Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend (2536 Views)
| Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Crossroad1(op): 2:41pm On Sep 12, 2021 |
![]() Dem say wahala be like wetin again? I just want us to know every action has a repercussion either you like it or not...
|
| Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Haakeem(m): 2:48pm On Sep 12, 2021 |
How i fit laugh this kind laugh nw.
|
| Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Manigie: 2:52pm On Sep 12, 2021 |
Yahoo boy has been yahooed...... Shift make I faint abeg |
| Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Acjohn(m): 2:55pm On Sep 12, 2021 |
Yahoo wan dagbo person dem come dagbo am |
| Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Abfinest007(m): 3:26pm On Sep 12, 2021 |
Mod push this to front page we just want to laugh |
| Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Jeon(f): 3:31pm On Sep 12, 2021 |
Omoh see perfect match.. The girl is wiser than tortoise [she made the right decision ].
|
| Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by McStoic(m): 5:02pm On Sep 12, 2021 |
Is this for real? Saw it somewhere and thought it was a joke |
| Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by begoniaa: 5:12pm On Sep 12, 2021 |
Awwwnn. They look soooo good and happy together. ![]() |
| Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Cholls(m): 5:23pm On Sep 12, 2021 |
My brothers this girl na real MVP
|
| Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by ifytrik(m): 5:35pm On Sep 12, 2021 |
Manigie:WETIN TROUSER NOGO SEE FOR BUHARI WAIST ![]() ![]() |
| Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by ifytrik(m): 5:39pm On Sep 12, 2021 |
Abfinest007:lalasticlala and mynd44 abeg make we laugh this yahoo boys together ![]() ![]() |
| Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Nobody: 5:42pm On Sep 12, 2021 |
Daughters of Jezebel and backstabbing everywhere. |
| Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Karemarealty288(m): 6:23pm On Sep 12, 2021 |
The baby na Hushbaby
|
| Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by RioCarputo(m): 6:25pm On Sep 12, 2021 |
the hustle is real. |
| Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by mytime24(f): 8:54pm On Sep 12, 2021 |
dem don ya-hoe Yahoo boy ![]() |
| Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by pepperdemzombie: 9:01pm On Sep 12, 2021 |
Bush meat catch hunter!
|
| Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Manigie: 7:40am On Sep 13, 2021 |
ifytrik:waiyoooo, laugh wan kill me die for this buhari waist matter. In fact for this upper cut wey you join that tailor give buhari, make I change where I first faint before |
| Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by zed7: 10:37am On Sep 13, 2021 |
Figment of the writer/ bloggers imagination. Anything to trend. |
| Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by skywalker240(m): 6:35pm On Sep 21, 2021 |
Wahala ![]() |
Erigga Advise Young Men To Stay Away From Yahoo Boy’s Girlfriend. • Burna Boy's Girlfriend Stefflon Don Shares Stunning New Photos • Nigerian Lady Who Said She Knows She's Ugly Flaunts Her Oyinbo Husband • 2 • 3 • 4
My Friend Needs Help Before He Meets His Doom! • My Girlfriend Served Me BREAKFAST Bcuz I Refused To Send Her Data • Oriaku Amara Returns Back With FIRE

