₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,887 members, 8,447,548 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 02:01 PM

Toggle theme

How Old Were You When You Saw This Movie? - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceHow Old Were You When You Saw This Movie? (5283 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: How Old Were You When You Saw This Movie? by limcar: 9:49pm On Feb 20, 2022
Vinnie2000:
Ogbeni, the movie na Porn.

Not different from those on xvideos!

All the fcvking styles are well represented. cheesy
I used to watch it in church
Re: How Old Were You When You Saw This Movie? by Boss469(m): 10:35pm On Feb 20, 2022
Na mojo be this na

This movie wey I dey watch back then wey Dem take light. I com dey pray make transformer blow becos that same day I dey go back boarding school embarassed

Jesse Jane and Belladonna be my standout performer's grin
Re: How Old Were You When You Saw This Movie? by Brian47(m): 11:15pm On Feb 20, 2022
Lalami3232:
I think I was in SS2 when I did, but I don forget sha.
Nowadays, I no fit get time to watch movies because my life na to dey on laptop to write code everyday and night. Whenever I come nairaland or Facebook, just know say na because my code dey give me problem with serious bug. Aside that, I no dare sitdown to watch film, else money go pass me.
Guys I get good news for una, babes I get bad news for una. The news be say I wan create an app wey go make toto dey get LAST SEEN. This cheating wey una dey cheat don too much


I don talk am before and I go talk am again, "instead of you to die as a yahoo boy, die as a software engineer/developer"
Does your coding pays well.
Pls tell me more.
Re: How Old Were You When You Saw This Movie? by FahBuLous: 12:05am On Feb 21, 2022
Lalami3232:
I think I was in SS2 when I did, but I don forget sha.
Nowadays, I no fit get time to watch movies because my life na to dey on laptop to write code everyday and night. Whenever I come nairaland or Facebook, just know say na because my code dey give me problem with serious bug. Aside that, I no dare sitdown to watch film, else money go pass me.
Guys I get good news for una, babes I get bad news for una. The news be say I wan create an app wey go make toto dey get LAST SEEN. This cheating wey una dey cheat don too much


I don talk am before and I go talk am again, "instead of you to die as a yahoo boy, die as a software engineer/developer"
I'm a web developer in training.. is it worth it?
Re: How Old Were You When You Saw This Movie? by paul100(m): 12:45am On Feb 21, 2022
I was 9years old.I saw it in my uncle room while i was searching for something.When i saw the CD, I thought it was pirates of the Caribbean.Na so i put am.Na porn I see.I been wan remove am but e dey sweet me.Na so i close curtain,watch till I taya.I don't watch porn again
Re: How Old Were You When You Saw This Movie? by Yemike(m): 8:55am On Feb 21, 2022
EmeraldHash:
Ch ai that Chinese movie no be here, I for like watch am again but can't seems to remember the name. Can you still remember ?
No. Can't remember the time anymore. bahdass moviecheesy
Re: How Old Were You When You Saw This Movie? by MadeINchenzen2(op): 12:08pm On Feb 21, 2022
MARYIAN:
pls sir,please help a sister out, help me
to like and share my comment in this
thread, I am broke and the
money could go a long way,
thank you sir. MARYIAN's
comment
https://
www.nairaland.com/6996196/
giveaway-2-winners-10-each#
110408106
check me out on twitter
Re: How Old Were You When You Saw This Movie? by Skyrockter: 12:24pm On Feb 21, 2022
Candidlady:
undecided

Is this a mount zion film

undecided
that is a porn movie
Re: How Old Were You When You Saw This Movie? by KingTom(m): 1:21pm On Feb 21, 2022
MadeINchenzen2:
grin

Pls who can remembers the plot or storyline again... I watched the movie from start to finish but I wasn't following the storyline... both part 1 and part 2 grin




I need someone to narrate the storyline to me againgrin
No be about One Captain Edward and him assistant Jules as dem battle to capture the evil Pirate Stagnetti? Meeting crazy people along the way like Takvor the Armenian Slave dealer grin very interesting film grin
1 2 Reply

How Old Were You When You Had Your First Boyfriend/Girlfriend?The First Red Flag You Saw In Your Relationship And Know It Will Not Last.Let Gist About Our First Sex And How Old Were You234

Does it make sense to go on dates as a Nigerian manWomen, What Number Makes A Man A Slut?Madam Nearly Catch Me With Oga ;d