Passionate88's Posts
Nairaland Forum › Passionate88's Profile › Passionate88's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 174 175 176 177 178 179 180 181 182 (of 242 pages)
So nobody want help me out? |
42 and still hot and fit. Mehn u go see Naija girl of 24 wit big belle, stretch marks for nyansh, yellow face dark legs go dey form sexy. Guys jst dey manage dm for Naija |
[quote author=Gabriel_sylar]Finally a legitimate child[/quote]no b lie o. The rest go dey bear "Snow" as their surname. Game of Thrones things |
Tubaba na sharp shooter na. |
ASUU don chop their money na. Thats why dm no gree call off d strike. Wayo people. ASUU strike dn turn to political somethin |
Sweet mama mia |
Hahaha. Females re jst so... Mufasa,. That name carry weight die |
Abeg any omo Yoruba here?, make una help me tranlate this words "Ayedaade ni mo wa mi o si ni surulere". I beg I just need d translated version to helep me understand something. Thanks.abeg na wetin that bolded word mean? |
Stefan01: I am here for her.... And believe me, i will always be here for her. Go dey arrange ur plenty punnies wella. U hear?hohohohoho. I no get big belle bt I dey laff like santa claus. |
ileobatojo: Really baby123? You can't tell from the above post that this is a guy?detector. Jacqueline Bauer. Detect o. Bt on a more serious note that "baby" need to broaden d way she dey think, so if to say I b woman nd still single na so she for take my singleness mock me?. Women re there own worse enemy. |
byvan: I don't believe one need to date a dozen men to be able to know her man when she meets him, if you are very selective and understand your person, it is very easy to know who compliments you . It's just like two halves of an orange,it simply fits,you both ll basically think alike 85 % percent of the time.@bolded. BRAVO. I still remember the advice you gave on a thread. That's what "women" on Nairaland is supposed to do. Just because our fore fathers served traditional gods and they were happy about it doesn't mean we should follow suite. But all the same, what will work for 1 might not work for another |
RedBenson: Mr. Man, are you still searching too? If yes, dont be easily deceived! She might be 360degrees different in real life from what she spews here. Just a word of advice though! Anyways, no harms in trial. It worth it!So u sef dey think go there?. Ur head too ova correct. Chop knuckle |
jbonito1: I Love You!!!. You have said it very well !!!!.... Are u still searching? cos i wuld love to know u bettaSee another Dailynews in the making. I must know d ending of this. See action film want to play for this thread. Olympus has ****** |
Yoruba man and Igbo girl again?. The Yorubas and the Igbos just love each other so much |
jidegirl12: ^^ is everything okay?Help me ask her o. She dn also conclude say I b woman wey dey look for man, I dey house I neva get husband, etc. D gal dey bhave smhw, I b gay wey I go dey look for man ni?. If 2 say me na gal na so she for dn take tell everybody say I b hungry gal wey dey find man make him dey feed me. Na her type dey persecute her fellow women jst because dm dey single. |
[quote author=baby_123]You must be a spirit to know what I meant. Upon all your vast intelligence and spiritual knowledge no one has proposed. Sad. Next time stay away from my comment. Frustrated Mary Magdalene. Madam of assumptions and story telling.[/quote]hahahahaha I have dead . So me na mary magdalene?. My name dn confuse am. Na wa for sm type of women o, or na baby I go call am sef!. Small baby. [quote author=baby_123]And Jide you would make your comment because I don't agree with your stand? Yes, as a single person she had a lot more of life to see. When married it is not so easy to pack up and travel, go out with friends or have a life. Some people put so much weight on marriage as their be all and end all. Others will rather have their own individual experiences and independence before. There are some things you will never see or enjoy with your spouse that you will while single. That is the truth. I will never give out my daughter as an undergraduate or jobless. I don't think I would have fulfilled my duty as a parent. And I will never want any man to take that glory. Even people who get married early also divorce at an alarming rate. I know quite a few. When you haven't given yourself the time to be a young adult, you start missing what you never had.[/quote]make I no too talk sha. Nw na jump and pass b my own. |
RedBenson: Lols, na becus i don divorce u, send u back to ur dad's house, scarcity of husband com hammer u badly while i don go get plenty wives for plenty punnies cos my system needs them, u com jealous me com begin dey attack me say i no get sense. Me, e better make i no get sense b4 u cos u are already an 'ex'. Ur opinion matters no more to me.*dies* ![]() |
jidegirl12: LOL Dami.... Good post. @missing out...Sometimes We just walk out of the club because I've seen it all and feels boring.She meant that d girl need to club, party, gain experience in d act of love makin frm numerous guys, etc. Cos me no see any experience apart from those |
Some women dey suffer o. |
[quote author=ms_pee]I understand, but the point where you have to sit your man down and talk to him about what's hurting you, his mum's attitude and all that, and then you get a slap with loads of insult is a very good part to draw the line and go your way. No? Teaching somebody who thinks he knows it all it like teaching a pig to fly. I have passed through so many things, that's why I said I will never love again. Where are those kids ranting about money bla bla bla? Lol...change the kind of girls you move with and your mentality, then you'd know that your money is the least of our problems![/quote]Kids ke?, ok o, make I follow drop my own advice to u. Know how to talk and act like a lady and see your man/men respect u. There is a diff btwn "the way ur mum talk to me is not good" and "d way wey ur mama dey open her mouth talk to me I no jst like am at all at all". Mind u, d 2nd is mean irrespective of hw u tone ur voice nd ur facial xpression while d 1st is:..... Well, as a kid, make I go sleep b4 my mama come see me still awake. ![]() |
[quote author=ms_pee]Hi sir, please be matured and talk to me ONLY if/when you are talked to. Hope I am not asking for too much? Thanks![/quote]ouch!. |
[quote author=ms_pee]Well, I dated a (wrong) guy that is so tied to his mother's apron. She is over-possessive, mean, rude and jealous. . .and the boy is confused - he cannot stand by/fight for me and he doesn't know what he wants. So I had to run away.[/quote]when him use money shine ur eyes u no confuse ba?, when him dey toast u lie say ur mind no go money?. When him dey call u everytime say u no happy?, nw wey una dn part ways na nw u realise all these flaws for him body. Na wa for girls o. U go see girl wey im boifrnd jst break up wit her na that time she go see say d guy dey confused, no fit fyt for her, bla bla bla. Girls are d most confused specie of all animals on mother earth. And girls sabi pretend like say dm no get flaws too. |
babylolaroy: na wao. so we still dey ds matter.we dey agree to disagree. ![]() |
alutacontinua: I hate to say it but my BFF still get sense pass my ex-e-hubby! Na only punny that one sabihoney and sugar?. Na wa o. Me dey fine o. Hw body? Aluta, I knw say u b guy nd u think say I b gal because of my name. Bt me na guy like u. I no b gay. I no b ur "BFF" |
[quote author=ms_pee]Lol. Girls are different. I have hands and with those hands I work for my money. Money cannot make me love anybody, you hear? No vex. . .[/quote]*yawns* na wetin naija girls dn dey talk since time immemorial. Money cannot make me love anybody bt money go make u love somebody. According to Kanye West " nw I ain't sayin she a gold digger, bt she ain't messing wit no broke niggar" |
remsonik: Hello ladies,there is the guy who is my friend and we are really close.all of a sudden he stopped talking to me,won't call me or pick my call. Although we are still friends and I really like him a lot plus he knows how to bring me out of my shell. Pls what could be wrong for him to be avoiding me,am losing it.pls helpMaybe him don get gf or him notice one mu*mu character wey u dey always exhibit. Either conciously or unconciously or u pt am for friend zone |
Abeg any omo Yoruba here?, make una help me tranlate this words "Ayedaade ni mo wa mi o si ni surulere". I beg I just need d translated version to helep me understand something. Thanks.abeg na wetin that bolded word mean? |
byvan: 36yrs old man ? ? ? Abeg with the rate of infertility among young men,ladies make una choose early,so you fit choose your size not the one wey don pass 30yrsWit d way Naija girls dey look down on guys wey dm consider "small guys"? (even if d guy senior her wit 5 yrs) |
byvan: Can't a married woman have a career goal?Don't let anybody deceive you with this "Am not ready for marriage because am pursuing my career",most ladies that say that will end up marrying whoever that is available in their mid thirties. Make a choice when you are still that beautiful flower that every butterfly wants to perch on and get off the market,when the flower is dead and shrunken,only few equally brownish looking, old butterflies will want to perch .Madam no b lie. If u look am well many of d girls wey dey advice her against it na 36 yrs and above. |
[quote author=god_of_music]This was what Aunty Ngozi said when she was 23...now she's 37 and she don dey chyke men! Hmmmmmmm[/quote]hahahahahahaha ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 174 175 176 177 178 179 180 181 182 (of 242 pages)

.Everthing still boils down to individual maturity, some 35years Olds are not ready,while some 18yrs Olds are.

