Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,620 members, 7,816,556 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 01:05 PM

PeeJee's Posts

Nairaland Forum / PeeJee's Profile / PeeJee's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 28 pages)

Jokes Etc / Re: Romade! by PeeJee(m): 1:22pm On Sep 02, 2009
Abbey_city:

lol Ben u b witch hw com u sabi wetin i wan talk
yes ben na wizard and u na witch na the same train carry una
romsky:

peejee maybe na bcuz u dey dia dem beat arsenal om u be bad luck 4 we dat day
Roma I no be bad luck na rob them rob u know now PDP dey gidigba for old traford
Gabry:

Pardner, your name does wonders. shocked
yes tank u for telling them I guess as u called PJ na him u cum hit that jackpot na good luck they follow me no mind them abbey , Roma and ben
Jokes Etc / Re: My Ex-Girl Friend (Picture) by PeeJee(m): 1:08pm On Sep 02, 2009
please modify wat ur post Abbey-city
Jokes Etc / Re: Romade! by PeeJee(m): 1:06pm On Sep 02, 2009
wetin dey happen here, Roma when did u change ur name to Romsky? I travel to Manchester to watch how my team Arsnal were rob
Jokes Etc / Re: My Ex-Girl Friend (Picture) by PeeJee(m): 12:52pm On Sep 02, 2009
tanx clemcy
Jokes Etc / Re: My Ex-Girl Friend (Picture) by PeeJee(m): 12:57pm On Sep 01, 2009
Abeg make una come back to the topic this is my ex I love her so much but she really drive me crazy

Jokes Etc / Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by PeeJee(m): 12:41pm On Aug 26, 2009
Sharapppppppppp :-Xbig teeth angry
Jokes Etc / Re: Where Is Lolabay? by PeeJee(m): 12:38pm On Aug 26, 2009
romade:

amadioha fire thunderous koboko 4 ya skinny kro kro & boil infested flat yansh or urs
shocked shocked shocked Roma head dey touch , oh my God this is the work of IGBO Ganja, BENNNNNNNNNNNNN, Phemourrrrrrrr,Sylveeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee abeg make una call docitor ooooooooooooooooooo shocked shocked shocked
Jokes Etc / Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by PeeJee(m): 12:21pm On Aug 26, 2009
All of u sharappppppppp lipsrsealed and go back to the topic. here are the people i will choose but no reasons.
1. Lolababy
2. Alimat2
3.lyssa
4.Sweet lie
5.tyty
Roma dey turn my head I dont know weda na he or she.I preffer heshe to be HE.if Roma na she if for dey the list.
Romance / Re: My Girl Want Marriage But I Am Under Dilenma Cos Of Some Reasons by PeeJee(m): 11:17am On Aug 25, 2009
Ikemba u are still a baby u need to grow up. What people are praying for u got it and u are there yarning rubbish , o boy i dey vex here angry
Romance / Re: Can You Date A 16 Year Old Girl? by PeeJee(m): 10:22am On Aug 25, 2009
I don't see anything wrong with that to me its ok. Well it happen that am in ur shoe, I used to have a girlfriend then we broke up last year. but first week of july last month I met this girl in a restaurant she is 16 yrs while I will be 27 this Nov. We started a relationship am in love with her like wise to her she is in love with me. This girl is very matured more than some girls of 25 yrs. Am not into sexual relationship with her, down dip in me I pray let this be my last bus stop. She wrote the last JAMB. so to me there is nothing wrong there if u have good intention.
Jokes Etc / Re: Ladies! Romade Is Not your Mr Perfect,so Dnt Wait For Him by PeeJee(m): 2:28pm On Aug 24, 2009
sweetlie dont mind this agbaya ben na monkey dont worry u are beautiful him want make u fall for am
Jokes Etc / Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by PeeJee(m): 1:56pm On Aug 24, 2009
hi sweet lie wink
Jokes Etc / Re: Lolabbey Appears by PeeJee(m): 1:44pm On Aug 24, 2009
which one be that, i wish tyty is here she for don get the information for me finish
Jokes Etc / Re: Teissys Is Pregnant For Me by PeeJee(m): 1:38pm On Aug 24, 2009
oh my God shocked shocked shocked I cant believe this teisy the kenya queen don carry am, phemour na real he goat u be and teisy na great pretender all the time carry bible , bible study , she dey pass bible teacher house phemour God don catch am. small time now he go run leave her.
Jokes Etc / Re: Lolabbey Appears by PeeJee(m): 1:30pm On Aug 24, 2009
Lolabbey:

no mind peejeee jare,na wetin hin elders dey chop hin sef wan begin put mouth
haba lola baby is that a good way of answering greetin after been away for long, any way i do ask after u, sylve ur son my ex step son will testify to that.
romade:

peejee ow d triplet boil wey dey insyd ya yansh sad
I no blame u na drink or igbooo wey don smoke dey worry ur head.
Jokes Etc / Re: Ladies! Romade Is Not your Mr Perfect,so Dnt Wait For Him by PeeJee(m): 1:14pm On Aug 24, 2009
hi lola bay welcome back I miss u.
And u alimat tanx for ur advice it help those ladies oooo Roma na kura (Hyna) abeg if una see abeg all the ladies make una kawai cool
Jokes Etc / Re: Lolabbey Appears by PeeJee(m): 1:03pm On Aug 24, 2009
Oh my God I cant believe this shocked, lola baby where have u been? I realy miss u kiss
Jokes Etc / Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by PeeJee(m): 12:50pm On Aug 24, 2009
all of u SHARAPPPPPPPPPPPPPPP back to the topic I pick lysaa cos she is my precious cora, black spot of the jungle , the beaty who tame the wild beast I love her. grin grin grin
Jokes Etc / Re: I Dare You To Make Me Laugh! by PeeJee(m): 12:45pm On Aug 24, 2009
alimat 2:

I saw,any way ride on and laff your hass out grin grin grin
kwakwakwa aheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee your laff dey make my laff laff cool
romade:

baby i dey only say trouser no dey stay my waist without belt now since u waka go
why trouser go stay ur waist? u don finish everynite u no go rest comot for road jor mpewwwwwwwww big hiss angry
Jokes Etc / Re: Romade! by PeeJee(m): 1:07pm On Aug 18, 2009
ASHAWO wuuuuuu tongue who me ur baby gal
Jokes Etc / Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by PeeJee(m): 12:53pm On Aug 18, 2009
i know u like it harder sweetlie
Jokes Etc / Re: Unlocking The Doors by PeeJee(m): 12:49pm On Aug 18, 2009
Ah Roma where u see me, abi u want teach me? how them they do am sef? cos me hear say when she enter , u go kiss am gently then stroke the bobby smal small , then pull the pant gently , go downn suck gently and make sure say una ready well before u go enter dipp gently , the rest na history na so clem tell me ooooooooo cool
Jokes Etc / Re: Unlocking The Doors by PeeJee(m): 12:44pm On Aug 18, 2009
sweetliet:

i like my man hard and rough.
heheheeeeeeeeeee I no fit laugh sweetlie u too much abeg make una no spoil me jare grin
Jokes Etc / Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by PeeJee(m): 8:03am On Aug 15, 2009
shocked shocked :oHaba ben, U make cold catch me ooooooooooooooo chei! studio, kele, ROMAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAA call the doctor. shocked shocked shocked shocked
Nairaland / General / Re: Romade Weds Gabry! Live In Pictures! by PeeJee(m): 5:21pm On Aug 10, 2009
I no fit shout. hi Abbey wink
Jokes Etc / Re: Whose Friend? by PeeJee(m): 5:08pm On Aug 10, 2009
See your u just expose ursef, that ur mouth go kill u tongue
Jokes Etc / Re: Where Is Lolabay? by PeeJee(m): 1:02pm On Aug 10, 2009
Sylve my ex-step son how are u?
Jokes Etc / Re: Wedding Bells! Wedding Bells! Wedding Bells! by PeeJee(m): 12:41pm On Aug 10, 2009
sweetliet:

so romi u don deceive me finish wan go ben?

God dey
[/quote Sweet lie u surprise na dat Ugly guy u wan go for b4, really love is blind cool
Jokes Etc / Re: If You Have 60 Seconds To Toast A Girl. by PeeJee(m): 12:37pm On Aug 10, 2009
Baby can I love you? grin grin grin
Jokes Etc / Re: Did I Impreginate Lolabbey? by PeeJee(m): 12:20pm On Aug 10, 2009
sweetliet:

it means go to d highest bridge and take a sweet jump
Haba sweetlie u take style wicked oooooooooo shocked shocked shocked
Jokes Etc / Re: Three (3) Things About Me by PeeJee(m): 10:34am On Aug 06, 2009
Oshodi goat so na u be the BUZURU for Oshodi ba, I pity tyty house girl grin

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 28 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.