Romance › Re: About A Lady I Was Dating by pitroski(m): 9:30pm On Feb 13, 2022 |
Free her cos std's are real
Na like that I meet one girl and she may make I blow without condom guy I just tell her straight to her face no condom no sex from me |
Celebrities › Re: Regina Daniels Vacations In Germany With Her Son (Photos) by pitroski(m): 9:25pm On Feb 13, 2022 |
She dey enjoy her life abeg
Dey enjoy your Germany life may me dey enjoy my Garri for hot weather[color=#990000][/color] |
Nairaland General › Re: Man Used Slap Threat In Turning Down A Street Beggar (Pix, Video) by pitroski(m): 9:20pm On Feb 13, 2022 |
Mad people everywhere
Bubu Sha you dey see wetin you cause sha |
Crime › Re: Lady Cries As She Discovers Her Boyfriend Has Used Her For Ritual (Video, Pix) by pitroski(m): 9:14pm On Feb 13, 2022 |
When she dey collect iphone Sha she care to asked when the money is coming from
The guy na real nigga I sware |
Romance › Re: Heaven Knows I'm Breaking Up With This Girl Tonight by pitroski(m): 9:12pm On Feb 13, 2022 |
May God have mercy on this waste generation |
Family › Re: My Mother In-law Is Doing This , And She Is Pushing Me !!! by pitroski(m): 9:09pm On Feb 13, 2022 |
This is when we miss it in Africa no agreement for anything from the beginning
Just be bold enough by giving her your mother in-law at least a month notice and before the notice expired start buy her thing that she will take back home
That the only way she will go if not get ready to leave with her as long as she wish to stay. |
Romance › Re: Why Is My Gender So Useless? (Photo) by pitroski(m): 6:07pm On Feb 13, 2022 |
Single mothers are met for kola kola what can we say or do with gender that bleed every month |
Sports › Re: Which Player Should Win The African Footballer Of The Year 2022? by pitroski(m): 6:01pm On Feb 13, 2022 |
Abeg make Dem give MENDY joor that try pass try itself |
Jokes Etc › Re: Countries With The Most Broke Girls Statistically by pitroski(m): 5:59pm On Feb 13, 2022 |
I disagree with this one
Nigerian girls na top of the list |
Romance › Re: With The Level Of Hookups And Runs Going On In Lagos, How Do Men Get Married? by pitroski(m): 5:56pm On Feb 13, 2022 |
There is hungry in the land
Factory workers dey get less than minimum wage
While sale girls or boys dey get less than 20k
And a night hookup worth minimum 5k Bro do your plus and minus na |
Romance › Re: Signs That U Are Working Under A Wicked Boss. by pitroski(m): 3:03pm On Feb 13, 2022 |
Everything you write here are true as the word truth may sound
I currently work with one now payment is when even she feel like and you dare not complain cos she will tell you that because you failed in this and that and if one person make mistake salaries will be held |
Events › Re: Tomatoes And Fresh Pepper Shared As Souvenir At A Wedding In Lagos (Pix, Video) by pitroski(m): 7:44am On Feb 13, 2022 |
The only soup they eat in Yoruba land is stew then I'm not surprised at all
Okra and stew Egusi and stew Awedu and stew Vegetable and stew Stew and eba Their mumu no too much |
Sports › Re: FIFA Club World Cup Prize Money Breakdown: How Much Chelsea Won In 2022 by pitroski(m): 7:39am On Feb 13, 2022 |
Mendy win two trophy in space of one week
If you want to be successful as a player come to Chelsea |
Sports › Re: FIFA Club World Cup Prize Money Breakdown: How Much Chelsea Won In 2022 by pitroski(m): 7:37am On Feb 13, 2022 |
Play for 2 game and get 5 million dollars as a club and one useless yahoo with ten million naira go dey show himself |
Politics › Re: I Want To Succeed Buhari Without Offending Him by pitroski(m): 10:15pm On Feb 12, 2022 |
In your dreams i believe it can happen but not in real life |
Romance › Re: Need A Lady For Valentine by pitroski(m): 7:27pm On Feb 12, 2022 |
In Ogun State Sha for valentine or for skull milling |
Sports › Re: See The Moment Senegal Lifted The AFCON2021 Trophy by pitroski(m): 11:35pm On Feb 06, 2022 |
I happy for mendy
Chelsea all the way |
Sports › Re: Very Cheap And Poorly Crafted Awards At AFCON by pitroski(m): 11:31pm On Feb 06, 2022 |
For one's let appreciate our own
All I see is be unique |
Crime › Re: 14 Year-old Boy Shot 8 Year-old Sibling To Death by pitroski(m): 11:29pm On Feb 06, 2022 |
Pls keep fire harm away from children see as he waste the brother life for nothing |
Nairaland General › Re: What’s That Thing You Can’t Turn Down No Matter How Angry You Are? by pitroski(m): 9:21pm On Feb 06, 2022 |
Pussy |
Romance › Re: Answering Raw Questions Girls Are Afraid To Ask Men With Helen Kadiri by pitroski(m): 7:18pm On Jan 29, 2022 |
I can only answers those questions on bed with night wears |
NYSC › Re: How To Change Gmail Name On Your Smartphone by pitroski(m): 7:16pm On Jan 29, 2022 |
Must I watch the video |
Family › Re: Nigerians React To Striking Resemblance Between Mercy Aigbe’s New Boo And Her Ex by pitroski(m): 7:14pm On Jan 29, 2022 |
If I will even married Nigeria girl DNA test must be free because I can't I can't spent money and suffer heart break joint |
|
Romance › Re: How Can Jesus Be The Son Of God And God At The Same Time?? by pitroski(m): 11:31pm On Jan 28, 2022 |
The way you are body soul and spirit at the same time |
Sports › Re: I Am Not Scared Of Very Big Odds Or Draws by pitroski(m): 3:34am On Jan 28, 2022 |
Welcome onboard son you go later dey see 1.8 odds as very big odds |
Politics › Re: Simi To Nigerian Government: How Much Can You Steal? How Much Can You Spend? by pitroski(m): 3:30am On Jan 28, 2022 |
Adekunle don touch when he no supposed to touch
Na here we go dey when DSS go invite her |
Celebrities › Re: My Head Will Judge You” Mo Bimpe’s Ex-boyfriend Cried Out As Lateef Drive His Ca by pitroski(m): 3:25am On Jan 28, 2022 |
When you dey wide open the endless hole (�️) head no jugde you then oh
Leave Nigeria girls and know peace |
Romance › Re: He Did This To Her!! by pitroski(m): 3:20am On Jan 28, 2022 |
Na only you understand wetin you write
He do this to her and nobody is talking about what she did to him
Life no balance true true |
Health › Re: What Sickness Could This Be? by pitroski(m): 9:02pm On Jan 27, 2022 |
Amy picture sign it will help pls |
Romance › Re: Why I Don't Date Nigeria Girls by pitroski(m): 9:00pm On Jan 27, 2022 |
Dating a Nigeria girls is like caging your destiny |
Nairaland General › Re: "I Don't Like Public Proposal, Propose On Bed While Giving Me Head" Babe Says by pitroski(m): 8:54pm On Jan 27, 2022 |
Where he want take give the head |