Sports › Re: Transfer: C. Ronaldo To Undergo Medicals Ahead Of $75Million-A-Year Move (Photo) by paradigmshift(m): 6:35am On Dec 27, 2022 |
Benwallt: Person dey go where he will add to his goals taly to pepper messi you are talking about reputation.
Guy man knows what he is doing so long they don't gun him down on the pitch there.
He wouldn't want Messi to have everything over him as that's the only thing(goals) he has over Messi. goals ke lmao, Messi no get problem and him only problem, him dn win am. Messi dey play with rest of mind now,he score o e no score, nothing concern am .. mind you Messi still get like 3-4 yrs to play.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs West Ham (3 - 1) On 26th December 2022 by paradigmshift(m): 10:38pm On Dec 26, 2022 |
Nice one gunners ..no be those chances wey una dey lost since |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs West Ham (3 - 1) On 26th December 2022 by paradigmshift(m): 10:17pm On Dec 26, 2022 |
Arsenal dey play like mumu |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Liverpool (1 - 3) On 26th December 2022 by paradigmshift(m): 9:05pm On Dec 26, 2022 |
|
Travel › Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by paradigmshift(m): 3:11pm On Dec 26, 2022 |
NastiLord: Your face show say e nor too tey wey you escape from hell. Thunder fire poverty. All the gutters Nigeria have created in your face will surely be filled in months to come. Congratulations hahahahaha |
Crime › Re: Man Kills Girlfriend's Relative In CrossRiver To Evade Paying N1.2m She Lent Him by paradigmshift(m): 3:07pm On Dec 26, 2022 |
People wicked.. Nigerian n Africans mind too horrible.. |
Romance › Re: I Caught My Boyfriend Cheating by paradigmshift(m): 3:04pm On Dec 26, 2022 |
Justbehave: A friend called you and you drove down there? You lucky say you no die for accident. Fool na u be the fool |
Celebrities › Re: Basketmouth's Ex-Wife, Elsie, Celebrates Christmas With Her Children (Photo) by paradigmshift(m): 12:07pm On Dec 25, 2022 |
Beautiful |
Politics › Re: The Lagos Blue Line Independent Power Project (Videos) by paradigmshift(m): 5:20am On Dec 24, 2022 |
Stop posting n reposting this trash abeg |
Travel › Re: Have You Seen A Nigerian Elephant?Nigeria Abandoned tourism potential by paradigmshift(m): 12:26am On Dec 24, 2022 |
lexy2014: If you in Edo, why asking what is in Edo or is oba Ewuare II not in Edo?
You asked me question. I answered you. What else do you want?
How is Edo State backward? abeg you no get wetin u wan talk.. |
Foreign Affairs › Re: Russia Wants Ukraine War To End, The Sooner The Better - Putin by paradigmshift(m): 7:33pm On Dec 23, 2022 |
Ok |
Travel › Re: Have You Seen A Nigerian Elephant?Nigeria Abandoned tourism potential by paradigmshift(m): 7:33pm On Dec 23, 2022 |
Quelme: if you nor be ovbie Edo kpataki, you no go understand. no dey deceive people abeg... Nothing dey Edo.. which om be do kpataki,na that one persn wan chop.. abeg jare... |
Travel › Re: Have You Seen A Nigerian Elephant?Nigeria Abandoned tourism potential by paradigmshift(m): 5:25pm On Dec 23, 2022 |
Quelme: everything boss apart from the MOU ugly governor. everything like wetin.. obaseki no join normally |
Travel › Re: Have You Seen A Nigerian Elephant?Nigeria Abandoned tourism potential by paradigmshift(m): 5:24pm On Dec 23, 2022 |
lexy2014: Oba Ewuare II na oba people wan chop... Baba go sit down abeg.. na Edo I dey.. Edo dey backwards |
Travel › Re: Have You Seen A Nigerian Elephant?Nigeria Abandoned tourism potential by paradigmshift(m): 3:11pm On Dec 23, 2022 |
Quelme: Tomato Jos.
Nothing still compares to the ancient city of Benin. Oba gha tokpere, Ise!!!!! wwtin dey benin oga . |
Travel › Re: Have You Seen A Nigerian Elephant?Nigeria Abandoned tourism potential by paradigmshift(m): 3:10pm On Dec 23, 2022 |
Jos nice place.. they need to do better Sha... Love the weather there |
Politics › Re: Wike Gives Out His Expensive Designer Suit, Again (Video) by paradigmshift(m): 10:13am On Dec 23, 2022 |
Suit wey Dem no go sell reach 10k abeg eeeee... |
Politics › Re: “Four Years Course For You, Four Years Job” - Tinubu (Video) by paradigmshift(m): 9:28am On Dec 23, 2022 |
Run o... |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by paradigmshift(m): 6:23pm On Dec 22, 2022 |
elonize: u try,mk dem cm use person destiny take play jogba  na lie baba..no level.. |
Sports › Re: World Cup: Messi Evacuated By Helicopter After Crowds Swarm Team Bus (pix) by paradigmshift(m): 11:37am On Dec 22, 2022 |
Jozibrainz99: Exactly!!!! People would have roasted him alone with insults.
Now they are complaining because it turned the other way. Humans are hypocrite. better one o |
Crime › Re: UK Police Arrest A Ghanaian Yahoo Boy For A 350,000 Pounds Fraud (Video) by paradigmshift(m): 11:35am On Dec 22, 2022 |
Rememberdeath: This one dey do yahoo inside UK. Mumu man don't defraud or scam the country where u live.. rule number 1 |
Crime › Re: UK Police Arrest A Ghanaian Yahoo Boy For A 350,000 Pounds Fraud (Video) by paradigmshift(m): 11:34am On Dec 22, 2022 |
ukaface: He learnt from able Nigerians He come supersede them… 350,000 pounds ??chai That is 322,000,000 naira omoooooo! that small money bro.. u know how much hushpuppy n co move lol.. boys dey move block.. dt one na change |
Sports › Re: World Cup: Messi Evacuated By Helicopter After Crowds Swarm Team Bus (pix) by paradigmshift(m): 9:16am On Dec 22, 2022 |
dawnomike: It is now as though only Messi won this world cup not the team... All eyes and talks on Messi. if he lost, all insult and name calling na for only Messi |
Sports › Re: World Cup: Messi Evacuated By Helicopter After Crowds Swarm Team Bus (pix) by paradigmshift(m): 9:15am On Dec 22, 2022 |
My idollllllloooo.... |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by paradigmshift(m): 9:14am On Dec 22, 2022 |
elonize: I even dey fear cele girl wen dey wear waist bead  lol no level for Dem |
Sports › Re: Argentina's Central Bank Is Considering A Lionel Messi Bank Note by paradigmshift(m): 9:11am On Dec 22, 2022 |
Badgers14: I am not a Messi fan but I am happy for him.
One thing that is really crazy is, Messi had a good supporting cast that helped him achieve this feat.
Messi wasn't even the best Argentina player in the squad in this world cup. Their goalkeeper (which I am not his fan either), did make many crucial saves to get them the cup but all we hear is Messi Messi.
In my opinion, Messi was not even the best player of the tournament but they still gave him the award.. although FIfa and whomever their team sponsors are gotta sell some shirts and all but again, life's not fair.. ur comment is full of hate.. who was now the best player in Argentina, aguero I guess .. yeye people |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by paradigmshift(m): 7:51am On Dec 22, 2022 |
Giwu: was up nah can we chat privately... ok |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by paradigmshift(m): 7:50am On Dec 22, 2022 |
elonize: but wen I talk dis tin say dem dey go cele go collect.sm say na lie lol cele na babalawo hub ... |
Celebrities › Re: Singer Harrysong Welcomes Baby Girl (Photo) by paradigmshift(m): 7:32pm On Dec 21, 2022 |
BAZ001: Na ring and wrist be d baby ? I see one albino finger holding d black hand with ring.
I hope dey won’t start shouting DNA soon focus on ur life |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by paradigmshift(m): 7:30pm On Dec 21, 2022 |
Hardcore11: please no follow this road oooo lol I can't smoke never.. I get many guys as friends wey burn nothing less than 50k a day for smoke.. I can't smoke , not even shisha. I no sabi all those things and I can't even learn it cos no be me .. I hail o baba |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by paradigmshift(m): 7:29pm On Dec 21, 2022 |
ICEWIN: 1. Which place be "esan" land? 2. what about for west? places like ogun,osun 3. concerning the cele church my frnd tel me b4 but i doubt but your input make me confirm the intel nw (tank u) i send u mail i want make talk be private. esan na for Edo state.. Find cele wey no too cast because those ones wey cast , d person go too get many people e dey work for.... All those west, fake too many. |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by paradigmshift(m): 6:08pm On Dec 21, 2022 |
The only sure work wey I know na direct deposit.. if you get better bank log, steady cash out.. |