Paulolee's Posts
Nairaland Forum › Paulolee's Profile › Paulolee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 555 556 557 558 559 560 561 562 563 (of 606 pages)
na wah o...watin consine me?? call me wen he wins the next ballon d or |
chai....olamide nko?? |
in ma tribe where am from in india,na woman de pay dowry, so if she doesn't pay and she died, her parents must pay am b4 they do the funeral rites. |
bad oo |
EbukaHades10:yea i knew he did a crazy job bt are u taking that wonderful performance from dt barca squad?? |
Ghenisean:dnt get ur second line....i no fine reach?? na xo i ugly reach?? |
nice...all eyes on this girl pikin as soon as she drop am, mk the pikin no resemble her bestie soma and also mk the try resemble ned small, or else we no go fit settle the matter because we still dey on simi pikin wey go resemble falz and naim make them no want mk ww see the baby pics for now o.. |
wow...nice |
1..for life 2..ma kinda famz n friends 3..for stella d runs bea...dt bea de gv me free nunu wen m broke n she can ride eeh...she ride me finish n i de tink to buy ring propose n marri her..oil de her head abeg |
big NO...na heartbreak, lies and cheating the main male me go takr kill the new female me...lai lai abeg..bea de try o..don FCK up tire bt she still de forgive me...mk she no go vex cut my stick one day oo |
nice..why d parents decline thier wish? |
90% of naija gals are forced or raped wen asked abt this disvirgin topic bttm the craziest av heard was when a girl said her mum used to check if the hymen is still active n i asked how and she said the mum is a nurse and she would insert fowl egg into thier nunu and if it enter, it means she don de collect preeq bt it was during her own process of testing dt her hymen got broken and i was forced to ask...meaning na fowl egg disvirgin u?? |
they nid to see her first to gv u go ahead b4 the introduction proper...if dey see her and she's nt dier type, they would let u kno so that u dnt border with the introduction...u cant just fix date for introduction and the said date is the first time they are seeing her na.. |
u de use calabar boys fud play...guess her guy jus finished straffin.. |
my bet9ja agent....dt bea sure games de enta lyk mad even if na 2-3 odds...i no de take dt bea play oo....she gv me bayern to win n over 3.5 n Dortmund to win and under 3.5 last week...i knack d 4odds with 2k..use d moni flex d bea after work on monday evening n collect sweet nunu join...dt bea is an angel.. |
lolz....very funi...na belle n abortion get u...las las see finish go mk boys they call u cheeeful giver |
Depressedkidd:sure na bt u can still find ur way by telling d other bea dt the first time u tried straffin, u didn't enjoyed it bcoz u came too quick n d bea jus lockup...dt code fit work na. |
Albertone:not by her because she gat a little misunderstanding with his cultist bF, she jam d gee with anoda bea and decide to pay him bk by banging me, no be me dm go take balance scores abeg.. |
nice but mayb its abt a single match because i still prefare that Barcelona camp nou madness against p.s.g because dt match gat every bit of action from d start, it kept us all on our sits especially when cavani scored and we all thought its over..DTS D BEST COMEBK EVER.. |
habaa...dm don forget 2020?? |
nice list...bt u talking abt masters of insane tactics and i dnt see mourinho?? pls tiki taka is credited to cryuff n nt pep, pep jus revolutionized it.. |
Nephilim:hellfire bcoz i lied abi?? wat abt abraham dt lied abt serah being his sister, wat abt peter dt denied Jesus thrice and david dt fornicated and still kill the woman husband and GO still calls him "the man after my heart".... na my lie worst pass dier own abi??....i kno u are a lawyer bt abeg allow GOD judge my case.. |
i de ur back...bt we cnt do dt online naa |
business gone bad...pls who knows the i.G account or twitter account of that said guy or hims brothers?? i want to ask them to send me something.. |
nice post..simply i say "average Nigerian gals marry the men they dnt really love or plan to marry simply because the guy they plan getting married to isnt ready" naija too hard for boys abeg |
Awon motivational speaker...early marriage is very good because it gvs u more lifespan to spend with ur family and children bt |
yes simply because i dnt av easy access to my oda female friends and am tired of using emergency night shifts and private night vigil to lie whenever i want to go and tast another nunu.. |
nice list...nonso amadi got ma heart with dt tonight vibes mehn..bin de slam am bk to bk wen bea break mg heart bk den...op wat abt asa, jidenna, speed darlinton and vicko?? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 555 556 557 558 559 560 561 562 563 (of 606 pages)
,as I enter your profile see you eehnn,guy you gats get your shit together ooo
you na fine ooo but that girl go still cut that thing comot or pour you something for body ooo
,and I can bet on that