Papine's Posts
Nairaland Forum › Papine's Profile › Papine's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 35 pages)
abeg , make una no put sand sand for my garrioooooooooo abeg,ooooooooo ehhhhhhhhhh ![]() |
ok sir, i will call you later |
nothing much sir, i jus they do am , as una talk ? |
chairman you don come back from aso rock how is the rock |
Indeed nairaland board ? i wander wht that means ![]() |
birds of the same wing, go crash together |
hmmmmmmmmmm interesting eme kob atok ahhhhhhhhh |
you dey see my teeth eh studio |
but studio, you know even get single and common respect, you don see me today,,,,,,,,,,,, you don greet ? ![]() |
![]() sun, hmmmmmmmmm guy you no go defend you self ![]() |
are you afraid of him, he is a nice guy |
true true |
papilo or papine, wht ever you call him, has been here, and you can follow his footstep |
I WILL COLLECT IT AND I WILL GIVE YOU A GO AWAY LETTER ![]() |
BOY ARE YOU TALKING TO ME LIKE THAT, ON THE TABLE RIGHT NOW, I AM GIVING YOU TEN, SEE SERIOUS BITTEN |
YOU GO READ THREAD AND BF YOU KNOW, YOU BELLE GO DEY WORRY YOU, BE TOO I DON DO AM BEFORE SHA, |
YOU CAN ALSO CONFIRM SEUN' S YEARS ON NAIRALAND TOO**JUS ASK HIM** THAT GUY DON TRY |
THINGS ARE CHANGING TOO HOW OLD ARE YOU DANI ??, NOT YOUR AGE, |
THEN I GO MARK YOU ABSENT, YOU NO COME AT ALL XXXXXXXXXXXXX |
NA ONLY NAIRALAND WE DEY SEE DIS KIND TIN, *A FAMILY MAN WITH FIVE KIDS FIT COME POST* ( I AM YOUNG HANDSOME AND DESPERATE) ASK GAB, SHE KNOWS ONE OR TWO PEOPLE OR * A LADY THAT HAS GOT MARRIED BEFORE TO DIFFERENCE MAN FIT COME POST* ( I AM A VIRGIN, I NEED A MAN TO LOVE ME) OR *YOU SEE SOMETIN LIKE MANUNITED IS THE BEST CLUB IN THE WORLD* (WHO GIVE THEM ?) OR *SOMEBODY WAY NEVER SEE DESKTOP COMPUTER BEFORE, FIT COME POST* (LAPTOP FOR SALE) CONTACT MR *DO GOOD* NA WA OOOOOOOOOOOOO ![]() |
yes now i hav enough forms u want join ![]() |
![]() MY BOY, WELL DON |
make una no vexs , na fuel finish i don put enough, ok lets go there ![]() |
![]() wa ko ba won wa ko ja e le wa ni ebon say amen now |
abeg oooooooooooooo i no go fit tell my husband say i till be virgin oooooooooooo after i don clock 90 years take him out now freeze freeze freeze |
yea is good too be free |
Jokers Party which time dj go play colabo now ? |
peeeuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuu bad air, no air conditional for here bye ![]() |
hmmmmmmmmmmmmmfresh air aaaaaaaaaaah ![]() |
wetin one small malu boy no fit see untop of an iroko tree,,,,, with a translator device, a bigboy can cash his money in his sitting room, with his i phone. abi no bi so ? ![]() |
romade: ![]() |
brein: ![]() na you give them nairaland idea ? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 35 pages)


birds of the same wing, go crash together


