PeeJee's Posts
Nairaland Forum › PeeJee's Profile › PeeJee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 28 pages)
wetin dey happen here? ![]() |
I agreed with AY, AY has said it all its only the foolish one that will fall at the initial stage , even if the guy realy love the gal and the gal fall easily from the begining, the guy will not take the girl serious . He will use her and dump her thinkin that the girl has been falling for other guys too. romade: And u Roma if u no get wetin u go talk just sharap ![]() |
haba which one be ur own shebi i say i no go come again leave me alone |
tytylayor:na wa for u oooooo any way buff day celebration its a blessin kind of a thing if u said it strictly by i.v well no skin pain chop ur rice alone or wit the pple u invited i no go come again |
Happy buffday my sweet tyty, I wish u many more yrs and prosperity , u will see ur children gtreat grand children, where is my rice and coke? |
bye lysa baby i hv a wonderful day, ben phemour, sylve Roma,Studio take kia . |
jealousyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy ![]() |
lysaa:baby u hv said it all no need to reply that Agbaya ROMA Ben20001:U thick I be u wey dey take the empty tooth paste tube from my dustbin , those imported ones. U no dey brush na so Roma tell me the other day |
me ![]() |
baby lysa did u sense jelousy here? Roma and ben one die, U see ben again him don run as he see us kissin the other time |
romade:Sharap Roma I bought my wine from Italy the last time i travel to TRENTO lysaa:baby no mind them them one hear abt the nice time we spend together. u are to much |
him papa is not around that was why he dey messup , Phemour told me that the old man trash am well well that day. darlin lysa na wetin i hear be that |
Agbaya send that ur babe to my house give me 5 minutes wit her alone in ma room , later u will hear her confession , she go tell u say u no be man but peejee na realy man. na that time we go know who be virgin |
spenc my guy no mind ben question , him never travel abroad before na so him go dey ask u yeye question , once more spenc welcome back to the country, can we hook up 7 pm at Hilton this evening? |
welcome back , hope u no shark rum, abi na ogogoro league u don join come to my house lot of wine lysa baby can testify. ![]() |
Phemour:U don kolo finish come wetin u take? tell me its not wat i think u took cos I learnt that u dey tak ogogoro welwell |
lysaa:tanx baby big kiss for u |
leave them , dem no know say u be Don , abeg leave them jare how was ur trip from CANADA? |
lysaa:baby u want kill me wit love , person go die wit jealous today sylve11:Sylve my man wetin d guy do wey u want brk that k leg , tell me I can fix it . |
lysaa:lysa baby u are welcome |
fake naija oo :-Xsorry original naija how u dey ![]() |
lysaa:tanx lysa baby well am at Maitam minister hills when u get there hala me here is my phon numba 0807766, sylve11:sylve God no go allow me let u die of hunger don't worry lLyssa baby will get u some snacks on her way from my house ![]() |
ben where is he? I can see with this spec pls bring the one on the table so that i can see d middle man ![]() |
lysa baby dont mind ben he is very stingy , if its biscuit u want stop by at my place no wahala |
spenchuks:tanx spenc don fase na realy oleeeeeeeeee sweetliet:sweetlie baby spenc dey well i know am , how u dey ![]() |
see ur big teeth ![]() |
no need to ask i kno Fazyy him be d senior brother of crazy pikin na so madness d start all of them dey craz oo u no see crazy kid it was roma and lolabay that called ambulance that took him to psycha hospital that day ![]() Ben20001: |
OLODO that one na capital of where ![]() |
ben tell am to check this google ![]() |
Ibadan! |
lysaa:u dey fear dead na wa ooooooo |
Akpan don suffer ![]() |

And u Roma if u no get wetin u go talk just sharap 



