₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,978 members, 8,448,064 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 04:53 PM

Toggle theme

How A 80k Deal Landed Me In A Big Mess That Took My Phone Away 4rm Me For 16days - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceHow A 80k Deal Landed Me In A Big Mess That Took My Phone Away 4rm Me For 16days (3249 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: How A 80k Deal Landed Me In A Big Mess That Took My Phone Away 4rm Me For 16days by soundOsonic: 4:53pm On Jan 13, 2022
moyosore32:
Swindle who again?? No dey talk Wetin u no know bro’s
No be Yahoo you dey do, you dey ask who swindle who. See this guy o.
Why una no dey always dey proud of your profession
Re: How A 80k Deal Landed Me In A Big Mess That Took My Phone Away 4rm Me For 16days by ruggedtimi(m): 5:08pm On Jan 13, 2022
moyosore32:
So late last year,ds my guy asin my guy o,buzzed me to lend him some money 5k which I obliged to cos he promised to pay back, by giving me a job( was going to sell Zelle funds 1k$ to me and I’ll deduct my money alongside my cut from the funds then credit him the rest, along the line it sha took him 8days to finally sell me the funds, so my vendor confirmed the fund but failed to credit on time as agreed(24hrs payment at max)first day, second day, third day, one week and... meanwhile my guy don already dey drag me anyhow anyhow say whr him money this that, NOTE: my vendor no dey my location(lag) na ilorin he dey buh na trusted vendor, unknown to me this my vendor used someone else info to pick up the funds, so na whr d Wahala come from bdat ...so in a nutshell sha we have bn ripped by the pesin who actually confirmed d funds with d guy unavailable to reach and no idea on how to locate him, buh it was not until the 8th day after transaction we found out that our funds has bn ripped by the person who actually confirmed d funds, Wahala wear skirt
Naso I align my guy say dem don rip money o buh we go find how to pay d money cos normally pesin wey send money go insist to collect him money no matter Wetin apen na from our end money lost so we agreed to look out for his money coupled with all his predicament he told me, I sha don manage to pay 160k altogether inside 320k wey I wan credit am, it wasn’t a direct pay tho.. some days 50k some other days 40k like that like that sha.... mind u ds my guy didn’t stop bothering me all over the internet, calling me severally like 34times daily sef on some occasions,even went as far as reporting to pple, my close pals not excluded, and I was like damn bro all ds pple wey u dey report me to, no fit use force tell me say mk I pay money wey I no chop neither will they pay u d money on my behalf, ds guy wasn’t having any of it saying I was wicked this that, he brought food for me I decided to pay him with bad blah blah... omoh such a terrific moment of my life, i no fit sleep or even catch small groove, na either calls or texts or WhatsApp message from ds my guy I dey see, to cut d long story short my vendor assured me that I’ll get my money cos he was also working on getting it only that d money fit delay: remember I said ds my guy told me about his predicament, and those include his rent due ,car broken and needed to be fixed and Xmas around d corner so I felt really bad cos of that, mk i no cap much ds my guy having gotten 160k from his money I expected him to sort out his rent at least from that buh instead he took from d money nd started mobilizing on how to use soldier nab me lol... so he invited me to one location that I’m familiar with, so I just had to go see him cos i really felt his pain unknown to me he already mobilized two soldiers to Harras me and take my phone away from me iPhone xsmax ,I was totally dumbstruck cos i actually came to see ds weyrey cos I wanted him to be sure he’d get his money buh na small delay meanwhile me and ds guy don dey together for abt 2hrs and we don deliberate on how he’ll get his money befor he signalled d hungry looking soldiers in to come and intimidate me and grab my phone, so they sha succeeded in taking my phone away with dem cos dey totally caught me unaware it was just me against d three of dem including d two soldiers he brought, not even giving me my SIM card o, he wrote his number out on a piece of paper for me and also d number of my vendor say mk I go dey find him money come unless he no go release my phone, I went bk home feeling reallly pissed cos I fell for a silly trap while I was tryin to be a good guy just to make him rest assured that he’ll get his money, when I got home I called him using my sister’s phone number and also used d number to text him on WhatsApp say guy why u go do ds kain thing, I sha assure u say u go get ur money, he banged d call on me saying I never serious say if I don get money mk I call am, he no wan dey hear story, he don give me all d time to find d money befor na story I dey talk i no gree send money, I called him bk to let him know say na my phone wey him carry so na I dey use work and if I’m now unable to access d phone how u want mk I use see money credit u, buh ds guy wasn’t having any of my pleas he was bent of me sending him full pay and then he’ll waybill my phone over to me, that day apend to be on a Sunday 19th December 2021 I sha lock up start going here and there cos I needed to get my phone bk, so by Friday I’d gotten 100k from my vendor to send to ds guy with d hope say he go drop my phone meanwhile that Friday was Xmas eve o, and I’ve bn without my phone for the 5th day rolling, my guy vex say weda I dey whine am say weda him money na 100k ds that, mk I go find d money complete else he no fit drop my phone or he go even sell of my phone, I laffed and then out of annoyance i cussed him and dared him to sell my phone, he ended d call instantly, startd to call some of my other frnds again that I was owing him and I still had d guts to threaten and cuss him again say I dey very wicked haha, naso that one call my sisto line cos she was readily available during that period say why I dey threaten pesin wey I owe money, I just tell that one say mk he dey observe,
Pesin wey I dey use 100k beg say mk he take and release my phone o, I no talk I held onto d money Xmas come I called ds guy early morning say mk he gimme location mk I kon give am d 100k wey dey on ground for now pending when he’ll get balance mk I fit see my phone collect he no still gree demamding full payment, like say I get tree wey i dey pluck money from, money wey dem don rip since o, wey I still dey assure u say u go collect ur money complete, naso mesef no text am again cos I realized that my fear that I wasn’t going to have my phone with me during the festive period was already confirmed, so I decided not to text him again so as not to appear vulnerable to him, and that really helped in making him more frustrated cos he don already blow d prev money I sent him instead of attending to d main problem wey he get, he started texting, calling and sending all sorts of messages, threats saying he’ll sell my phone lol, I no still reply
Meanwhile I already tracked my phone by loggin in my iCloud acct on my sister phone to figure my phones location,I got my phones location and on the 13th day NOTE: (we don enter new year already)of him holding onto my phone and refusing to release my phone, so that’s how I also reached out to my own trusted crew in his area to get his location for me cos I already know he was in his area thru d tracking I did with the iCloud, on the 15th day I went over to his hood to meet my crew who I assigned to help fish him out, to cut d long story short I called him that I was in his area he think say na joke, I tell am say mk he come meet me for one location so that we go see and reach conclusion, he first dey phoor to show cos with d way he dey talk and reply my chats he no be like pesin wey sure of himself to show cos he felt I brought soldiers too, i taunted him that he was scared to come see me in his hood, just so he can show up, d taunt got him and he agreed to show up the next day sha, I had to lodge again o, just to spend d night, imagine the kain stress wey ds goat gimme, on the next day he called me early in d morning say he don dey prepare to come buh mk I first send am that 100k befor he go come lol, I be like ds one don see mugu, I no gree, I told him to come that I was with his money and I needed to see my phone and must be in good condition befor I go credit am d money, he was tryna act smart buh I get sense pass am, so I sent him 20k first naso he gullibly show after 1hr sha, with about 5guys and himself to make 6, lol i was with my crew too so I sha see am, unknown to me he didn’t bring my phone so he said he was here now and that I shud tf him d money, I was curious to see my phone, so I sha sent him another 80k naso I ask am say wey my phone he tell me say him money never complete and he already knew that I wasn’t with d complete money na why he no carry my phone join body, say if I wan collect my phone mk I follow dem go one place na derr d phone dey,I think he strongly believed in dose guys that accompanied him cos he thought I no b their area boy and dey will get away with their actions since it was their hood, naso I use d other phone wey dey my hand signal my crew come outside from the hotel, he and d other guys were almost exiting the hotel vicinity when my crew showed and then pandemonium broke out, somehow somehow one of my crew grabbed his own phone too... game on!!! he was scared as Bleep, he ran away, cos one of d guy gas from my crew went to his car and brought out some kinda voodoo and threatened to hit anyone who come close to him and na instant cripple lol, naso d Weyrey jakpa after he ran away and got to a safe spot he called one of d guys with me cos that one sef na their hood guy and somehow somehow he got that ones number, he demanded to talk to me and said that he saw my hand that I came to his hood to cause confusion btw him and his hood guys, abeg wetin concern me I came to give u money in order to get my phone u refused and then I seeked for help where I could get it in order to retrieve my phone,he then demanded his phone I told him bring my phone then you’ll get urs too, simple
He no get mind, he sha sent someone(one respectable pesin in the hood) so that’s how that bro’s brought me my phone in exchange for his, I got my phone thanked my guys and did small flexing, then as night approached i set out on my journey bk home with my phone in my hand after 16days away from me damn!!!
Fast forward to one week after this my guy is callin me again requesting for balance, i laff say look at this one u don enter one chance if I pay u a single dime again mk I bend, I would have blocked him from reaching me at all buh I decided not to do that, I just deleted his number, cus he already proved to me that he wasn’t a reliable guy and i don’t need that kinda energy ds new year,he still keeps calling me sha buh me I’ll never pick his call let alone pay him that damn balance, meanwhile my actual vendor is yet to credit me the entire money buh has paid me some part of the money and he promised to balance up with time, meaning that, that his stupid balance that he keeps calling me for will never get to him buh will be used as compensation fee from me to myself as a result of him holding onto my phone for 16days
I told him that he’ll end up selling that his useless car that broke down las las, mind u i dey alert for am any day anytime he wan tingaza and i dey sure say he no go fit even tingaza else he go chop am bellefull
Mind d kinda pple u bring into ur life, 2022 i no want stress at all, mk trouble and wahala dey their Dey i no want, cos from my findings when I got to his hood, several pple told me about his wrongdoings and all, some even advised me to cut him off as he’s capable of ruining things with cited examples
Shuo!!! Oluwa ya mi ya esu ninu odun tuntun
Ontop iphone / 300k...all this wahala ...Wat if someone amongst ur crew had a Glock na so person go enter ground because of 100k.
Re: How A 80k Deal Landed Me In A Big Mess That Took My Phone Away 4rm Me For 16days by Nobody: 5:19pm On Jan 13, 2022
moyosore32:
Bro’s I no dey do yahoo o
Naso
Re: How A 80k Deal Landed Me In A Big Mess That Took My Phone Away 4rm Me For 16days by wis3(m): 5:40pm On Jan 13, 2022
it's still his money. Pay up once you vendor pays you
Re: How A 80k Deal Landed Me In A Big Mess That Took My Phone Away 4rm Me For 16days by moyosore32(op): 6:57pm On Jan 13, 2022
ruggedtimi:
Ontop iphone / 300k...all this wahala ...Wat if someone amongst ur crew had a Glock na so person go enter ground because of 100k.
Abeg bro’s I no really understand wetin u dey try talk
Shey I too do or Wetin?
Re: How A 80k Deal Landed Me In A Big Mess That Took My Phone Away 4rm Me For 16days by moyosore32(op): 7:03pm On Jan 13, 2022
soundOsonic:
No be Yahoo you dey do, you dey ask who swindle who. See this guy o.
Why una no dey always dey proud of your profession
Lol, I no sha dey do yahoo
I be clearing and forwarding agent
Re: How A 80k Deal Landed Me In A Big Mess That Took My Phone Away 4rm Me For 16days by moyosore32(op): 7:05pm On Jan 13, 2022
Mcslize:
Funnily,I read it to the end. The story sweet no be small. As I was reading, I was praying make this story no end o. Chaiiii.

OP abeg give us another lamba. We want to be your fans.

cc moyosore32
Which lamba again, abi u want mk d guy collect my phone for d second time mk I kon begin dey find am all over d place again
Re: How A 80k Deal Landed Me In A Big Mess That Took My Phone Away 4rm Me For 16days by benjazzy009(m): 7:23pm On Jan 13, 2022
What is all this nonsense long write up, I got no time to read dis and pls dont post on nairaland again.
moyosore32:
So late last year,ds my guy asin my guy o,buzzed me to lend him some money 5k which I obliged to cos he promised to pay back, by giving me a job( was going to sell Zelle funds 1k$ to me and I’ll deduct my money alongside my cut from the funds then credit him the rest, along the line it sha took him 8days to finally sell me the funds, so my vendor confirmed the fund but failed to credit on time as agreed(24hrs payment at max)first day, second day, third day, one week and... meanwhile my guy don already dey drag me anyhow anyhow say whr him money this that, NOTE: my vendor no dey my location(lag) na ilorin he dey buh na trusted vendor, unknown to me this my vendor used someone else info to pick up the funds, so na whr d Wahala come from bdat ...so in a nutshell sha we have bn ripped by the pesin who actually confirmed d funds with d guy unavailable to reach and no idea on how to locate him, buh it was not until the 8th day after transaction we found out that our funds has bn ripped by the person who actually confirmed d funds, Wahala wear skirt
Naso I align my guy say dem don rip money o buh we go find how to pay d money cos normally pesin wey send money go insist to collect him money no matter Wetin apen na from our end money lost so we agreed to look out for his money coupled with all his predicament he told me, I sha don manage to pay 160k altogether inside 320k wey I wan credit am, it wasn’t a direct pay tho.. some days 50k some other days 40k like that like that sha.... mind u ds my guy didn’t stop bothering me all over the internet, calling me severally like 34times daily sef on some occasions,even went as far as reporting to pple, my close pals not excluded, and I was like damn bro all ds pple wey u dey report me to, no fit use force tell me say mk I pay money wey I no chop neither will they pay u d money on my behalf, ds guy wasn’t having any of it saying I was wicked this that, he brought food for me I decided to pay him with bad blah blah... omoh such a terrific moment of my life, i no fit sleep or even catch small groove, na either calls or texts or WhatsApp message from ds my guy I dey see, to cut d long story short my vendor assured me that I’ll get my money cos he was also working on getting it only that d money fit delay: remember I said ds my guy told me about his predicament, and those include his rent due ,car broken and needed to be fixed and Xmas around d corner so I felt really bad cos of that, mk i no cap much ds my guy having gotten 160k from his money I expected him to sort out his rent at least from that buh instead he took from d money nd started mobilizing on how to use soldier nab me lol... so he invited me to one location that I’m familiar with, so I just had to go see him cos i really felt his pain unknown to me he already mobilized two soldiers to Harras me and take my phone away from me iPhone xsmax ,I was totally dumbstruck cos i actually came to see ds weyrey cos I wanted him to be sure he’d get his money buh na small delay meanwhile me and ds guy don dey together for abt 2hrs and we don deliberate on how he’ll get his money befor he signalled d hungry looking soldiers in to come and intimidate me and grab my phone, so they sha succeeded in taking my phone away with dem cos dey totally caught me unaware it was just me against d three of dem including d two soldiers he brought, not even giving me my SIM card o, he wrote his number out on a piece of paper for me and also d number of my vendor say mk I go dey find him money come unless he no go release my phone, I went bk home feeling reallly pissed cos I fell for a silly trap while I was tryin to be a good guy just to make him rest assured that he’ll get his money, when I got home I called him using my sister’s phone number and also used d number to text him on WhatsApp say guy why u go do ds kain thing, I sha assure u say u go get ur money, he banged d call on me saying I never serious say if I don get money mk I call am, he no wan dey hear story, he don give me all d time to find d money befor na story I dey talk i no gree send money, I called him bk to let him know say na my phone wey him carry so na I dey use work and if I’m now unable to access d phone how u want mk I use see money credit u, buh ds guy wasn’t having any of my pleas he was bent of me sending him full pay and then he’ll waybill my phone over to me, that day apend to be on a Sunday 19th December 2021 I sha lock up start going here and there cos I needed to get my phone bk, so by Friday I’d gotten 100k from my vendor to send to ds guy with d hope say he go drop my phone meanwhile that Friday was Xmas eve o, and I’ve bn without my phone for the 5th day rolling, my guy vex say weda I dey whine am say weda him money na 100k ds that, mk I go find d money complete else he no fit drop my phone or he go even sell of my phone, I laffed and then out of annoyance i cussed him and dared him to sell my phone, he ended d call instantly, startd to call some of my other frnds again that I was owing him and I still had d guts to threaten and cuss him again say I dey very wicked haha, naso that one call my sisto line cos she was readily available during that period say why I dey threaten pesin wey I owe money, I just tell that one say mk he dey observe,
Pesin wey I dey use 100k beg say mk he take and release my phone o, I no talk I held onto d money Xmas come I called ds guy early morning say mk he gimme location mk I kon give am d 100k wey dey on ground for now pending when he’ll get balance mk I fit see my phone collect he no still gree demamding full payment, like say I get tree wey i dey pluck money from, money wey dem don rip since o, wey I still dey assure u say u go collect ur money complete, naso mesef no text am again cos I realized that my fear that I wasn’t going to have my phone with me during the festive period was already confirmed, so I decided not to text him again so as not to appear vulnerable to him, and that really helped in making him more frustrated cos he don already blow d prev money I sent him instead of attending to d main problem wey he get, he started texting, calling and sending all sorts of messages, threats saying he’ll sell my phone lol, I no still reply
Meanwhile I already tracked my phone by loggin in my iCloud acct on my sister phone to figure my phones location,I got my phones location and on the 13th day NOTE: (we don enter new year already)of him holding onto my phone and refusing to release my phone, so that’s how I also reached out to my own trusted crew in his area to get his location for me cos I already know he was in his area thru d tracking I did with the iCloud, on the 15th day I went over to his hood to meet my crew who I assigned to help fish him out, to cut d long story short I called him that I was in his area he think say na joke, I tell am say mk he come meet me for one location so that we go see and reach conclusion, he first dey phoor to show cos with d way he dey talk and reply my chats he no be like pesin wey sure of himself to show cos he felt I brought soldiers too, i taunted him that he was scared to come see me in his hood, just so he can show up, d taunt got him and he agreed to show up the next day sha, I had to lodge again o, just to spend d night, imagine the kain stress wey ds goat gimme, on the next day he called me early in d morning say he don dey prepare to come buh mk I first send am that 100k befor he go come lol, I be like ds one don see mugu, I no gree, I told him to come that I was with his money and I needed to see my phone and must be in good condition befor I go credit am d money, he was tryna act smart buh I get sense pass am, so I sent him 20k first naso he gullibly show after 1hr sha, with about 5guys and himself to make 6, lol i was with my crew too so I sha see am, unknown to me he didn’t bring my phone so he said he was here now and that I shud tf him d money, I was curious to see my phone, so I sha sent him another 80k naso I ask am say wey my phone he tell me say him money never complete and he already knew that I wasn’t with d complete money na why he no carry my phone join body, say if I wan collect my phone mk I follow dem go one place na derr d phone dey,I think he strongly believed in dose guys that accompanied him cos he thought I no b their area boy and dey will get away with their actions since it was their hood, naso I use d other phone wey dey my hand signal my crew come outside from the hotel, he and d other guys were almost exiting the hotel vicinity when my crew showed and then pandemonium broke out, somehow somehow one of my crew grabbed his own phone too... game on!!! he was scared as Bleep, he ran away, cos one of d guy gas from my crew went to his car and brought out some kinda voodoo and threatened to hit anyone who come close to him and na instant cripple lol, naso d Weyrey jakpa after he ran away and got to a safe spot he called one of d guys with me cos that one sef na their hood guy and somehow somehow he got that ones number, he demanded to talk to me and said that he saw my hand that I came to his hood to cause confusion btw him and his hood guys, abeg wetin concern me I came to give u money in order to get my phone u refused and then I seeked for help where I could get it in order to retrieve my phone,he then demanded his phone I told him bring my phone then you’ll get urs too, simple
He no get mind, he sha sent someone(one respectable pesin in the hood) so that’s how that bro’s brought me my phone in exchange for his, I got my phone thanked my guys and did small flexing, then as night approached i set out on my journey bk home with my phone in my hand after 16days away from me damn!!!
Fast forward to one week after this my guy is callin me again requesting for balance, i laff say look at this one u don enter one chance if I pay u a single dime again mk I bend, I would have blocked him from reaching me at all buh I decided not to do that, I just deleted his number, cus he already proved to me that he wasn’t a reliable guy and i don’t need that kinda energy ds new year,he still keeps calling me sha buh me I’ll never pick his call let alone pay him that damn balance, meanwhile my actual vendor is yet to credit me the entire money buh has paid me some part of the money and he promised to balance up with time, meaning that, that his stupid balance that he keeps calling me for will never get to him buh will be used as compensation fee from me to myself as a result of him holding onto my phone for 16days
I told him that he’ll end up selling that his useless car that broke down las las, mind u i dey alert for am any day anytime he wan tingaza and i dey sure say he no go fit even tingaza else he go chop am bellefull
Mind d kinda pple u bring into ur life, 2022 i no want stress at all, mk trouble and wahala dey their Dey i no want, cos from my findings when I got to his hood, several pple told me about his wrongdoings and all, some even advised me to cut him off as he’s capable of ruining things with cited examples
Shuo!!! Oluwa ya mi ya esu ninu odun tuntun
Re: How A 80k Deal Landed Me In A Big Mess That Took My Phone Away 4rm Me For 16days by moyosore32(op): 7:48pm On Jan 13, 2022
benjazzy009:
What is all this nonsense long write up, I got no time to read dis and pls dont post on nairaland again.
For ur stupid mind... omo ase
Re: How A 80k Deal Landed Me In A Big Mess That Took My Phone Away 4rm Me For 16days by slyfox35(m): 7:58pm On Jan 13, 2022
KiNg0G:
betterstyle.

some people self.

a friend borrowed me 290k February 2021 till today he never disturbed me of it.

nw me dey beg am to send aza lol.....

any time he sees me boss boss's.
..

I just finally cleared everything last week, ( nor be say I not get to pay since)

but because he made me felt comfortable and him too still get boku plus mutual respect for each other....nw so life supposed be.

imagining me chatting him unexpectedly on a Sunday evening on whatsapp to send his account number and he saw 100k alert....he just smile...called me on phone... and we laughed it off. (say pastor preach for me about giving for church today)

that's my dignity
Abeg,me and that your friend fit be friends?
Re: How A 80k Deal Landed Me In A Big Mess That Took My Phone Away 4rm Me For 16days by slyfox35(m): 8:00pm On Jan 13, 2022
moyosore32:
Lol, I no sha dey do yahoo I be clearing and forwarding agent
I hear you sir,you dey forward and clear aza... This story mean say your aza nor sure be that o and I be wan give you job
Re: How A 80k Deal Landed Me In A Big Mess That Took My Phone Away 4rm Me For 16days by moyosore32(op): 9:49pm On Jan 13, 2022
slyfox35:
I hear you sir,you dey forward and clear aza...
This story mean say your aza nor sure be that o and I be wan give you job
Chuckles!!! No reason am o, sure aza available for all kinda pick up, I go give u better rate
Re: How A 80k Deal Landed Me In A Big Mess That Took My Phone Away 4rm Me For 16days by Mcslize: 12:00am On Jan 14, 2022
moyosore32:
Which lamba again, abi u want mk d guy collect my phone for d second time mk I kon begin dey find am all over d place again
We need the part 2 na. How can this interesting story just end like that. Concoct a part 2 for us jor.
Re: How A 80k Deal Landed Me In A Big Mess That Took My Phone Away 4rm Me For 16days by slyfox35(m): 7:19am On Jan 14, 2022
moyosore32:
Chuckles!!! No reason am o, sure aza available for all kinda pick up, I go give u better rate
With this story ehn...bros I don gbaga
1 2 Reply

"I'm The Only Girl That Took Her Boyfriend Out & Spent N7k On Him" - Lady BoastsJust 16days After Our Separation My Husband Has Moved In With Another WomanHelp, See Where My Search For A Wife Has Landed Me234

Man Ends Marriage With Wife 2 Months After Traditional WeddingHow Do You Make Someone Know You Really Like Him?Homosexuals Are Mutants