₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,135 members, 8,420,516 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 11:03 PM

Toggle theme

PeeJee's Posts

Nairaland ForumPeeJee's ProfilePeeJee's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 28 pages)

Jokes EtcRe: Naija Delta School Of Militancy by PeeJee(m): 3:24pm On Jul 09, 2009
I cant help but laffin rumor monger wan killl me here wit laffta anyway na ATEKE, SIKIBO,BINladin and Mr Government na them dey 4 the postrer grin
Jokes EtcRe: Romade Gender Remains A Mystery by PeeJee(m): 3:14pm On Jul 09, 2009
taa sharap lipsrsealed no do that kind prayer for ROMA angry
Jokes EtcRe: Romade Gender Remains A Mystery by PeeJee(m): 2:59pm On Jul 09, 2009
I be don
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by PeeJee(m): 2:48pm On Jul 09, 2009
yelosy u no want me to xplain wetin dey 4 my literary gagatuwa to am, i hope u no enter joint today Roma cos no be every day person dey drink .
Jokes EtcRe: Show Your Skill by PeeJee(m): 2:45pm On Jul 09, 2009
na wa 4 u ooooo dahmaji abu na dan almajiri wetin u want achievee here, I dey vex angry
EventsRe: Seun Osewa Wedding Pictures by PeeJee(m): 2:40pm On Jul 09, 2009
Jeovy:
am waiting
wait in vain AGBAYA, always hiding at the corner of sylve's house waiting 4 teisy 's house gal u no go see her today ur cup don full u bettter Kawai b4 police go land cos Ben don go call Sgt ROMA grin
Gentlelady:
So, where are the pictures? I love weddings! grin
OLODO u no get eyes abeg where this cool
Jokes EtcRe: Rihanna's Revenge On Chris Brown! by PeeJee(m): 2:33pm On Jul 09, 2009
na Asire be una head? don my guy abeg cum and cool down here in my Mansion forget that kiddnappin of a thing cool
EventsRe: Seun Osewa Wedding Pictures by PeeJee(m): 2:28pm On Jul 09, 2009
cool hv dis
Jokes EtcRe: Prison Mail by PeeJee(m): 2:27pm On Jul 09, 2009
joke cracker Kenya queen how u dey?
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by PeeJee(m): 2:25pm On Jul 09, 2009
Jeovy:
abuwhat?
Sharap :-XYovu u no dey understand hausa, any abunan is KINI or let me put it this way ur JOHN THOMAS wey de inside ur trouser cool
Jokes EtcRe: Rihanna's Revenge On Chris Brown! by PeeJee(m): 2:22pm On Jul 09, 2009
donsponky:
guy you too much cheesy cheesy maybe you go try edit romade own like that cheesy cheesy grin grin grin grin
u are right MILITANT ooophh lipsrsealed sorry don my guy grin
Jokes EtcRe: Life Don Tire Me! by PeeJee(m): 2:19pm On Jul 09, 2009
sylve i dey , I dey hail u, how was ur trip from Madrid? I learnt went to watch the unveiling of Chistian Ronaldo
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by PeeJee(m): 2:18pm On Jul 09, 2009
real trouble that is what suppose to happen in pples house wey no dey keep their abunan grin
Jokes EtcRe: Life Don Tire Me! by PeeJee(m): 2:14pm On Jul 09, 2009
life goes on my guy drink till u can drink no more if possible let the guy go meet ROMA cos he is good drunker. grin
Jokes EtcRe: Wedding Of The Year by PeeJee(m): 12:29pm On Jul 09, 2009
nana my sister how u dey abeg talk sense to her wink
Jokes EtcRe: When Will Christ Come? by PeeJee(m): 12:28pm On Jul 09, 2009
GBAMMMM! Donsponky don yarn am finish . militan emm sorry donsponky my brother how far how many oyinbo una don catch this week grin
Jokes EtcRe: Wahala When Visiting Rich Friends by PeeJee(m): 12:25pm On Jul 09, 2009
bug 24 I feel u. I like the joke that house no be rich man house na stingy man house that must be phemour's house him no giv u any tea. Na stingy person and poor claiming to be rich grin
Jokes EtcRe: When Will Christ Come? by PeeJee(m): 12:20pm On Jul 09, 2009
julibright:
Pls o! i won ask one big qstn. na who know when christ go come take him saint? cos i know say i be 1 of dem.
useless question thank God the pastor don answer u . abeg waka to religion forum angry
Jokes EtcRe: Romade Gender Remains A Mystery by PeeJee(m): 12:12pm On Jul 09, 2009
Ogogoro languange grin
Jokes EtcRe: Wedding Of The Year by PeeJee(m): 12:08pm On Jul 09, 2009
Haba cute Angel u would have called me  and I would have sent my limousine that okada no fit una oooo ha I belive that is ben ur husband and phemour and ROMA d best man grin
Jokes EtcRe: Romade Gender Remains A Mystery by PeeJee(m): 12:03pm On Jul 09, 2009
chi-baby:
looooooool. . . cheesy cheesy cheesy cheesy i cnt shout 4 u guyz. . . 2 early in da morning smiley
emmmmmmmmh no waha chi baby take ur time may be u can shout in d afternoon wink kiss
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by PeeJee(m): 11:59am On Jul 09, 2009
chassy will choose me billion times cool
Jokes EtcRe: Monkey And Dog Working Out by PeeJee(m): 11:52am On Jul 09, 2009
7low na mad man angry
Jokes EtcRe: Little Rommy by PeeJee(m): 11:16am On Jul 09, 2009
ben my little brother na wetin i dey see be that ROMA denied his name, wonders shall never end
Jokes EtcRe: Little Rommy by PeeJee(m): 11:06am On Jul 09, 2009
hi sylve I de kampe u de see well so abeg remove those glasses them too dark, abi na u be d presido for that prison wey bene d refer? if na so keep on wearing those black glasses grin
romade:
awww poor little rommy
point of correction say awwwwww poo me ROMA grin
Jokes EtcRe: Little Rommy by PeeJee(m): 10:56am On Jul 09, 2009
bene correct and u no21 abi na d name of ur house number for Ajengule ba, u na ball boy tongue
Jokes EtcRe: Romade Gender Remains A Mystery by PeeJee(m): 10:54am On Jul 09, 2009
kola oloye:
@topic,
i know romade as a young man and clemcykul as a beautiful lady grin Shikena
baba oloye see ur big teeth u are not a good observer
Ben20001:
ewu cheesy
Akuya meeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee tongue
EventsRe: Seun Osewa Wedding Pictures by PeeJee(m): 10:43am On Jul 09, 2009
what is going on here Ben huh
Jokes EtcRe: Romade Gender Remains A Mystery by PeeJee(m): 10:41am On Jul 09, 2009
Na Ben dey confuse am not confuse , am convince Romade na she , I used Madam or Oga at the end ther in other to allow Roma flow as usual. cool
Jokes EtcRe: Little Rommy by PeeJee(m): 10:37am On Jul 09, 2009
strikers full here grin
Jokes EtcRe: Romade Gender Remains A Mystery by PeeJee(m): 10:33am On Jul 09, 2009
As for me am convice that Romade is she, she is just a good actress she realy handle her role well on nairaland. I think Romade will make it big in NOLLYWOOD if she has the to opportunity to be in the movie industry. THUMB UP for Madam or OGA ROMA

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 28 pages)