fire you say you the go ? |
na that bad egg you want give me see your head ![]() |
studio you don come back from your tour ? i hear say that diease *em wetin bi the name ooooooooo** som tin som tin flu don cash one of you, na 2ru, na that wan you want come give me i reject ,,, i resend back to sender, god forbid bad tin,,,,,,,, |
Nl celenice |
nice work guys ![]() |
who bi d ole, who bi d hunter ? (hello/yello) ![]() |
when the party go start sef |
sey ewore onw? you go fear yoruba, |
but wait first which party, AC OR PDP ![]() |
OMO I wor wor for facebook oooooooo ]see teeth time to re brand myself |
![]() HAAAAAAAAAAAAAAAA SLEEP GOOD OOOOOOOOO |
me i no want see you oooooooooo dat you k leg dey fear me ![]() |
eni ta ti reti ti de ooooooooooooe ja pa te wo fun ![]() |
to who ? wili wili |
you want join ?, form still dey oooooooooo |
you know say he like water well well, na dis water transportation wey fasola introduce , en work na to do condutor inside the boat , ha ha , i don try 4ram now, na only me, |
![]() na you sabi, but wait ooooooooooo where studio i don get appointment 4ram, |
talk to studio he knows best ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 35 pages)
Dispointed for where
, ABOUT WETIN UNA GO SEE, ABEG


