Passionate88's Posts
Nairaland Forum › Passionate88's Profile › Passionate88's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 172 173 174 175 176 177 178 179 180 (of 242 pages)
Is ASUU chairman helping the students?, rumour has it that he just purchased a private jet. No b Naija we dey? |
Tuntheycr7: 6. Tortoise@bolded. Heard it tastes great. Highly nutritious ![]() |
Kinky ![]() |
Na wetin we no go hear from these people?. Me dey clean my ear wit biro cover sef |
theLORDreigns:You no go understand. No think am |
Sal C: You need prayers.Don't make me laugh |
aManFromMars: This mumu still dey this site?This illegal alien still dey this planet? |
Whenever I hear/read about pastors "ministering" or "delivering" young girls, I think of COZA. I jst can't help it o |
Pires. Badt player. This guy feed Henry sm kind bad passes o |
jumzzy448: I contacted kenyatta's friend(imane) and she told kenyatta is already in china. She actually got there today. Now I can dance skelewuNice one. I bn want to call aluta to call d friend make she comfirm wether na true she yarn. |
Idowuogbo: Kenya!!!!!!Nairobi |
[quote author=Ms_Steph]Ladies at my gym wear leggings tp exercise nd some of them don't evn wear pant you will just be seeing everytin. Wonder y some women just like promoting nudity[/quote]where d gym dey?. I wan start to dey exercise, I dn dey add weight |
coogar: kenya - so you guys really believe she would leave her dude? dream on. she's still in tanzania taking boku-boku and pepper shark.Her guy sabi kerewa die. |
Taste nd see or if she dey hoarde am, u sef hide ur money, bt if u cm marry without tastin nd u discover say e wide like chad basin, remember say for alter na "for beta or for worse" una vow to love each oda... Some marriage na fraud |
RedBenson: Ofcos, my ashi joint is more of economic important than dis. Even a girl who plans for her wedding wont do so again once she joins this asso. of single ladies. If i may ask, since this thread was opened, how many single ladies have gotten marriage or about to? I mean members of the association. Lols.This is below the belt. |
thareta: We should advice you ova wathelp me ask her o |
Ur numba 1 eh, some girls even b4 dm finish schl dm dn start to sleep wit people papa sef |
Lake Medusa |
Sylvyangel: God's blessingsI think say na marriage u for talk |
vivianc: Oburu m bu this guy, aga m aku ya ibi, ma obu ukwu aba druxxxxxx, i swear!Abeg make una interpret this word for me. I no sabi Igbo language |
Is she married yet?. I wan try my luck |
Royal Roy: My thoughts exactly too.........No b some o. Many of dm jst dey confused. Man call u everytime, dm go say him dey disturb dm. him no call, dm go say him no love dm. Man give dm money, dm go say money no mean say dm go straf d guy, him no give dm money dm go say d guy no love dm, him no dey make dm feel like a woman, etc. Back to that Vure talk, me dey think say she dn already get 1 guy for side wey she like already, she jst want e-approval from nairaland b4 she go ahead wit her plans. I pray she leave d guy so that on her wedding day d ex go use gun open her head. |
Hahahahahahaha. Moyes is really goooooooood. The highest man u fit get for this match na draw |
Sylvyangel: lmao thats stupidity, it is common in our society 2day, many girls can do anytn jst 2 get married, dats stupidity. Please my fellow dolls dnt let desperation lead u 2 stupidity. Keep calm and package urselves and b prayerful 2, God must surely bless us, its our right!wetin b una right?. |
lynpetra: Oga read well before you comment abeg.I specifically pointed out that I buy what I need even if he is interested to buy same thing ok.Am not a lazy girl,but at the same time a man has got to take some responsibilities.Madam read ur comment well na. So as u buy wetin u need why u come dey ask weda no b ur head d guy dey use?, so if to say na him buy am u go dey happy say u use him head? |
jennykadry: LMAO. See all my "e-nemies" fighting each otherna wa o |
lynpetra: ...or he wud wanna get something and I wanna get that too,he wud wait for me to get it first so he won't have to spend his money buying anotherso u fall for d group of girls wey dey depend on men to buy things for them?, then wetin u go use ur money do? |
lynpetra: Poisonhahahahaha, u use dope cook for am? |
POV= Point Of View |
Nice one. |
Yes. Make all those girls wey sabi lie say na only once dn blow. Make dia nyansh open. Bunch of liars |
demelza: One of my faves along with Robert Ludlum.R.I.P Tom. I love your works |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 172 173 174 175 176 177 178 179 180 (of 242 pages)

it doesn't make any sense. 

