Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,157,940 members, 7,835,132 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 05:33 AM |
Nairaland Forum / Papoose321's Profile / Papoose321's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 12 pages)
Politics / Re: Where Is The Lagos Cable Car, 6 Years After? by papoose321: 4:20pm On Mar 21, 2018 |
Una wan hang perzin for air like winch wey return late from meeting |
Family / Re: 57-Year-Old Man Impregnates His Wife's Sister In Ebonyi State by papoose321: 3:59pm On Mar 21, 2018 |
For Mali This news na blessings for the inlaws more bride prize.. abakiliki people no just get sense |
Celebrities / Re: Laura Ikeji Gushes Over Her Husband, Ogbonna Kanu by papoose321: 3:55pm On Mar 21, 2018 |
Ogbonna ogbonna! I see.. the goal you could not score through out your football career u are now scoring them in ur relationship.. is ok is ok! Rashidi Yekini of Africa |
Celebrities / Re: Daddy Freeze Calls Out Nigerian Entertainers Who Buy Fake Watches by papoose321: 3:50pm On Mar 21, 2018 |
No vex I thin say dis guy get church abi na pastor him b sef? I no understand y him de talk of fake time watch instead of end time matters.. make we no when Jesus go come like a thif in d nyt.. |
Travel / Re: Lagos And Abuja Named Among The Worst Cities To Live In Africa, 2018 by papoose321: 3:44pm On Mar 21, 2018 |
Ambode come see for yasef.. all the bridges wey u de build since be like jaga jaga for their eyes.. continue d work 1 day na only Abuja go remain for d list 1 Like |
Celebrities / Re: D’banj & Don Jazzy Announce Mo’hits Reunion Tour by papoose321: 6:25am On Mar 21, 2018 |
D’banj need this money pass kswitch |
Education / Re: Two ABSU Final Year Students Drown Two Days To Their Final Exam. by papoose321: 2:52am On Mar 14, 2018 |
Rest well mi rugged brodas till we meet in d Lords bossom |
Politics / Re: Operation Cat Race In Benue: The Military Is Aiding Herdsmen - IHRCMG by papoose321: 3:59pm On Mar 08, 2018 |
After all this the Npf now want innocent civilians to submit their licensed guns while they allow cattle rearers to own illegal guns and kill innocent humans.. naija wake up |
Business / Re: Aliko Dangote Builds N1.2bn Business School In Bayero University Kano by papoose321: 11:06am On Mar 05, 2018 |
Just 100 million to build d road wey ur trucks de damage for apapa to tin can Dangote u no wan do m Why na |
Celebrities / Re: Chizoba Ejike Unveiled As Nigeria Police Ambassador (Photos) by papoose321: 8:03am On Feb 28, 2018 |
Abeg hu notice wetin I noticed una c wit una eyes BAIL IS FREE |
Properties / Re: Land Use Charge Law Of 2018: Things You Need To Know by papoose321: 7:53am On Feb 28, 2018 |
Are we suppose to pay to live on Gods green earth.. who does d government pay to live on earth.. we elect them in office to make us pay to live on earth 2 Likes |
Celebrities / Re: Williams Uchemba's New Home In USA: How Did He Get The Money? Nigerians Ask by papoose321: 7:48am On Feb 28, 2018 |
[quote author=Diickrider post=65423929]He bought the house for his master Nnamdi kanu with the proceeds of fraud generated on radio biafra in their fake agitations for biafra[/quote By their stupidity u shall no them.. ur name tells it all better change from diickrider to brainneeder |
Celebrities / Re: Daddy Freeze Agrees With DJ Xclusive That Black Panther Is Overrated by papoose321: 5:17pm On Feb 27, 2018 |
Abeg see charcoal de call pot black.. 1 overrated DJ to another overrated celebrity.. Make ogùn no freeze una mouth xclusively 146 Likes 13 Shares |
Celebrities / Re: Angel Christopher: "Stop Associating Sex With Satan" by papoose321: 12:33pm On Feb 27, 2018 |
Future wife 3 square sex meal |
Car Talk / Re: All-New 2019 Mercedes-AMG G63 SUV Revealed With 577hp And Goes From 0-60 In 4.4s by papoose321: 10:14am On Feb 14, 2018 |
I m getting 1 next year |
Celebrities / Re: Rita Dominic Shows Her "Shaku Shaku" Dancing Skills by papoose321: 10:01am On Feb 14, 2018 |
Aunty na woopacondom style u de dance |
Celebrities / Re: Rita Dominic Shows Her "Shaku Shaku" Dancing Skills by papoose321: 9:59am On Feb 14, 2018 |
Madam your shaku shaku de block network your video de hang 1 Like |
Celebrities / Re: Olamide Flaunts His New Braided Hairdo. Hit Or Miss? (Photos) by papoose321: 4:14pm On Feb 04, 2018 |
Next na piercing we go see nothing do u carry on |
Crime / Re: Chi Marine Temple: Native Doctor Does Juju For Yahoo Boy (Photos, Video) by papoose321: 5:32pm On Jan 16, 2018 |
Do make u begin hussle for SARS |
Sports / Re: Victor Anichebe Slams Those Who Always Go To Clubs And Events by papoose321: 5:29pm On Jan 16, 2018 |
stieyven: Sharrap! |
Sports / Re: Victor Anichebe Slams Those Who Always Go To Clubs And Events by papoose321: 5:28pm On Jan 16, 2018 |
[quote author=Ksslib post=64250463]Little wonder he and Cuppy didn't last . They are clearly two different people with a contrasting view towards life. Cuppy wey fit throw party at the slightest provocation then host thanksgiving mass for quilox to thank God for the gift of shisha.[/quote Lmao abeg u just make me Laff today thanks |
Religion / Re: Bisi Alimi: "Pastor Adeboye Is Irresponsible And Vile" by papoose321: 12:32am On Dec 07, 2017 |
blackbeau1: Words of a brainwashed mugu.. oya na make sars allow yahoo boys since wey dem no force white mugu pay Oga na same yahoo yahoo all de do |
Religion / Re: Bisi Alimi: "Pastor Adeboye Is Irresponsible And Vile" by papoose321: 12:30am On Dec 07, 2017 |
emusmithy: Mugu d 1 wey Jesus talk u no see in my name they will perform miracles they will cast out demons na d 1 wey Satan no talk u de reason |
Religion / Re: Bisi Alimi: "Pastor Adeboye Is Irresponsible And Vile" by papoose321: 12:26am On Dec 07, 2017 |
Chrisbeks: Mugu u go talk weda God come down count money give m abi no b people sweat him gather de chop while u no de give back to them.. use God de wash people mugu u de read bible u never reach dat say person like u wey lack knowledge perish na ur middle name |
Religion / Re: Bisi Alimi: "Pastor Adeboye Is Irresponsible And Vile" by papoose321: 12:23am On Dec 07, 2017 |
Vinstel: Hear ur sef spit rubbish him no reach to clean adeboye shoe say adeboye na hu kwa nu Oga speak the truth no de yarn nonsense u wey carry talk for head u holy pass? |
Religion / Re: Bisi Alimi: "Pastor Adeboye Is Irresponsible And Vile" by papoose321: 12:20am On Dec 07, 2017 |
thesicilian: Sharrap there wetin make m man of god say him de preach no make man of God no de insult God a man wey pack things of d world for him and his household the poor to hell with u him get unnumbered houses yet homeless people de his church make God no punish una and all d so called man of god.. |
Crime / Re: Alexzy Markson: "Yahoo Yahoo Saved My Life, SARS Should Stop Disturbing Us" by papoose321: 11:48pm On Dec 06, 2017 |
GavelSlam: |
Fashion / Re: Nimat Siaka Wins Face Of STANDS Nigeria (Photos) by papoose321: 10:10am On Nov 27, 2017 |
Abeg when we go see Miss no makeup beauty pageant |
Celebrities / Re: The Best & Funniest Moments Of Banky W & Adesua Etomi's White Wedding (Video) by papoose321: 10:06am On Nov 27, 2017 |
This wedding don see d rise and fall of many celebs Ebuka agbada to master craft tailor cease him trouser to wizkid apologizing 2 times in 1 week like say we no no y.. banky & Ade make una enjoy una marriage with king solomon wisdom make una no allow world people disturb una marriage |
Travel / Re: Night View Of The Water Fountain At Abule Egba Jubilee Bridge(pics) by papoose321: 10:17pm On Nov 21, 2017 |
How does this help the homeless the unemployed youth etc.. anyways hu m I to complain abt this som1 in the east is building statues for rogues 4 Likes 1 Share |
Politics / Re: 2018 Proposed Budget In Summary! by papoose321: 7:25pm On Nov 07, 2017 |
See This Mallam dem don share money finish... abeg make e reach me oo |
Celebrities / Re: Ubi Frankling Stands Alone In New Photo. Fans React by papoose321: 4:21pm On Nov 01, 2017 |
Nobody wan ask wetin lili see come run she fit don nab d guy wey him de yaar Man for ha bed |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 12 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |