Your Gee Dating Babe That Rejected You - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Your Gee Dating Babe That Rejected You (621 Views)
| Your Gee Dating Babe That Rejected You by JOACHINpedro(op): 1:52pm On Jun 29, 2021 |
Me I won't answer this because I'm a monk but guys how will you react when your real gee begin date girl wey reject you? P.S- (him sabi say the babe reject you before) ![]() |
| Re: Your Gee Dating Babe That Rejected You by Nobody: 2:00pm On Jun 29, 2021 |
It's official! Op is a trouble maker ![]()
|
| Re: Your Gee Dating Babe That Rejected You by JOACHINpedro(op): 2:04pm On Jun 29, 2021 |
BABYharder:Why? It's just a harmless question |
| Re: Your Gee Dating Babe That Rejected You by Nobody: 2:07pm On Jun 29, 2021 |
JOACHINpedro:You applied reverse psychology to the topic on FP. |
| Re: Your Gee Dating Babe That Rejected You by JOACHINpedro(op): 2:10pm On Jun 29, 2021 |
BABYharder:Oga no dey derail the thread, give your contribution and fly away ![]() |
| Re: Your Gee Dating Babe That Rejected You by Nobody: 2:12pm On Jun 29, 2021 |
JOACHINpedro:Trouble maker ![]() |
| Re: Your Gee Dating Babe That Rejected You by paulolee(m): 3:08pm On Jun 29, 2021 |
means she likes my gee lamba more than mine BT e no mean say my gee lamba strong pass mine o.. all girls no fit like u no matter how fresh u look...d most beautiful bea for my faculty tell me point blank dt she cnt date or even walk wit me because my ego n confidence do piss her off. she's dating one of my lodge gee n e no mean say d gee dope pass me bcoz i dnt see myself over simping for a banny bcoz say she fine.. |
| Re: Your Gee Dating Babe That Rejected You by ForestHill: 3:17pm On Jun 29, 2021 |
It means that I'm not in her futuristic plans (social stratification); I had that experience back then, but not again. I'm international now. |
| Re: Your Gee Dating Babe That Rejected You by JOACHINpedro(op): 3:22pm On Jun 29, 2021 |
paulolee:Damage control ![]() Simple 'e dey pain' Let's call a spade a spade |
| Re: Your Gee Dating Babe That Rejected You by JOACHINpedro(op): 3:24pm On Jun 29, 2021 |
ForestHill:Forget what it means to her, just say what it'll mean to you. |
| Re: Your Gee Dating Babe That Rejected You by qtguru(m): 3:24pm On Jun 29, 2021 |
Na today, I don't get mad, I just think of money to be made. |
| Re: Your Gee Dating Babe That Rejected You by paulolee(m): 3:29pm On Jun 29, 2021 |
JOACHINpedro:sure na...e dey pain badly bt d bea de find gee wey she go control...I no b like dt na...i big pass dt tin |
| Re: Your Gee Dating Babe That Rejected You by JOACHINpedro(op): 3:32pm On Jun 29, 2021 |
qtguru:Ok o |
| Re: Your Gee Dating Babe That Rejected You by ForestHill: 3:32pm On Jun 29, 2021 |
JOACHINpedro:It means she can suck multiple dicks if horoscope says so. it means I'm not her type at the moment; and that I need to boss-up and be the man I've always wanted to be. okay now?? |
| Re: Your Gee Dating Babe That Rejected You by JOACHINpedro(op): 3:32pm On Jun 29, 2021 |
paulolee: ![]() |
| Re: Your Gee Dating Babe That Rejected You by JOACHINpedro(op): 3:34pm On Jun 29, 2021 |
ForestHill:So how about your gee? |
How Can I Politely Tell My Babe That She's Killing Me Slowly With Her Pussy • 2 • 3 • 4
Girl Dating Her Married Teacher • VIDEO: Pastor Caught Doing The Unexpected To A Member Inside Church Building • Best Anti Aging Drinks For Man And Woman




