Pauloski2's Posts
Nairaland Forum › Pauloski2's Profile › Pauloski2's Posts
1 2 (of 2 pages)
We don hear nd see things were pass dat one 4 dis country.dat 1 na them sabi 4 we poor peple we no snd.whether airport or not me personally i no snd them.JOE BEE of FPM |
This na leasson to those who owned private jet " JOE BEE" no snd because poorman no get anything to do with air-plane. JOE BEE of FPM |
Weather them lyk it or nt,i must go there even if them dey killd people there Joe Bee must go there tak it or u leave it dats me JOE BEE of FPM |
Nawa oooooh me i no just knw watin to talk,this type of tin pass my power me i no feet judge anybdy,i am just human, who are mine to judge only God knws all. "JOE BEE" |
The God that created the heavens nd the earth pass una muslem JOE BEE
|
God pass una muslem brodas,dead iz 4 evrbdy wait nd see wht our God wll do.the God we serve iz nt asleep. JOE BEE |
Why is it that it is only the christian governors in the northern part of nigeria are always victims of air crash in nigeria?I hope it nt wht i am suspecting? The B.H or wht did u people see? JOE BEE @ MUBI |
I will lyk 2 mit dis celebrities>>>aki n popo,mr ibu,dady showky |
Cudos to TB JOSHUA,nice work...i hate cigaret lyk i hate tatoos.4rm dis tins i hate u can c dat i hate tonto dike herself,Tank God 4 her lyf sha. |
I dnt even knw wot nigeria wil use 2 retadate dat kind of difit.may b swimin.atleast we hav gud swimers dat can cros riva nija n benue in 2 minit tru dya witch.wil just try swimin.abeg.lol |
Dis is d snop dogy dog i knw
|
May b is because of his new religion(muslim)dat makes him do so.DOGS are regaded as impure.bt y did he change it 2 a dreaded beast lyk lion.pls snop! Change ur name 2 mohamed or musa.dat wil luk beta.instead of worstenin d situation. May b is because of his new religion(muslim)dat makes him do so.DOGS are regaded as impure.bt y did he change it 2 a dreaded beast lyk lion.pls snop! Change ur name 2 mohamed or musa.dat wil luk beta.instead of worstenin d situation. |
May b is because of his new religion(muslim)dat makes him do so.DOGS are regaded as impure.bt y did he change it 2 a dreaded beast lyk lion.pls snop! Change ur name 2 mohamed or musa.dat wil luk beta.instead of worstenin d situation. |
Y d complaint abt dis snoop lion of a tin,we all knw dat he was called snop rat,snop goat,snop dog,nw snop lion.cnt we get use 2.na wa 4 una o ![]() NOTE: The name is stil in motion,hu knws, perhaps sNooP'ape nxt year |
Some of us hav below 50% bt wi ar stil hopful 4 d admission lisT..dat'S faithfulness 4 u.GOD IS IN CONTrOL.WISH U D BeST.PRAY HARD |
Wen is d direct entry goin 2 b on sale.ur reply ASAP |
Any medsug student in d hws, i nid ur numbar, pls 4 a bit discusion |
Did dey add olevel +post ume to get=50% and above?.nid ur reply badly |
Pls i nid ur reply.4 dos hu hav 50 and above did de add o level b4 getin to dat point or only postume score?i nid ur repl ASAP |
Pls i got belo 50 in med sug.i hav nt done my fall bak cos,wil it b of help 2 me if i do it nd wich cos is suitabu.urgent answer pls. |
The God i knw is the God i serve.IN JESUS NAME..AMEN.GOD WE C US TRUE.AMEN!AMEN!!AMEN!!! |
Men dis fall back cors,am afraid o.i dnt want 2 b inplicated ,afta d pume i wil du mine,hop is nt dangerous.yanga d slip trobu go wake'am . Ngoor18(2go) |
When God say Yes no one, even Ui can say No.dats my faith.goodluk 2 all of us. |
Dos dat ar awaiting 4 o level dis year wat ar dey goin 2 bring since de ar demandin 4 olevl.i nid a reply pls.tanks |
Pls any one in d hws.wot of dos awaitin 4 result.wich 1 ar dey goin 2 bring again.pls i nid ur reply.or u can add or call me on dis link 08163770942 on 2go ngoor18. |
Pls, wot is d cut-off mark 4 medicine and surgery.i min d merit,locality and Elds.urgent answer am pleading. |
I dnt no wie 2 stat b4 tanking dis wandufu,caring,unfogetable God of mine.finally i hav seen my NaMe! Wot a dream com tru.any med/surg candidate add me on 2go wit dis username: ngoor18 or facebook @ paul ngoor.or 08163770942 tanks 4 ur copration. |
Pls guys.help me o.where unda d skul website shud i enta b4 getin d shorlisted names.i got 254,wot is d cut off mark 4 med/surg.if u lov me answer me 1st am pleadin.HBP |
Pls i dnt undastand.wot is d cut-off mark 4 medicine and surgery i got 254 du i hav d chance of bin shortlistin.pls i nid a reply.1st choice |
Emma pls b serious in evrytin u du because dis is rising my blood.hav any 1 seen d list pls if any, inform and wich website . Dis my numba 08163770942 .and my 2go usaname:ngoor18.i nid help desperately. |
Pls,ui help us nw, dis hyper is killin me o.2de is 22june still yet notin or u hav postpond it witout my info.na wa o GOD help us ALL. |
When is the form going to b available? |
1 2 (of 2 pages)
May b is because of his new religion(muslim)dat makes him do so.DOGS are regaded as impure.bt y did he change it 2 a dreaded beast lyk lion.pls snop! Change ur name 2 mohamed or musa.dat wil luk beta.instead of worstenin d situation.