Petermichaels's Posts
Nairaland Forum › Petermichaels's Profile › Petermichaels's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 28 pages)
Make dem Go punish dem demselvs. (and read dis followin word backwards) "STOIDI" |
We wey dey here dey find oil,una dey find buyers. Abeg! Bring bck our oil make we use am bo!! D ones una dey sell since,wetin una take am do? I pray una no see buyer. |
princewealthzoe:Cos Sharia 4bids it. Its d cloth of d Jews. I jst guess bt check am u go c say i correct. |
okosodo:This small talk get very big sense inside am. My God help us all. Amen |
4me, dis is a tru Muslim |
barcanista:La "CHANGE" na!! We don change #500 wan start 2dey collect #10,#10 naira. Ha naija una sure say no b menopause we dey so? God help us! Cos if God does nt build a hous,d builders work in vain. |
Just read wat Naija is posting? I pity dis country. Sombody gav an insight of a wrong bn agreed upon,instead of condeming d wrong dey dcide 2condem d poster due 2 sentiments of dpast. God help us. Shey we shal al hav Children? Den we shal kno d disease of dis stupidity. |
If i go put mouth for dis talk,na pure lie b dis. Na photo shop |
And so!? Wetin concern una? |
Dats Naija 4u. Legislathiefs indeed. Wetin Baba Bohari go fit do? If u ask me.....!? NOTHING!!! |
wise7:very soon dey will tag dem as millitants and advice dia presidnt to grant dem amnesty. |
francizy:Our hands are tied my frnd. Hw cn dey face justice wen dey are fighting as directed long years ago. Dey pre10 nt 2 preach against it 4 fear. Its all pland work. Bt we here na! God wil turn dia wiseness to foolishness. God has a plan 4us. |
Emphany:Na so oh my frnd. Naija now see buhari as a god. No body is calling on God for help 2 steady Nigeria, bt on mare man,Buhari. And an aging öne self. May God have mercy on us more especially we who call ourselves Christians. Amen! |
Hahahahahahahaha!! First Blunder. Old tactics!! I pray it works oh!!! Cos if we mess up and those guys get d command center,we are doooooomed!!! Baba shuld know dat d same pple who shouted welcome,will be dsame to shout impeach! Impeach!! Impeach!!! Its d hard part of life. |
If a muslim girl had turn to Christian,wil dey advertise it? I guess no!!! Cos her life will be in danger. |
C dis un organized pple,trying to b organized. Who wan com self. Believe i wil b watching movie at home. |
If u lyk dnt wake up frm yor sleep dat day Amaechi. It changes nothing. |
Den wat is our business. Hmmn! Since election mata end,d kind fake thread wey una Dey bring dey make me vomit. I TELL U |
Hm try! Ok we go clap 4 am. |
We sure say na mad man? because dis young guys cn b desperate ds days |
Wit al dis fuel scarcity dis devils stil dey operate! Any way dem fit dey get supplies steady frm Lybia,since dem dey on same mission. |
Na una sabi. Wat of if na hm buy d food? |
kodded:u talk tru. In short mumu 2make sense 4 dem. Na moi moi dem be. Both big and small. Educated or oda wise. |
I lyk as dem dis-shape hm face. make e b say na gun dem use. Tnk God |
Again! Al of a sudden dey emerge!! And shoutn 4 amnesty. Nw dat dia man is abt 2b head. |
Dis money is gotten 4rm where?? Hmmmn! Dem go fit fight corruption so? |
Dg |
Den wen u talk dey will say dey are not tru muslims,its not d faith and all dat rubbish. Wat is happening none will rise up to critisice d wrong ova christian bt wnt us to do lyk wise. We are jst bn fooled by muslims, wich eva way u see it dey are just fighting 4 one mission wich is d evil JIHAD. Trying to create a world of just muslim is playing God and God Almighty will rise up and clear off dis madness,one day from the surface of this earth. |
Actor123:D big question is Y are d terrorist always hiding under d umbrella of islam?? Dis means somtin is not ryt somwer or somhow,until d truth is told. God help us. |
Wat must they hav told dem? Oh!! A religion!!! |
After dis north plan and islam madness,i wonder if cristians will have pple in the army. So many and i mean so many has bn killd. Its a gud plan wen der is war and chaos in d north d south soldiers is sent to calm d situation so also if ders chos in d south d north soldiers will b sent. Its balance ryt?? D only problem is we dont cause choas,bt dey do alot. So we are cheated.(my thought though) |
Naija burns in politics and other serious issues. All u culd come up wit as op is looking at suits worn by pple who dont giv a f.ck? Dis isnt a fasion police website |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 28 pages)

