Papoose321's Posts
Nairaland Forum › Papoose321's Profile › Papoose321's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
kazzonline:Ogbeni no contact list na old 1 u de operate nii |
Abeg pirates abeg make una return the Russians before Putin go com kidnap d whole country I take God beg una biko |
I just sit down here de play my gitar Erica badu ' lies o lies oo lies lie lie lies o lies oo lies.'!
|
[quote author=Atmmachine post=53528198] Youths ?? You mean Hausa youths ?? They don't even know where he is but all they know is that he's alive [/quote Wole Soyinka warned dat part of Nigerias' problem is the northern youth and here u have it all they care about is where will the next tuwo come from and where to Cos violence and that is why there so called leader are taking srios advantage on there illiteracy |
No work for Liberia I swear |
I no understand 1 thing wonder hu go read this leta for bros jagaban |
Nigga knew he was gonna get this sh*t! If he goes on with that protest.. pardon him I can't take that sh*t either lol
|
I just sit down de play my gitar 'omo c gòbé'
|
I just sit down de play my gitar for naija... 'nijiria jaga jaga everthing scata scata poor man de protest protest gunshot for him leg gbosa gbosa gunshot no b for air'
|
The last king of Delta! I greet u! Is ok is ok |
I just sit down de play my gitar 'Okoro boboo u b gitar boi'
|
Cupping shey hi av tell u is real age.. luk d lips well is luk lik socaway hose |
Person wear suit go desert say na picsure him wan go snap.. next na agbada for beach |
How many Thif piple d nyash don cassh abeg |
AY abeg xplain ur reply.... No vex |
Lovely scene only get to c dat in foreign leagues.. Congrats to Rangers and their fans and the good people of 042 and from all the beloved bet9ars we wana say thank u 4 not tearing our tickets.. |
The Two wounded lions dat were struck with 1 weak bullet... Hall of sh...!! Abeg oo dis people wey de snap na security personnel abi paparazzi |
[quote author=sarrki post=49876759]My bro am not like that I didn't see that thread I don't support any party or any corrupt practices.[/quote But in words u support dis current administration meanwhile they all belong to same of thought |
Edo people wake up call.. Celebrating cos the victory has saved him from several lawsuits |
Na dis kind police officer fit answer police is ur friend |
I smell lai Muhammad |
If na naija man b mark nsukabag na only mopol go full him pics not 1 mopol even show face tho dem De around De watch with Yankee sss |
Indiana Jones go act for dis 1 d return of d crocodile dungeon.. It is a joke |
[quote author=divinehand2003 post=49161713]Lol I dey laugh oooo What kind of progress took place during the administration of the Clueless one? You must be day dreaming Mr Ben. Wake up joor and stop spilling lies that are unfounded and ridiculous.[/quotte] Oga progress dey 4 their selfish pockets carry our money De dash awalas uncle Jona give all his awalas offices |
Them plan fight b4? Hian make dem no sign d kind peace pact wey Israel and Pali De sign oo |
When dem go De commit up and down dem no get idea say nemesis no get twin CAF don say dis 1 na corruption picnic him go De conduct for Zurich |
Children of nowadays De don't brag about masters certificate or bsc certificate anymore ma bag certificate nne abeg make I ask oo so na C of O dem give u after u buy bag na land 4 Epe u carry 4 hand.. Chai! |
The real ògún just finish press up com kill m |
Oga ndume or wateva de call u nothing like dat in dat region another means to distract Nigerians and pump cash in2 dat region to tank them for their hard earned votes dey donated to bubu election.. Y malnutrition no com since Jona tym na today boko start work 4 naija abegii! |
Oga can u c d level of ur incompetence and u voluntarily xposed ur stupidity in performing ur duties.. Dalung u and superiors and subordinate have disgraced this country enuf.. Take charge of dis gud office of urs and repair d damages dat hav talidomad our sport Cum gaga cun |
Madam First Lady while u @ it ask Baba (if u put gida) u are on ur own to please free this country with his associates from d shackles of d so called K mafia.. Please! |
She go answer so many charges 4 heaven gate 1st suicide, murder, masturbation, allowing conji to kill Bois, not performing safe sex, assault on innocent Fanta bottle etc.. God epp! Ha |