₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,936 members, 8,447,810 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 03:35 AM

Toggle theme

My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) - Romance (20) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceMy FIRST Fruit As A Giveaway (30k) (12316 Views)

1 2 3 ... 17 18 19 20 21 Reply (Go Down)

Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Samueltemi337(m): 11:13pm On Jan 30, 2022
it's funny how all these ones are still expecting money
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by PrinceJoeWan(m): 11:24pm On Jan 30, 2022
Oga op
Pls do the needful, you have taken us for a ride well done!
Now pls credit @ Zee0007 and Kono with their winnings, there's no confusion no need for extension, i didn't win either, so give them their winnings!

Thank You
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Nobody: 11:40pm On Jan 30, 2022
LIONSABRE:
SO,YOU TRASH,ANYONE WHO SIGNS UP ON NAIRALAND RECENTLY AND COMMENTS HERE IS AN ALTERNATE ACCOUNT? HUNGRY WAN KILL YOU,DOG DROP YOUR ACCOUNT NUMBER,I FIT PITY YOU SEND YOU 35K,IDIOT.
Pls pity me and send me d 5k wey dey on top
0249494073
Wema bank
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Samueltemi337(m): 11:48pm On Jan 30, 2022
LIONSABRE:
SO,YOU TRASH,ANYONE WHO SIGNS UP ON NAIRALAND RECENTLY AND COMMENTS HERE IS AN ALTERNATE ACCOUNT? HUNGRY WAN KILL YOU,DOG DROP YOUR ACCOUNT NUMBER,I FIT PITY YOU SEND YOU 35K,IDIOT.
my drop?
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Xainttee001(m): 11:56pm On Jan 30, 2022
Why not split it so more hands can benefit and pray for u? Well I think d rules too seem a bit difficult cos people will definitely like all posts but doing it in another way will aid one who needs it most to get it. Unless u no want give sha. My take. Thank u
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by walyx(m): 12:25am On Jan 31, 2022
isaiah4life:
You understand their game. I knew it since time immemorial. Someone that can't feed want to do giveaway of 30k. I commented to catch cruise.

But they are important monikers on nairaland that dont joke with giveaway. When they announce it, they mean it and do it.

Not like this OP.
Oro.. well said.
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by jalodo2: 1:19am On Jan 31, 2022
LIONSABRE:
BRO I ADVISE YOU SHARE THE 30K BETWEEN THE TOP 2 GUYS
ZEE0007
STARKENNETH
THEY DESERVE IT BRO.
starkenneth, welldone
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by jalodo2: 1:22am On Jan 31, 2022
LIONSABRE:
YOU MAD MAN,WHO TELL YOU SAY I DEY SUPPORT ANYBODY,I FIT BUY YOU,BUY NAIRALAND,BUY YOUR VILLAGE,SO GUY NOR CRAZE COME MY SIDE OH,AS A GUEST I DEY FOLLOW YOUR FOOLISH CHILDISH ONLINE BEHAVIOUR,INFACT,I PITY THOSE GUYS GOING THROUGH ALL THIS TROUBLE JUST FOR COMMON 30Khuh?
starkenneth, u aint real with all d bullshit story u come to mairaland to day
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by jalodo2: 1:23am On Jan 31, 2022
KiNg0G:
Am stucked .

open for suggestions how we should settle this

who are we creditin the 30k.

or.

we should still extend the deadline
That starkennet is not a sincere person
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by jalodo2: 1:26am On Jan 31, 2022
Tekahashi:
i think starkenneth won sir,nobody should disagree and just go with it,the way i see it,even if it's one like these guys would never agree
hmmmmmmmm
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by jalodo2: 1:27am On Jan 31, 2022
Rosaline5000:
Dude I saw when you were begging for somebody to help you Screenshot because of your button phone, I checked your post and it's had like 55 likes so how can you have 51 likes and even you posted how your likes increased to 58 because nobody helped you.
So how come??
he is a liar
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by jalodo2: 1:33am On Jan 31, 2022
STARKENNETH:
MA AT EXACTLY AROUND 6PM,I MENTIONED MY LIKES WERE MOVING FROM 51 TO 58 AND THAT I NEEDED HELP TO SCREENSHOT IT MA
Even with d screenshot revealing ur lies, u still dey argue. It shows how insincere u are. I wonder d people that believle all d bullshit stories u come here to say. U now sed all day on nairaland begging, wonder when u do d pos job u claim.
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Temistar5(f): 7:58am On Jan 31, 2022
Temistar5:
���
Why did people like my comment na. It's not fair o. I really need money o.
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by STARKENNETH(m):
jalodo2:
Even with d screenshot revealing ur lies, u still dey argue. It shows how insincere u are. I wonder d people that believle all d bullshit stories u come here to say. U now sed all day on nairaland begging, wonder when u do d pos job u claim.
NO MATTER HOW ANGRY YOU MAKE ME GET I WON'T INSULT YOU,SO BEGGING IS SOMETHING TO BE ASHAMED OF BUT BEING A YAHOO BOY ISN'T RIGHT? SO DOING POS JOB MEANS I WON'T BE USING MY PHONE? SATAN SENT YOU TO MAKE ME LOOK EVIL AND LOSE HELP AND ALSO TEMPT ME,DON'T WORRY SIR I'LL STOP BEGGING IF POSSIBLE,BUT KNOW THIS I'LL NEVER INDULGE IN CRIME CAUSE OF MONEY.
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by STARKENNETH(m):
jalodo2:
starkenneth, welldone
LET ME GUESS,YOU MENTIONED ME HERE CAUSE I COULD BE THE SIR ABOVE RIGHT,COULDN'T YOU THINK THAT MAYBE SOMEONE'S TRYING TO FRAME ME? OR SOMETHING ELSE? HUMANS CAN BE REALLY WICKED,BUT BELIEVE ME AND KNOW THIS SIR,THERE'S MORE DIGNITY IN BEGGING THAN SCAMMING,GOD DEY WATCH US ALL.
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by STARKENNETH(m):
jalodo2:
he is a liar
LOL,IT'S BEING LONG I SINCE I HAD THIS KIND OF LAUGH,YOU'RE CALLING PEOPLE GENUINE PEOPLE LAZY AND JOBLESS SCAMMERS,BUT GOING THROUGH YOUR POSTS SIR,I NOW SEE WHAT YOU DO FOR A LIVING WITHOUT PAY,I THINK THEY CALL IT TROLLING,YOU'RE TROLLING AND INSULTING ANY SINGLE PERSON YOU THINK MIGHT BE GENUINE ON NAIRALAND HERE,LOL,SIR YOU'RE FUNNY THOUGH,CALLING PEOPLE LAZY,JOBLESS SCAMMERS AND YOUR 228+ POSTS SHOW LAZINESS AND JOBLESSNESS smiley I REGRET EVEN ANSWERING SOMEONE THE LIKES OF YOU.
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Adsexpert: 10:43am On Jan 31, 2022
Send it to me I be yahoo pastor.

At least u no go like this one as you done see Yahoo pastor..
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by walesoflyf(m): 11:01am On Jan 31, 2022
Starz825:
The winner is Odin and walesoflyf....

Congratulations, that's if the op is serious...
I've not been contacted ohhh... It is well.. Didn't hear from OP...
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Nobody: 11:52am On Jan 31, 2022
Boss pity me send me the money naa ☹️☹️☹️, I no follow for boys wey dey fight here oo kiNgoG, every where red
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Tezzi(m): 4:34pm On Jan 31, 2022
Op don use us catch cruise grin
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Rosaline5000: 11:28am On Feb 01, 2022
Microsports:
Madam judge please rest,you don't deserve to win. You said that the op said that posting time should be 12:00am which I understood but he later said that we can still post at 5:59 which is the deadline.
idiot you don collect the 30k with your alt Rita because of money you turn mumu
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Rosaline5000: 11:29am On Feb 01, 2022
Tezzi:
Op don use us catch cruise grin
I am happy they called him out, many dey fear, na so everybody go dey fight for days for imaginary 30k grin
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Das1mama: 12:46pm On Feb 01, 2022
Where i dy since? 4uck up
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Microsports: 6:53pm On Feb 01, 2022
Rosaline5000:
idiot you don collect the 30k with your alt Rita because of money you turn mumu
Aunty rest....no make me reason your matter today..just be a good girl
Something dey push me to enter you today but make I leave you,I no want make you delete this your account even though your stupidity high pass mount Everest.
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Microsports: 6:58pm On Feb 01, 2022
Rosaline5000:
idiot you don collect the 30k with your alt Rita because of money you turn mumu
You still dey here dey comment,I don forget say this thread exist,now everyone can see how important this money is to you...enter road go stand you fit catch client wey go pay you well but I doubt that because no reasonable person go carry girl wey no get sense,wey dey behave like agbero.
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Rosaline5000: 7:15pm On Feb 01, 2022
Microsports:
You still dey here dey comment,I don forget say this thread exist,now everyone can see how important this money is to you...enter road go stand you fit catch client wey go pay you well but I doubt that because no reasonable person go carry girl wey no get sense,wey dey behave like agbero.
mumu wey dey comments hundred times, e pain you grin grin
Shebi you wan chop 30k hahaha.
Jobless idiot without comprehensive skills wey wan die because of 30k.
You go die a broke ass niga without anything for this your life.
How your imaginary work, they don pay u your imaginary money.
Hunger make this one go create female moniker as e other account make people pity am
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Microsports: 8:32pm On Feb 01, 2022
Rosaline5000:
mumu wey dey comments hundred times, e pain you grin grin
Shebi you wan chop 30k hahaha.
Jobless idiot without comprehensive skills wey wan die because of 30k.
You go die a broke ass niga without anything for this your life.
How your imaginary work, they don pay u your imaginary money.
Hunger make this one go create female moniker as e other account make people pity am
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Microsports: 8:33pm On Feb 01, 2022
Rosaline5000:
mumu wey dey comments hundred times, e pain you grin grin
Shebi you wan chop 30k hahaha.
Jobless idiot without comprehensive skills wey wan die because of 30k.
You go die a broke ass niga without anything for this your life.
How your imaginary work, they don pay u your imaginary money.
Hunger make this one go create female moniker as e other account make people pity am
Madam who is the jobless person in me and you cheesy grin
Na here you dey get your daily bread...I dey sure say na only giveaway threads them go find you,then for night you go do your olosho work wey no dey pay you bcus you worwor grin

Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by yuping(m): 8:36pm On Feb 01, 2022
grin wahala
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Rosaline5000: 9:00pm On Feb 01, 2022
Microsports:
Madam who is the jobless person in me and you cheesy grin
Na here you dey get your daily bread...I dey sure say na only giveaway threads them go find you,then for night you go do your olosho work wey no dey pay you bcus you worwor grin
Boring poor man, hustle make you no dey continue dey call small boys "Sir" up and down because of 30k grin cheesy grin but what do I know begging is probably your full time job Mr Rita
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Microsports: 5:03am On Feb 02, 2022
Rosaline5000:
Boring poor man, hustle make you no dey continue dey call small boys "Sir" up and down because of 30k grin cheesy grin but what do I know begging is probably your full time job Mr Rita
Madam judge pls show me where I called anybody sir...you have been on this thread from page one...I understand how the thing pain you say you no chop the money but no be my fault na...lol
I know say you don use this past days go pack all your friends make them face me bcus only your brain alone na fufu full am.
Aunty I know say you need this money badly..I fit help you..just go buy pad put for yansh(I know your Yash flat) then go insta and shake it,you fit see client for there..no disturb me again bcus I don help your life
Re: My FIRST Fruit As A Giveaway (30k) by Microsports: 5:19am On Feb 02, 2022
This okrika girl leave me na...lol..I no go disturb you again for any giveaway thread,,I don see say na wetin you dey use survive..
I dey sure with this your gidigidi you go don chop giveaway tire for this thread ..aunty retire na,this work no fit feed your large appetite of fufu and eguisi soup...na why you go still dey come back here for more...go find work okrika girl...lol
1 2 3 ... 17 18 19 20 21 Reply

Jenifer Breaks Silence After Court Fines Her ₦450k Over ₦30k Transport Fare SagaImmediately I broke up With Him, He Started Destroying My Fruit BizCan You Pay This Girl 30k Per Night - See What She Sent Me (video234

A Beautiful Lady Devoid Of Manners And An Ugly One With Perfect Manners? Which Would U Prefer?My Neighbour Has Been Crying Since Thursday, Then I Decided To Help Him(photo)13 Things That Men Do In Porn But Should Never Do It In Real Life