Papoose321's Posts
Nairaland Forum › Papoose321's Profile › Papoose321's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 12 pages)
And so?!! Where are ur wives and kids and galfrends eating? De deciv pple wey want make u deciv dem nii |
U De epp! Hu oga mark.. Selling our informations to the feds! u d hero.. while wiki is the bad guy giving us govt informations.. Well played |
Can't you guys see wats going on here... They have already started sharing the country's wealth in the north besides kano gave them all the votes they needed.. Thank u kano for supply of voters.. Free loan! Yoo wa! |
[quote author=emamos post=48991005]For bad sitting posture? Dis one na devil o,.[/quote Even devil himself go De surprised say human being fit De dis wicked |
Una sure say no b payment dis mark guy come make for naija camera jus De follow m enter toilet abeg make dem free d guy make Benin Bois reduce hin bar |
After dem talk say fear alaba Bois |
Davidi! See wat ur mate wizkid is bizy doing making naija proud on social medias with colabos in songs and movies with drake & Co.. Oga it is your moni oo please b wise keep your dirty linens inside we all have smelling pants bt we no nid dry it outside.. Abeg |
D fulsure is bright nii |
As them no see you baba lie you 4 oya dab 4 them nii since u wan discover mongopark.. Old Arrow na d hungry and high rate of unemployment wey ur government done impose on poor masses wey u suppose De talk about... No let devil add piss 4 ur mouth after him shit finish |
VolT0xic:I don see you wey ur mama pass full time |
I see a hoe sorry a hole in her chest |
I c a hoe sorry a hole in her chest |
This is good news congrats bro... Celebrities getting itch rather than having numerous baby mamas.. B*t**ds roaming the streets |
Every1 throwing stones @ fani like what he is saying is far from the truth yes he has enjoyed a large portion of the National treasure who wouldn't.. I see even more of Christians spitting @ him more 4 his past which they know better no 1 has the right to judge.. Just as the case of Saul who later became Paul.. What if old Christians condemned him 4 his past the message of Christ wouldn't have gone to some ends of the earth.. I do not stand with fani 4 Hu is or was but 4 the message he has brought to our doorsteps he speaks nothing but the truth maybe due to his current predicament but I will listen and acknowledge the truth... 4 Bleep sake he mustn't be a pastor to speak the truth Fela did same and he was condemned 4 his life style even tho we still celebrate it till date but his words are no longer in our heads suffering and smiling.. Free your selves from mental slavery.. |
Our government dem bad ooo dey no wan give ghetto man jab oo o my gad oo! Na Hu dem cassh b thif! |
NPF unu dey Luk 4 models 4 crime fighters make una use burna boy and showkey |
NFF: No Future Focus |
African China singing food no De broda water no dey... Idris singing Nigeria jaga jaga everything scata scata poor man De suffer suffer... Black face singing I say na hard life wey we De liv 4 NAIJA... Jay Z singing is a hardnock life 4 us |
Oga Dakuku no De decive ur sef again say na naijas u wan decive abeg... U Dey deny ur staffs their welfare only God no how much cheque De inside dat report u De give dat ur oga @ d top.... Abeg |
HungerBAD:B like d hunger enter ur brain chop some cells wey De reason well... U don go nimasa c how much dem still De make and how dem take remit to FG na Ameachi his godfada him go submit report to meanwhile his staffs De die of hunger cease all their allowance after FG done approve.. youth corpers moni him don half m.. U De here De salute pic.. Na pple like u go easily follow d mark of d beast |
charix:Sharrap there! Na like say everybody 4 ur village don marry and make I tell u no De call muna name 4 dis matter.. Bomb no De ya hed |
Whuu dis 1 eppp! Abeg |
Wizkid didn't c dis 1 coming... I guess |
Others flee with the money una come go arrest passerby so na only dis 1 no flee abi... Shame suppose De catch una small na... Imagine this |
No b d same fipple wey sai baba De use intimidate other arms of government and opposition abi Na fake picsure b dis |
The Rich also jolly |
Dis 1 na Robin firewood |
I read bikini dey see boxers... Luvly body 4 a mother of 2.. |
Oluwa is involved! Ora... Turn fresh meat |
Nice front balloons |
Good response from lili.. She doesn't have 2 com down their level and start ranting words with them haters.. Class u can't buy that even if u pay 4 skol |