PeeJee's Posts
Nairaland Forum › PeeJee's Profile › PeeJee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 28 pages)
D party never even start yet u just dey jelous, well am announcing cos u don't know me ask kele, Amina2, Roma , Ben, Clem haba u go know me, how u dey ![]() |
Osama10:U know Him be ASHAWOOOOOO! ![]() |
Just want to announce my cumming back in a big way, emmmmm! Ben! Bennnnnnnn! go and tell Roma, tyty, dan emmh all of them am back from Uk, the match was fantasic we reall gun blackpool. dont forget Lalababy and my step son ![]() |
D1KeleVra:Kele na u no well u don forget ur name? ![]() |
kwakwa kwa ehhhhhh big man laugh, I no fit shout sylve my step son long time, Kele how una dey? ![]() |
07057277654 , 08133191872 and 07027212148 if u need a friend get intouch |
Am I invited to the wedding? ![]() |
Happy New year, this is my yr ![]() |
tytylayor:Haba ! Tyty if person dey Gwarinpa im no fit travel go Japan Again? Chong liwichi su ops I forgot about to speak Japanish to u. wetin dey happen? |
wanko cong liiii? speakin Janaish Ben is Ewu? ![]() |
tytylayor:Haba tyty my brain dey Kampe how u dey I miss u. Ben-10:Ben I dey see topic for day time its night here am in Japan how u dey? |
Clem dont tell me that is Romsky's Photo |
Ben how u dey long time |
I bow for u Ivory for all these ur title ![]() |
Love is believe |
weet:Weet abi na weeds be ur name abeg wetin dey wrong wit u Abi u don go tak IGBO for Ajengule u are not qualify to be in this section cos I can see just little joke u provoke. Well stop contributin on nairaland or go to another section. AGBAYA where is Rommy, Syveeeeeeeee kai Clem come bundle weeds out of here. ![]() |
tolu001:Tolo tolo abi na oluto u wetin u sabi I dey vex tella clem. ![]() |
weti dey hapen here , tyty how u dey? u no even ask of me. |
Haba tyty u wicked ooooooooooooooooo |
IVORY na ur title full ground so |
A man who bend down to see another man's anus is also openning his anus for another man to see ![]() |
dont accept 9ja prince advice , u might end up fallin for her again. Similar thing happen to me to the point I thought there is nothin like real love but recently I met this Ethiopian gal on Fcae book she advive me to open my hrt and get love an to me she made sense. pls KAWAI or make u USAIN BOLT leave this gal. |
me na november 19th wetin una giv me make una tell me now ![]() |
from my inbox, It is only me putting blanket on U so that U won't get ,hv a warm and splendid sleep, sweet dreams HONEY! |
studio I bow for u u just see small KAKANDO and MOBUTU na him u come de |
Hi studio long time, who be that folly wey dey talk about na him get Aisha tell he be AGBAYA I still dey kampe wit Aisha as Tetu why he go put dat ugly pix here if he dey wife abeg Aristo tell am make him go MABUSHI for Abuja. ![]() |



ops I forgot about to speak Japanish to u. wetin dey happen?