Petermichaels's Posts
Nairaland Forum › Petermichaels's Profile › Petermichaels's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 28 pages)
See d first day wey dis one open him mouth see wetin he talk. Kai Lawyers and dignitaries govern by.............!!....... you complete it. |
it is clear we in d cyber age,no lie can b hidden not for long. I told dem,De same media dey use to bring demselves into power will b desame media dat will get dem out. Akproko People's Congress. so full of lies. d party name self is a lie,cos its not all pple's congress. we not part of it. |
Ha! Fayose always on point but Nigerians too damn blind to see. wen a goat is heading for lost,it refuse to heed to its master's direction. God help us |
D first thing wey dis man don do way make sense since I dey hear of am. thumbs up "i-tink-u abubakar" |
Dis is Y I do not c any thing wrong wen some pple call Nigeria a Zoo. its life of d jungle all d way,wen d higher animals oppress d lower animals. A certain ethnic group u can't speak against,but they can dat whatever and go free. Dual ideology over issues. There was really a country call 9geria. too bad. well better he is suspended Dan killed, cos dey could and no one will say any ting bout it. |
soddom in our midst,right before our eyes |
And if he isn't found guilty wat will u pples mumu/dull president do den?? wat a pple of a country. |
dey call it "taqqiya" lies told to infedels to gain dia trust. e go b d mumu amaechi lyk film. Being friendly with chicken doesn't prevevt it from being killed for a purpose. God save us in dis country. Amen |
it may look like nonsense,but I smell sense in the nonsense. He is human,so he should b left to talk. After all he once made it in d industry lay d path 4d now. (my say!!) |
den d 1 looted by abacha alone con service D Nigerian budget 4 2decade. talk right please! |
d religion and faith must live on. it is just a building our minds is the church dey can't demolish. I STAND FOR CHRIST!! |
end time Pastors and end time followers. matt.24 |
Any day I hear say laugh kill person, I go carry sss com naira land. make una no kill me first oh!! kip it up guys!! u guys are really fun to b wit. ![]() |
E for good if him go build cement factory for sambisa so DAT English haram go drop gun work.( make dem no turn am to bomb factory oh) |
Nairaland…………z!!! Una no go kill me wit lafffffff. Kip it up job!! U guys are a site to visit everyday all tym >: ![]() |
How,How d hell did we even get to dis government of confusion......?!!!! OK I know....... Tru mumu and cinfuse election. In 2pac's voice.... Only God can save us. |
Davido na APC na so no probing for him. |
God help my country ![]() |
Dey kip transferring and we no dey see am |
What do you expect wen APC is witch hunting dem. Na running tings na. |
Taking us Al d way to d 80s. Kai my president my President. |
Dis man make sure say everybody dey feel him change abi na shanji as him go call am. God forgive us ohh! we no know say name lyk dis him go beeeeeeeeee |
We are in 4shits as dis. We ask 4it so here it is. Illeteracy is a disease. |
can u count how many pples children book haram has killed? most have even list count. may dia soul rest in peace. we all have such experience. |
Hmmnnn!!! Buhugari, buhugari,buhugari!! we saw dis,bt Obama campaign manager brought change ( I min shanji) to dm . may God help us |
After knowing, what will dey do? which action will b put in place. Hijab way dem know since,wetin dem do apart from "if it continue, we shall ban it" |
And if dem no com assassinate am fa?? make we dey fear God oh. |
Let d judge b ready to b judge also cos he is on seat and will surely leave some day. Tnk God for democracy,even wen u are no more yor family tends to suffer on yor behalf. I am watching. |
Infinitikoncept:my friend help me ask ohhhhhh!!! or na Alaska we go take ask. Make man dey fear God oh. |
After we go say we youths na d future of tomorrow. we cnt even think aright,our king has bin doin nothing Dan blame person he won Powr from 4d past 7months. no new ting has been,was or is don,and wer ar here try in to c where we fit in d drama. where is d hope wen we are blind to c. God Help us. |
1 major problm is dat we d youths and inshort d common man are easily dsivd by ds politicians. Hw ar al ds thgs gonna hapn in 1yr to 3yrs. |
enjoy why d country suffer. God will vindicate us. Sorrow may last 4d nyt bt joy coms in d morning. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 28 pages)

