Travel › Re: Young Lady Killed By A Trailer Just After Partaking In The JAMB Exercise by pitroski(m): 8:58am On May 08, 2022 |
This country has failed at this and that
Pls I'm only asking is there county that people doesn't get hit by car or trailer.
No matter how you see this country na we get am
Vote with your conscience come 2023
RIP TO THE DEAD |
Celebrities › Re: I Am Now Expensive, I Escaped Poverty - Portable Says After UK Trip by pitroski(m): 9:59pm On May 07, 2022 |
Enjoy your self jora even our pastors self dey make the same comments while in church preaching
Even though you later broke you are not the first on the list. |
Crime › Re: Ugochukwu Nworie Tied & Gang-Raped In Ebonyi Hotel, 12 Condoms Recovered by pitroski(m): 8:24pm On May 05, 2022 |
Wetin dem dey cover again for dead body breast and pussy |
Celebrities › Re: Ugezu: All Ladies Condemn Polygamy. Who Then Are The Ladies Dating Married Men? by pitroski(m): 7:39pm On Apr 28, 2022 |
What do you expect from bleeding genders |
Health › Re: Nursing Mother Electrocuted In Benue (Photos) by pitroski(m): 7:01pm On Apr 28, 2022 |
When somebody dey marry second wife another person dey lose the only one where he get
Dis life no balance at all |
Jobs/Vacancies › Re: As A Graduate Can You Do This? .... by pitroski(m): 4:43pm On Apr 28, 2022 |
Pls explain your 20k - 3000k abeg |
Education › Re: We Are Being Raped, Robbed — Ilaro Poly Students Cry For Help by pitroski(m): 6:40pm On Apr 18, 2022 |
Any girl you Bleep na go say na rape you rape her
Since na love making una want na we go dey give una make peace reigns |
Crime › Re: Suspected Herders Kill Driver, Machete 77-year-old Farmer In Ondo Communities by pitroski(m): 6:34pm On Apr 18, 2022 |
Wickedness lay in the heart of Men |
Politics › Re: Nigerians Have Short Memory – Oyedepo Slams Buhari’s Govt Again, Warns Over 2023 by pitroski(m): 4:29pm On Apr 18, 2022 |
Papa oyedepo pls tell us who to vote for come 2023
We know you hear from God and have long memory
Not all this political talk we want hear. |
Crime › Re: 10-year-old Girl, Victory Subjected To Hot Knife Torture By Aunty Who She Does P by pitroski(m): 5:47am On Apr 13, 2022 |
Leave women and know peace |
Foreign Affairs › Re: Horror. Russian Troops Raped 25 Women, Impregnated 9 And Girls As Young As 14. by pitroski(m): 5:29am On Apr 13, 2022 |
Why do men raped? |
Christianity Etc › Re: Osinachi's Husband Said She'll Leave Their Marriage In Death - Osinachi's Mum by pitroski(m): 8:00pm On Apr 12, 2022 |
This story is ok
Next story pls no body come out when she was alive with any story about her be maltreated |
Romance › Re: My Sister, You Have Been Dating Him For 1 Year Plus & You Dont Know This by pitroski(m): 11:37am On Mar 26, 2022 |
If you have my kind of genotype
who genotype help
Babe no worry you are covered no matter your type genotype |
Food › Re: Checkout This Delicious Frog Soup by pitroski(m): 6:53pm On Mar 16, 2022 |
Mad people everywhere |
Food › Re: Try This Yam Porridge Recipe And Thank Me Later by pitroski(m): 1:17pm On Mar 10, 2022 |
It make sense sha |
Family › Re: 12 States Where Men Support Hitting Women Who Argue With Their Husbands - NDHS by pitroski(m): 5:11pm On Mar 08, 2022 |
Since Edo state know is not on the list then it is all fake like the word fake sound |
Celebrities › Re: From Morning Till Night Just Hate Because My Papa Get Money - Davido Laments by pitroski(m): 7:32pm On Mar 05, 2022 |
If nobody talk about you then you are nobody wether na true or no lie
Davido Dem must talk
2baba don talk am say if you must chop them must talk |
Romance › Re: Share Your Experience Of Others Having Light While You Are In Black Out by pitroski(m): 6:31pm On Mar 05, 2022 |
Omo na dere you go take no say we all get bed Belle for ourselves in this country
Nepa pls do what you know how to do best |
Sports › Re: Can Ronaldo Leave Guardiola With Regrets On Manchester Derby? by pitroski(m): 6:28pm On Mar 05, 2022 |
How it's want take happen
Up Chelsea joor |
Events › Re: Lagos Shuts Down Event Centre Where Petrol Was Distributed As Souvenir by pitroski(m): 6:26pm On Mar 05, 2022 |
For once in this country it seems we get sense now |
Culture › Re: See The Himba Tribe That Offers FREE S*X To Guests And Doesn't Bath by pitroski(m): 8:38am On Feb 17, 2022 |
cool |
Food › Re: Nigerian Students Enjoy Cheap Meal by pitroski(m): 8:32am On Feb 17, 2022 |
7.5k wen i go use cook correct pot of soup
thanks say na local food i sabi |
Jobs/Vacancies › Re: Wema Bank Employs 69 Young Nigerians by pitroski(m): 8:22am On Feb 17, 2022 |
nice and good news |
Events › Re: 10 Creative Ways To Use Table Runners At Your Wedding Table by pitroski(m): 8:20am On Feb 17, 2022 |
Abeg no be our thing joor |
Romance › Re: Man Dies In Rivers Hotel During Sex Romp With Lady After Taking Sex Enhancer by pitroski(m): 8:17am On Feb 17, 2022 |
you dey Bleep it dey sweet
it dey sweet you dey Bleep
wetin come end am
omo na die oh |
Sports › Re: Hearing Champions League Music Made Me 'angry' - Barcelona Manager, Xavi by pitroski(m): 8:14am On Feb 17, 2022 |
oga xavi focus on your europa league abeg
i rep the world champion in club football
if you like loss and blame champion league football |
Sports › Re: Ex Super Eagles Defender Spotted Loading Buses At Enugu Park. by pitroski(m): 5:42am On Feb 15, 2022 |
Know this and know peace
Not everybody will be rich |
Christianity Etc › Re: Valentine Is Not For Fornication: Pastor Chris by pitroski(m): 5:36am On Feb 15, 2022 |
Pastor ride on |
Romance › Re: Choose Between Me And Your Pregnant Wife She Said. by pitroski(m): 6:55pm On Feb 14, 2022 |
Only the true God of Abraham, Isaac and Jacob go fit bless you for this your action
We move bro |
|
Sports › Re: Which Player Should Win The African Footballer Of The Year 2022? by pitroski(m): 8:19am On Feb 14, 2022 |
[quote author=Zorn post=110205749]Africa best player they said . I think they have that award for keepers too[/quote
Are keepers not players? |
Romance › Re: See What was Discovered In Hushpuppi's Apartment. by pitroski(m): 7:18am On Feb 14, 2022 |
I feel you OP |