|
Jokes Etc › Re: Where Is Lolabay? by PeeJee(op): 1:51pm On Jul 16, 2009 |
Roma !Romaaaaaaaaaaaaaa bring my koboko  |
Jokes Etc › Re: Romade, Lolabbey & Tytylayor At The Bank by PeeJee(m): 1:09pm On Jul 14, 2009 |
parki: i have been checking out profiles of female members here and one on seems to have their pictures there
come una sef dey fear una face please put pictures make we knw who be who abeg
this is the last warning from head quarters o(Mr. seun) Parko u wey u dey talk I no see ur pix oh , remove wetin dey ur eyes b4 u remove anoda person own |
Jokes Etc › Re: Where Is Lolabay? by PeeJee(op): 12:56pm On Jul 14, 2009 |
tyty amibo I know go tell u, u want tak style know those degrees  |
Jokes Etc › Re: Where Is Lolabay? by PeeJee(op): 12:34pm On Jul 14, 2009 |
amibo u want make I tell u about my degrees I wont  |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by PeeJee(m): 12:33pm On Jul 14, 2009 |
no be only cat na dog  |
Jokes Etc › Re: Where Is Lolabay? by PeeJee(op): 12:27pm On Jul 14, 2009 |
Abah Roma, who tell u say I no study? me wey don gather like 5 degree |
Jokes Etc › Re: Ben20001 & Brother by PeeJee(m): 12:23pm On Jul 14, 2009 |
heyheyhey tyty u take style wicked trutru oh ah ben sorry |
Jokes Etc › Where Is Lolabay? by PeeJee(op): 12:19pm On Jul 14, 2009 |
please can anyone tell me where my ex- wife is? I mis her.  |
Jokes Etc › Re: Romade, Lolabbey & Tytylayor At The Bank by PeeJee(m): 12:16pm On Jul 14, 2009 |
jelousyy torororo jelousy tororo am singin edna song , roma jelousy go kill u ooooooooooooo |
Jokes Etc › Re: Romade, Lolabbey & Tytylayor At The Bank by PeeJee(m): 12:13pm On Jul 14, 2009 |
clems take a look at alimat see her dimple, God just creat time to creat her , she is beautiful alimat  |
Jokes Etc › Re: Dreday,scopium And Jazzy by PeeJee(m): 12:10pm On Jul 14, 2009 |
keep it up poster u are better than me I dont even know how to post. |
Jokes Etc › Re: Cowbell Our Milk by PeeJee(m): 12:02pm On Jul 14, 2009 |
na today u no say orangeee wowo? |
Jokes Etc › Re: Romade, Lolabbey & Tytylayor At The Bank by PeeJee(m): 11:53am On Jul 14, 2009 |
ben call the doctor  |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Post Spam On Nld by PeeJee(m): 11:52am On Jul 14, 2009 |
Ben how u know sef? e bi like say na tyty tell u |
Jokes Etc › Re: Romade, Lolabbey & Tytylayor At The Bank by PeeJee(m): 11:49am On Jul 14, 2009 |
alimat 2: @ roma,
wetin naa, after haa dun heal u finish na me u go turn ham too @peejaa am fine jare, i hav bin to london to see the queen alimatu darlin u are welcome I was in London last week at Wolverhamton , I would hav hook up wit u, any can we meet this evenin at hilton?  |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by PeeJee(m): 11:43am On Jul 14, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by PeeJee(m): 11:39am On Jul 14, 2009 |
clems how u dey jare , dont mind that my boy jovey abi na yovey  |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by PeeJee(m): 11:36am On Jul 14, 2009 |
sweet lie wat about me? am not ok for u?  |
Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by PeeJee(m): 11:33am On Jul 14, 2009 |
jeovy jeoveyyyyyyyy abe bring my glasses the one on the table in my room i cant see well wit this one  so that I can see the person that cause ur madness or drunkness  let |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Post Spam On Nld by PeeJee(m): 11:31am On Jul 14, 2009 |
help me ask again am confuse  |
Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by PeeJee(m): 11:29am On Jul 14, 2009 |
Jeovy: sharap, who send u I no blame u na so madness dey start abi u don drink? but its too early  teissys: Messenger RNA Molecule na real biologist abeg teach us |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by PeeJee(m): 11:26am On Jul 14, 2009 |
go and come back again u no d hear teissy is about to kpeme she is about to will evrythin to ben includin her best fnd  |
Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by PeeJee(m): 11:22am On Jul 14, 2009 |
ahahaha eeeeeeeeeeeee Ben don hear am oooooooo.Poor ben  |
Jokes Etc › Re: Romade, Lolabbey & Tytylayor At The Bank by PeeJee(m): 11:19am On Jul 14, 2009 |
alimat 2: and ur leprosy is healed lol how u dey alimat ? I miss u |
Jokes Etc › Re: Little Kids by PeeJee(m): 4:48pm On Jul 13, 2009 |
no wahala I will provide that , where is ben bring the garri, sugar and pls don't forget to bring the milk . they are in the kitchen.  |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by PeeJee(m): 3:55pm On Jul 09, 2009 |
all the pple above me are igboooooo smokers make i find my way |
Jokes Etc › Re: Work Jokes by PeeJee(m): 3:46pm On Jul 09, 2009 |
the joke is cool dan alimajiri  |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by PeeJee(m): 3:43pm On Jul 09, 2009 |
sweetlie who u go choose accordin to the subject? |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by PeeJee(m): 3:39pm On Jul 09, 2009 |
sylve11: everybody shut up  U sharap  Jeovy: gateman Better to be a gate man in heaven than roasting in hell |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by PeeJee(m): 3:32pm On Jul 09, 2009 |
Jeovy: I bind u LOOK  who dey bind who. Na me go dey 4 that gate am in charge of the binding. 4 claim my post u are number 1 to be bind.  |
Jokes Etc › Re: Micheal's Dying Wish by PeeJee(m): 3:28pm On Jul 09, 2009 |
Donsponky no mind that Olodo infact just take a good look at his name u will know say the guy na really MUFUU |