Paulolee's Posts
Nairaland Forum › Paulolee's Profile › Paulolee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 288 289 290 291 292 293 294 295 296 (of 606 pages)
sweet goal |
fergie001:I never get ur time...na after villareal kill u naim I go answer u...u wey de do gv away for epl.. |
Angelfrost:Milan jus need a win dis nite n ucl is secured...they are currently above juve wit a match to.play bcox of head to head rule in italy.. just a win dis nite n its secured.....na Mk Napoli no stupid for dier last match.. |
buying a football club isnt dt easy...they are alot of deep rooted football politics dt needs to be understand firstly.. make dm no go sell arsenal to d wrong hands n them worst pass like dis n start to de battle relegation each season, abeg some die hard gunners fan like my uncle go jus de get weekly high bp, still no know whether arsenal dey pay dt man codedly because of all the passion n determination him take de fan them.. |
jus as a nairalander said on this platform "both of them had brought a lot of joy and smiles on the faces of the people of IMO state, Biafra and Nigeria as a whole more than all the present n past governors and president in Nigeria, including our "so called" hero's past.. |
all.I see in this kante gee is dt he is a very serious n committed player.. |
millennialaku2:Noo na....dis story na wen i jus start woman tinz wen I be legend of the Simps, dts around 2013 i think, stella own na jus few years back as I gain admission.. woman don show me peper bcoz i be street boy full time and don dey street since 2010 when I de jab for my uncle factory.. experience about woman too plenty bt na d ones wey i remember naybe bcox na dem pain me pass naim i de drop here o... |
Richardonald:u ar speaking asif he have other options...no b the same scraps score against d weak city team in f.a cup?? they can still do it again na....because u dnt expect him to start Abraham or girould in dt final... the worst part is dt even sterling dt av better threat going forward in d star studded city team is now sitting of the bench bcox of his drop of form but tuchel still de play dt out of form attackers.. |
forget about the handball and the goal, Chelsea played total rubbish dt yesterday, even thier fans agreed dt they can never get a draw against the dangerous city if they played dt way.. it seems tuchel tactics is getting outdated even before it starts, also if pep is in charge of dt team, dt so called werner wont even get a game time till he gets serious.. |
thats what losers deserve....I jus like as how their noise take reduce, Chelsea fans wey dey always make noise n discuss ball after church service each Sunday all form serious, strong face de go ous in peace... na no una own wahala n complain jus start...I just too believe city finish.. |
BrainSanitizer:nice suggestion...go reason dt wan too... |
saint17:swears bro...dt na wen men wey boys with high simping levels n redpills wasnt known...such cnt happen again na, even kenyamata no fit work |
pressure, depression n frustration kills faster than we think.. |
another wan?? hope she Is safe n she gets found in good health. make person no start prayer for her matter while she de ride stick for guy ous o.. |
trust no dey the street, if trust dey, water for no fit cook fish.. |
oil full this bea head, na dt kain oil wey dm pour for david head.. |
that's normal based on the agreement coming from d gee who gave her d job...trust nobody my mann |
mine plenty o but the worst was when I sold my new nokia asha fone for 10k n also took loan of 40k to make it 50k just to plan the birthday of the loml.. where I know say wahala go dey na wen she first tell me say she don council d bday n its jus photoshoot n would use d rest buy small tinz share gv her friends.. bayo call me dt Sunday evening say my bea de organize lavish bday bash for nearby club, Mumu me baff up fly bike to go surprise her since she bin plan to surprise me.. na so I enter bash go jam her dey twerk ontop one senior man lap, she say na him be her zaddy n na him organize d bash for her n the man go vex if he see me around so i gat leave d bash.. na so I take vex go back ous o....he no better say I use dt money sow seed for church?? |
no wise business man won't be the richest in Africa if he enjoys the same favoritism like dangote.. do u know what it means to get the resources and support from the richest country in Africa?? |
bamvik:them never even start.. na dt UCL final go worst pass because going by what I saw Chelsea did yesterday, I trust pep to beat them well.. azin city go beat Chelsea and win ball possession all tru d game, I keep telling blind Chelsea fans dt tuchel n his boys are just on form but city have better players, an effective style n more scoring players than Chelsea dts always waiting for werner n ziyect to score after missing 5 chances. CNT wait for dt final, make I rush go stake city to win before their odds go drop pass naira..
|
MejiLoyon:swears bro, I really happy die even after inter let me vex go allow juve win dt game easily after italian f.a don help make am easy.. Chelsea fans don calm down, Leicester gave DM reality check n now some don de accept say dt city game no sure o... Leicester without city kinda players fit win them, naim b say city go destroy them...the losing sweet me dieeee |
man of the moment even if him n verdy did nothing in dt game yesterday... that only goal from tielemans shows d need of a goal scoring or shot taking midfieders dt my barca dnt have.. the way am seeing this Chelsea eh, it seems making top4 would be their only trophy this season after giving its fans high hope for a trophy because THEY CAN NEVER BEAT CITY....YES I SAID IT..
|
decatalyst:swear bros....its either we win or we win... |
lolz...success always have many relations, everybody wan link up with success...assuming Chelsea won yesterday, maybe na Zimbabwe or Lesotho for claim kante |
Bigredmachine:I de ur back...I understand why |
barca go surely win this wan...their next heartbreak go be missing the top 4 n city go kum finish work to Gv Chelsea a perfect season.. |
arsenal, maybe but dt Leicester game cnt b fixed |
Amotolongbo:simy had a nice season n would endup with a seria a team next season. he is too good for seria b |
congrats but I hope he gets enough playing time because the Lazio I know have so many options going forward, or they intend selling immobile after this season? |
congrats and they need to dance more because they really made my nite dt yesterday... simple logic, bcoz of drop of form, sterling n G.jesus dt are even more prolific dt chelsea duo of ziyech n werner would both be starting from d bench in dt final n city would still score goals like it happened in both legs of PSG but tuchel would still play d same lazy ziyech n frustrating werner n expect miracle from them in dt final...no wahala.. I jus trust pep n city...dm go play u, beat u convincingly n still get possession pass u, so when ball end, you wont get V.A.R or any excuse to lay ur blame on..
|
Go5DY:guys u make me laff real.hard...was born in lag for hood n I skul for south south.. dt na common street slangs bcoz i grow up with so many of DM around.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 288 289 290 291 292 293 294 295 296 (of 606 pages)



