PeeJee's Posts
Nairaland Forum › PeeJee's Profile › PeeJee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 28 pages)
sylve11:You don't have manner at all that was why I sent ur mother lolabey away imagine talkin to ur ex step father any how . children of nowadys may God help una. How is ur mother ? |
ashawoooooooooooooooooooooooooooooo :p |
This joke ok its cool keep it up |
ahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh open mouth wide Una good morning oooo. Phemour wetin dey happen here? |
rokiatu:Then out of this room ![]() |
Haba big head u ma spoil ooooo instead of reading na kiss u dey go learn 4 sch. any way ur own better clem, sylve,busybody and by.dot all of them dey pretend. |
Busy body it work. those people no know maths |
AGBAYA who be ur teacher here ![]() |
Nice Joke thumb up for poster |
Hi my step son Sylve |
kwakwakwa no fit lauhg, abbey how u dey? |
beg wetin dey happen haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa i dey yarn. una goodmorning |
That is Ben nick name in Ibo, Buzuru in Hausa ![]() |
May be na u ![]() |
Sylve where is ur mother Lolaby? |
Che che abi na cheat do u know that Ben na big He goat? ask Roma he will testify ![]() |
Godd morning Roma haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa opening my mouth and yarn |
I dey fast jare, I travel to zamfara to see aminatu so I decided to join her fast ![]() |
u are welcome clemcy, ben na AGBAYA ![]() |
haba abby babby wetin u see now wey u dey shock , dont worry I dey kampe ![]() |
Ben20001:well I just find out now, I was told by clem that na IGBO (weeds) u smoke na the only thing wey u they do now, u come top am with Ogogoro the one roma hide under bed , let me call Dr. Chi baby , hello! Doc. Chi how u dey abeg pls make sure u lock ben in that room well well his madness is more than pple own, ya yes I hear u thank u. bye. ![]() |
no be for dream na for real ![]() |
hahaha I no fit laff, Ben na psycha hosp. them go carry u go straight. ![]() |
to my house not lagoon |
chi-baby:Thank u chi baby ![]() Ben20001:no I no dey craze na u dey mad, where is Roma! Romaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa bring rope , Gab, clem make una cum ty am down. |
clemcykul:well back to the topic I agreed with clem the first method there, just put one bottle of otapia pia inside the cup of her tea , walai them go jail u for life just do it. ![]() |



