My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) - Romance (20) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) (12356 Views)
1 2 3 ... 17 18 19 20 21 Reply (Go Down)
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Samueltemi337(m): 11:13pm On Jan 30, 2022 |
it's funny how all these ones are still expecting money |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by PrinceJoeWan(m): 11:24pm On Jan 30, 2022 |
Oga op Pls do the needful, you have taken us for a ride well done! Now pls credit @ Zee0007 and Kono with their winnings, there's no confusion no need for extension, i didn't win either, so give them their winnings! Thank You |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Nobody: 11:40pm On Jan 30, 2022 |
LIONSABRE:Pls pity me and send me d 5k wey dey on top 0249494073 Wema bank |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Samueltemi337(m): 11:48pm On Jan 30, 2022 |
LIONSABRE:my drop? |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Xainttee001(m): 11:56pm On Jan 30, 2022 |
Why not split it so more hands can benefit and pray for u? Well I think d rules too seem a bit difficult cos people will definitely like all posts but doing it in another way will aid one who needs it most to get it. Unless u no want give sha. My take. Thank u |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by walyx(m): 12:25am On Jan 31, 2022 |
isaiah4life:Oro.. well said. |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by jalodo2: 1:19am On Jan 31, 2022 |
LIONSABRE:starkenneth, welldone |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by jalodo2: 1:22am On Jan 31, 2022 |
LIONSABRE:starkenneth, u aint real with all d bullshit story u come to mairaland to day |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by jalodo2: 1:23am On Jan 31, 2022 |
KiNg0G:That starkennet is not a sincere person |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by jalodo2: 1:26am On Jan 31, 2022 |
Tekahashi:hmmmmmmmm |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by jalodo2: 1:27am On Jan 31, 2022 |
Rosaline5000:he is a liar |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by jalodo2: 1:33am On Jan 31, 2022 |
STARKENNETH:Even with d screenshot revealing ur lies, u still dey argue. It shows how insincere u are. I wonder d people that believle all d bullshit stories u come here to say. U now sed all day on nairaland begging, wonder when u do d pos job u claim. |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Temistar5(f): 7:58am On Jan 31, 2022 |
Temistar5:Why did people like my comment na. It's not fair o. I really need money o. |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by STARKENNETH(m): 8:16am On Jan 31, 2022*. Modified: 12:33pm On Mar 07, 2022 |
jalodo2:NO MATTER HOW ANGRY YOU MAKE ME GET I WON'T INSULT YOU,SO BEGGING IS SOMETHING TO BE ASHAMED OF BUT BEING A YAHOO BOY ISN'T RIGHT? SO DOING POS JOB MEANS I WON'T BE USING MY PHONE? SATAN SENT YOU TO MAKE ME LOOK EVIL AND LOSE HELP AND ALSO TEMPT ME,DON'T WORRY SIR I'LL STOP BEGGING IF POSSIBLE,BUT KNOW THIS I'LL NEVER INDULGE IN CRIME CAUSE OF MONEY. |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by STARKENNETH(m): 8:20am On Jan 31, 2022*. Modified: 8:57am On Feb 02, 2022 |
jalodo2:LET ME GUESS,YOU MENTIONED ME HERE CAUSE I COULD BE THE SIR ABOVE RIGHT,COULDN'T YOU THINK THAT MAYBE SOMEONE'S TRYING TO FRAME ME? OR SOMETHING ELSE? HUMANS CAN BE REALLY WICKED,BUT BELIEVE ME AND KNOW THIS SIR,THERE'S MORE DIGNITY IN BEGGING THAN SCAMMING,GOD DEY WATCH US ALL. |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by STARKENNETH(m): 9:15am On Jan 31, 2022*. Modified: 9:30am On Jan 31, 2022 |
jalodo2:LOL,IT'S BEING LONG I SINCE I HAD THIS KIND OF LAUGH,YOU'RE CALLING PEOPLE GENUINE PEOPLE LAZY AND JOBLESS SCAMMERS,BUT GOING THROUGH YOUR POSTS SIR,I NOW SEE WHAT YOU DO FOR A LIVING WITHOUT PAY,I THINK THEY CALL IT TROLLING,YOU'RE TROLLING AND INSULTING ANY SINGLE PERSON YOU THINK MIGHT BE GENUINE ON NAIRALAND HERE,LOL,SIR YOU'RE FUNNY THOUGH,CALLING PEOPLE LAZY,JOBLESS SCAMMERS AND YOUR 228+ POSTS SHOW LAZINESS AND JOBLESSNESS I REGRET EVEN ANSWERING SOMEONE THE LIKES OF YOU. |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Adsexpert: 10:43am On Jan 31, 2022 |
Send it to me I be yahoo pastor. At least u no go like this one as you done see Yahoo pastor.. |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by walesoflyf(m): 11:01am On Jan 31, 2022 |
Starz825:I've not been contacted ohhh... It is well.. Didn't hear from OP... |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Nobody: 11:52am On Jan 31, 2022 |
Boss pity me send me the money naa ☹️☹️☹️, I no follow for boys wey dey fight here oo kiNgoG, every where red |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Tezzi(m): 4:34pm On Jan 31, 2022 |
Op don use us catch cruise ![]() |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Rosaline5000: 11:28am On Feb 01, 2022 |
Microsports:idiot you don collect the 30k with your alt Rita because of money you turn mumu |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Rosaline5000: 11:29am On Feb 01, 2022 |
Tezzi:I am happy they called him out, many dey fear, na so everybody go dey fight for days for imaginary 30k ![]() |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Das1mama: 12:46pm On Feb 01, 2022 |
Where i dy since? 4uck up |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Microsports: 6:53pm On Feb 01, 2022 |
Rosaline5000:Aunty rest....no make me reason your matter today..just be a good girl Something dey push me to enter you today but make I leave you,I no want make you delete this your account even though your stupidity high pass mount Everest. |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Microsports: 6:58pm On Feb 01, 2022 |
Rosaline5000:You still dey here dey comment,I don forget say this thread exist,now everyone can see how important this money is to you...enter road go stand you fit catch client wey go pay you well but I doubt that because no reasonable person go carry girl wey no get sense,wey dey behave like agbero. |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Rosaline5000: 7:15pm On Feb 01, 2022 |
Microsports:mumu wey dey comments hundred times, e pain you ![]() Shebi you wan chop 30k hahaha. Jobless idiot without comprehensive skills wey wan die because of 30k. You go die a broke ass niga without anything for this your life. How your imaginary work, they don pay u your imaginary money. Hunger make this one go create female moniker as e other account make people pity am |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Microsports: 8:32pm On Feb 01, 2022 |
Rosaline5000: |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Microsports: 8:33pm On Feb 01, 2022 |
Rosaline5000:Madam who is the jobless person in me and you ![]() Na here you dey get your daily bread...I dey sure say na only giveaway threads them go find you,then for night you go do your olosho work wey no dey pay you bcus you worwor ![]()
|
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by yuping(m): 8:36pm On Feb 01, 2022 |
wahala |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Rosaline5000: 9:00pm On Feb 01, 2022 |
Microsports:Boring poor man, hustle make you no dey continue dey call small boys "Sir" up and down because of 30k but what do I know begging is probably your full time job Mr Rita |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Microsports: 5:03am On Feb 02, 2022 |
Rosaline5000:Madam judge pls show me where I called anybody sir...you have been on this thread from page one...I understand how the thing pain you say you no chop the money but no be my fault na...lol I know say you don use this past days go pack all your friends make them face me bcus only your brain alone na fufu full am. Aunty I know say you need this money badly..I fit help you..just go buy pad put for yansh(I know your Yash flat) then go insta and shake it,you fit see client for there..no disturb me again bcus I don help your life |
| Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Microsports: 5:19am On Feb 02, 2022 |
This okrika girl leave me na...lol..I no go disturb you again for any giveaway thread,,I don see say na wetin you dey use survive.. I dey sure with this your gidigidi you go don chop giveaway tire for this thread ..aunty retire na,this work no fit feed your large appetite of fufu and eguisi soup...na why you go still dey come back here for more...go find work okrika girl...lol |
Jenifer Breaks Silence After Court Fines Her ₦450k Over ₦30k Transport Fare Saga • Immediately I broke up With Him, He Started Destroying My Fruit Biz • Can You Pay This Girl 30k Per Night - See What She Sent Me (video • 2 • 3 • 4
Cameltoe Challenge(pictures) • What My Wife Did The Night Armed Robbers Invaded Our Home, I Will Never Forget • Whats Your Sexual Fetish
?
I REGRET EVEN ANSWERING SOMEONE THE LIKES OF YOU.