Pcaliphate's Posts
Nairaland Forum › Pcaliphate's Profile › Pcaliphate's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
"I no wan talk too much but I gat to say something". Hello Everyone. Here is an insightful-comic piece of mine titled 'Afonso My Guy!'. #Enjoy. Hello Afonso my guy! Na Texas dey talk. Na me, you, pinto and rock, Be padi that year for 'shikini' high school. Wey be say all the girls na so so we woo. Teacher flog, Teacher flog, we chest all the cain. Our bond was so tight, we were the main the main. Afonso my guy! you sabi that day? Wey be say rain fall and danfo no dey. We con leg am from there to a very far place, Na so so whyning until we reach our base. Afonso my guy! memories still dey linger, I miss those days, I miss our ginger. Afonso my guy! abeg no vex for me, All these while wey I no call, e get as e be. I check Internet, I check everywhere, Single trace wey be you, no even dey there. But when I jam that your baby for 'Ojuelegba', As we yarn! yarn!, she give me your number. Hello Afonso my guy! I call You for reason, I be get small problem wey I wan make you reason. Last week I play 'two sure' na one sure con sure. All my money wey I put, Baba Ijebu chop all. My wife dey plan to run, 'ghana-must-go' don set, She say she regret the day, wey we 'meet and met' Afonso my guy! I really need your help, Am caught in this trap sinking in its web. But me no go gree, I dey plan to revenge, I just need 3 million to have a good edge. So by the time I go chop, we go give them a knock, And jolly for me, you, pinto, and rock. Hello Afonso my guy? Hello Afonso? Fonso Fonso? Hello? Abi na network? Mtcheww! Nawa ooo By Olowo Tosin John
|

"I no wan talk too much but I gat to say something". Here is Nostalgic-Comic piece of mine titled 'Rhymsonic '07'. #Enjoy Suwe-Suwe was a game, The repetition was the name. Tinko-Tinko was a pinch untold, In 'after na one' the numbers were sold. Hide and Seek made us smile, As we ran in scattered file. Na one leg 'gra-gra' get, With a memory of forget. Lantern no be Nepa, As Dollar no be Cefa. So calm down to check, Not to comot throat for Neck. Kuli-Kuli never blow as it ought to be. Plantain and Banana are still couple to be. Okrika and Perfume are two padi-padi, Just like eye-service and sabi-sabi. But mind business like tailor wey dey sew, Cause Life na stage as we perform for the show. Na before before Edet dey stay for Calabar. Na before before Simbi dey wear 'koko koko' shoe. As Ali no dey country, where Ali con dey? Adamu don cross border, he don leave cattle run. Who is in the garden? That fine girl go be 26 by August. Ireti, 'Omo Abike', I Miss you, I don't where You are, Is your 'shuku' still standing? Are you still shy in your chuckle-smile? Does your eyes still speak like the old days? Are you still Ireti of 07? By Olowo Tosin John
|
"I no wan talk too much but I gat to say something". Here is Nostalgic-Comic piece of mine titled 'Rhymsonic '07'. #Enjoy Suwe-Suwe was a game, The repetition was the name. Tinko-Tinko was a pinch untold, In 'after na one' the numbers were sold. Hide and Seek made us smile, As we ran in scattered file. Na one leg 'gra-gra' get, With a memory of forget. Lantern no be Nepa, As Dollar no be Cefa. So calm down to check, Not to comot throat for Neck. Kuli-Kuli never blow as it ought to be. Plantain and Banana are still couple to be. Okrika and Perfume are two padi-padi, Just like eye-service and sabi-sabi. But mind business like tailor wey dey sew, Cause Life na stage as we perform for the show. Na before before Edet dey stay for Calabar. Na before before Simbi dey wear 'koko koko' shoe. As Ali no dey country, where Ali con dey? Adamu don cross border, he don leave cattle run. Who is in the garden? That fine girl go be 26 by August. Ireti, 'Omo Abike', I Miss you, I don't where You are? Is your 'shuku' still standing? Are you still shy in your chuckle-smile? Does your eyes still speak like the old days? Are you still Ireti of '07? By Olowo Tosin John
|
Bro - Gambling Ruins. If You take this advice - You will thank me later. |
2 - 2 |
Onyedika11:Whats Your Email and Password Sir |
holatunjy:Kindly check back later. The link is yet to show |
jalaam:The link is yet to show. You can kindly check back later |
tunex22:Boss the call up link is yet to show. Kindly check back Sir |
Good Morning Ladies and Gentlemen. Pls if You are posted to Lagos Pls come in and introduce Yourself. Thanks. |
doludanny:Bros are You also posted to Lagos too |
Nice one Boss. Pls add me to the group 07063205899 |
Where are my fellow Lagos Corpers |
monniyi:Thanks Ma. What about You |
BY GOD'S GRACE I was posted to Lagos |
I just saw mine Lagos |
Abeg. Am new here. But by the way. My best food is Beans and what? Spinkled Garri. Yeah Beans and Sprinkled Garri. |
Haychay:Boss wetyn dey sup na |
y0rmee:Nice one Sir. Boss me na Abuja Kaduna Lagos Enugu |
But why una no give me award? ![]() |
y0rmee:Boss how far na. Which states You pick |
Haychay:Boss na observation things o. Thanks Boss. How Your side na |
Temibabie:Boss it's the best meal partnership after Beans and Bread. Rice and Beans comes third. Jollof rice and plantain comes fourth. Garri and Groundnut comes fifth. Bread and Butter comes sixth. Ogi and Milk comes seventh. Yam and Egg comes eight. Ogi and Ankara comes ninth. Costa Biscuit and Water comes Tenth. ![]() |
y0rmee:Boss how far na. I have read lot about You. It's nice meeting You. When last did You eat that meal ![]() |
Good Evening Everybody. I have been following this thread for a while but na background things. Now it's time to be active here. So pls one by one, don't rush o just maintain the queue and introduce Yourselves. Bu the way and once again, my best food is Beans and Sprinkled Garri ![]() |
Oya I don show. Why una no give me Award? Why? No why? ![]() |
olac21:Boss how Are You doing na. |
BCMI:How Far Padi Mi. |
dayjeee:How Your side Boss |