PeeJee's Posts
Nairaland Forum › PeeJee's Profile › PeeJee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 28 pages)
no wahala but i dey fear make he no bite person na so madness dey start ![]() |
teissys:no vex ![]() |
ba yawa |
abeg make na come ooo roma this kenya queen don dey miss yarn ooooooooo |
ben abeg call the ambulance sylve don craze oooooooooo he is speaking in tonguuue |
agbaya sharrap ![]() |
nawa simply mean when u are short of words, what is happenin is beyond u at that point , u can simply say nawa! hope u catch my kenya queen ![]() |
he too like food, na food go kill am ![]() |
wetin dey happen here my plane just land ![]() |
things dey happen here i can't beliv my eyes. :oSo Roma na don fazy dey puff that igbo like that ? haaaaaaaa the guy don finishhhhh |
teissys:pls tessy the meaning of LWKMD |
sweet heart tessy come to my house i hv mentol to suit ur troat ![]() |
nothing do u make una dey vibrate I dey kampe dey listen sippin red wine here and waitin for My kenya queen tessy , she is on her way to my mansion ![]() |
N really waaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa ![]() |
tyty NTT u yan how u dey IDMU (I Dey MIss U) |
so which doctor are we takin her to now? ![]() |
teissys:well no wahala but that is not d kinda of vacany i meant am too much to be a driver nor conductor u can ask roma , ben or darlin lola ur aunty I am loaded just get back from a business trip from Uk , and u where asking for the title of ASHAWO its HE GOAT and that is BEN ![]() |
ohh wat a pity tessy I dey look 4 wife oooo i and my ex wife lola baby don divorce so any vacancy ![]() |
amen! |
hi tyty its been long , how are u? |
teissys:tessy tanx 4 loving me |
romade:Abeg tell them again make them hear keep on preaching, when u dey open church sef abi na love doctor ministry? |
yesooooo she is in her40s ![]() |
Roma pls bring my sit |
Yamen |
OSAB WKU Roma ![]() |
Haba tessy why do u realy need her blessings ? I can help u ![]() |
stop kissing her ![]() |
Ben bring my glasses let me see their tongues, this one i put on is not realy clear , check on the table in ma room, good boy ![]() |
modify ur write up is full of mistakes |
Abacha was even more jealous & starts screaming, "I want to call Nigeria too, I want to see how everybody is doing there too. I wanna talk to the ministers, the deputy, I wanna talk to everybody", He called Nigeria and he talked for about twenty hours, he talked & talked & talked, then he asked, "Well, devil how much do I owe you for my long call? The devil replied "One dollar!". Abacha is stunned & queries the devil. "One dollar Only one dollar ke??" The devil replied. "Well, when you make a call from one hell to another hell, we bill it at a local rate". Am sure this hell called naija is hotter than that one if mr. devil no take tyme oga Abacha go take over as the chairman there. Haba naija don suffer even devil ma know say here na realy hell ![]() |
if she won't I will u are bless my Kenya queen teissys: |



my plane just land 

