Petermichaels's Posts
Nairaland Forum › Petermichaels's Profile › Petermichaels's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 28 pages)
He wanted to rule,now am sure he wishd he culd change hs mind. |
I rememba dat tym of bin ladeen 4 afganistan,dem protest 4 evn naija (kano more especially)say d man dey do good job 4dem. No b dsame wok dis pple dey do? If dey dnt support it,dey shuld al rise and condem it publicly. Oh! Dem dey fear abi?? Oga don dey fear hm dog. Wahala dey bdat. |
Make dem come out and demonstrate against dis pple wey dem train na. I rememba dat tym of bin ladeen 4 afganistan,dem protest 4 evn naija (kano more especially)say d man dey do good job 4dem. No b dsame wok dis pple dey do? If dey dnt support it,dey shuld al rise and condem it publicly. Oh! Dem dey fear abi?? Oga don dey fear hm dog. Wahala dey bdat. |
U are here commenting on party issues,our friends and relations are dying in borno. May God hv mercy on you oh! |
And d man dey make promises dey go,pple dey die. Na hm dey evn make d guys vex,cos if hm say hm go crush dem,dem go charge go kill pple. Boko una no dey c d persn wey dey make d mouth. .Go meet am make we rest. |
And dis is jst d genesis. Wait we go all see kpakam!! Wen we reach at least Isaiah. Nigerians!! Wer ar al dose ready 2die wen dey wer givin dem wisdom?? Dey neva c anytng. |
America! D inaugurated Sodom and Gomorrah of our tym. And u imam,w8 make una fighting force-isis, catch u. U go fly 4rm story buildings com ground. |
Rubbish!! See wat dey sayin nw afta dey forced hm on us,clamouring 4change. |
And i predict their doom. Wait make tym come obama d Anti-christ go catch fire. |
Dey are used to ground sitting na. Most of dem wil opt. 4d ground instead of a chair. Its part of dia lyf,if u ask me. |
Dis is gud news. At least we will get dem tinking str8. |
Why wònt new group emerge,wen dey are planning to grant boko haram amnesty?! Its simply d new business in town. Rubbish. |
Naija own na beating only no training enough. Hmmn! C wetin soldiers dey do i beg |
Is d feeding by force. Go and work bo! Lazy feeeful!! |
SUBMARINE:my frnd uv said it all. And wen one try to put som sense in2 dia sensless head,dey call u religious fanatic. Now d truth is gradually surfacing. FOOLS!! |
Naija Alwys shown powr wher not urgently needed. D needed areas!!.... We dey wait since 2009. If der are any secret motives bhind this action,God will b the judge. |
Nna men no b small tn. |
I beg naira landers mak una leave person bo! U guys ar 2 creative and funny. U guys ar realy a companion. Kip it up. ![]() |
Dey should as well say d sun should stand still because dey ar fasting. Christians do severe fast yet life goes on. Nt wen u eat loads at 5am and stil want d world 2 stand still |
Wit dis fasting so,dis man go do any tng so? Anytng dem ask am now, hm reply go b "inna azimi" or "sai bayan azimi" hmmn! Na 4rm january dem dey kno hw september yam go be oh! Hmn. |
Na dogo yaro or monkey tail? Hahahahaha..., kai my country! We get mouth ehn! Big,small,rich,poor, every1. |
U nid my comments!.......,, wait til d sun goes to abdulahi |
Our society is gradually lossing its values. God please have mercy on us especially we who are in most need of yor mercy |
Dis is taking action immediately. Unlike Nigerians taking action neva at all. |
To me it looks lyk a trap. Dey drop it intentionally and patiently waiting with a remote device to trigger it wen eva bn found. D boko boys ar around d vicinity. |
Even in Buhaha rigime!? I thought dey say its no more and musicians gada dem selvs 4 gotv, remix mike Jackson song poorly,and dey fool dem selvs. Naija a Country. We sabi rake wit out action since 1962 |
In idiamin voice! KILL THEM ALL!!! Bt check only 4d one wey resemble dem. |
Den na u go givam peace ba? C yor head! (evn thöugh i no dey c am) |
Y hm no go hail am? Hm don dey hear and feel d heat na. Hmn! Baba think say to rule na small ting lyk b4. I pity am cos hm jst dey start. |
Its all planned work so that the nation will grant them amnesty. Dat wer dey are aiming to. After all its posible nw dat dos who has same ideology as dey do is on powr. |
Shey na tall we go chop?! We dey na! |
He who is heartily probing now should know dat He equally wil b probe in d nearest. Afterall words lyk "war against boko haram,is a war against d north" is liable for probing too. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 28 pages)
