Petermichaels's Posts
Nairaland Forum › Petermichaels's Profile › Petermichaels's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 (of 28 pages)
Diz Guyz really killed!! May they,their supporters,their originators and sympathizers neva find rest in lyf. |
Na change na! Changie talks. Nonsense!! C fulani herds men killn wey dem 4 talk,dem no talk. |
Why is it dat dis entire Aproko. Pple. Congress wont jst leave d christians alone?! Wen dey mingle wit politicians,dey ar bn bribed. Wen dey dcide to stay off,dey ar mis leading. Ha! Na wa oh! And man no c any body xcept Pastor to b hm vice. Hmmn!! |
Make dem dey b little God dey talk rubbish. Until God go use 1 do example b4 dem go know. Nonsense!! |
Wat do we expect? D foolanis or stupidlanis are d revised version of Boko Haram na! And dey pre10 dey hav notn to gain. |
Other countries wil take dis tale serious and work on it wit d woman,bt Naija na check and pass,no careful look into it. God help us. May God continue to protect ha. Amen |
Its very funny. More especially d prayr warrior shoe. ![]() |
And when my country is through with d block headed BokoHaram,we shall turn ova 2diz other sect. Double block headed Fulani Herds men.(all muslims kno wat is happning. Dey only pretending) |
In yor house and in KANO ba?! Cheeze! Gv me a break. |
Long throat pastor wey dey find money and fame instead of 2 4cus to do God work. Hand go Catch you. Mitcheeew!! |
Na her breast thief!! Now i see y satan ir always painted or coloured black. ![]() |
Apc! Apc!! Aproko peoples community. Not evn 1 person in dis party is credible. Dey ar so rotten in past deeds dat they stink. God wil surely vindic8 us. |
Tinibu na thief na! Who no kno?! Abeg make we hear word. |

