Petokey's Posts
Nairaland Forum › Petokey's Profile › Petokey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 35 pages)
@Damex333 and olenyi, no be say d pidgin strong or hard, him dey write d pidgin in a poetic form dats y e be like say e strong. (nobody speak strong pidgin reach warri people )Like me i no get problem with am because me na pidgin i take learn history and biology for secondary skul. So oga foxy, just put d pidgin 4 simple and storytelling form, or u fit also do codemixing as u suggest. All join, anyone me i dey. |
[quote author=Stella_Bella]Lol at mosquito blokous ![]() Following[/quote]stella u don spoil finish, wetin b blokous? |
Coolval222: username foxybone password foxybonewetin oga foxybone dey wait 4 since, wey he never register? Pls coolval he shuld pay a fine of N5000. |
Foxybone i no say na one day u go make me proud. Hahahahahahahahahahaha |
See this danfo driver, hmmm! **Watch with keen interest** |
hope u hav not mistook this section for sextuality. You had better return back to base, else u will sleep in kitty guardroom for one week where 10 naked girls are waiting for you.![]() |
CFCfan: Where did u see her?please don't tell her oh! ![]() ![]() |
dont8: I'm all ears and what a way to harald you to the club of gossips**looks around to check if ijebabe is evesdroping** ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 35 pages)
)Like me i no get problem with am because me na pidgin i take learn history and biology for secondary skul. So oga foxy, just put d pidgin 4 simple and storytelling form, or u fit also do codemixing as u suggest. All join, anyone me i dey.
hope u hav not mistook this section for sextuality. You had better return back to base, else u will sleep in kitty guardroom for one week where 10 naked girls are waiting for you.