Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,450 members, 7,850,572 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 04:07 AM

How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth - Romance (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth (30188 Views)

How Do I Control The Urge To Have Sex / How Can I Control My Sexual Urges In School Environment? / How Can I Control My Boyfriend's Temper? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Joshuadavidodog(m): 9:47pm On Jun 02, 2022
Dreadlock69:



Wetin we go call this pic wey you upload grin

Lol. E tire me.
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by WantsandMore: 9:57pm On Jun 02, 2022
Dreadlock69:
There is this girl/lady of mine , dark tall and good looking, how we started talking and dating was a coincidence ,she was speaking rudely or not fairly to my cousin and I interrupt and cautioned her never to try that or repeat it again cause me get “gbana" for head i know dey take disrespect/nonsense.
she later calm down and became gentle like pikin wey Dem shout for ,after advising her and her later gra gra like I do am bad thing but me know send , how we start dating is a history I don't know how it happened.

Now she got this problem she get very sharp mouth how do I go about it ?
It only when I'm around she tries not to do anything stupid and talk pass herself because I do give her this stare warning eyes and she go respect herself ,like the one wey “ my mama go give me if I wan collect sweet from stranger or person she no like when I dey small".
She always feels she can get away with anything cause I'm around and no one will/dare to touch her .“ she get this kind mindset like nah cultist she dey date nobody got touch am".

My cousin bro and sis sometimes are like I know blame you anytime your husband dey you dey get wings.

She sweet and all to me and everyone but her mouth to sharp and ee dey off me sometimes , how do I manage her behavior I'm a cool / mind my business kind of person.
she's probably just young, dumb and broke. Just chill out don't fuse, if you can adapt stay ,she's only got some growing up to do.when she mature, evolve ,you sef go shock albeit @ her own pace.
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by DrDunamis(m): 10:09pm On Jun 02, 2022
Dreadlock69:
There is this girl/lady of mine , dark tall and good looking, how we started talking and dating was a coincidence ,she was speaking rudely or not fairly to my cousin and I interrupt and cautioned her never to try that or repeat it again cause me get “gbana" for head i know dey take disrespect/nonsense.
she later calm down and became gentle like pikin wey Dem shout for ,after advising her and her later gra gra like I do am bad thing but me know send , how we start dating is a history I don't know how it happened.

Now she got this problem she get very sharp mouth how do I go about it ?
It only when I'm around she tries not to do anything stupid and talk pass herself because I do give her this stare warning eyes and she go respect herself ,like the one wey “ my mama go give me if I wan collect sweet from stranger or person she no like when I dey small".
She always feels she can get away with anything cause I'm around and no one will/dare to touch her .“ she get this kind mindset like nah cultist she dey date nobody got touch am".

My cousin bro and sis sometimes are like I know blame you anytime your husband dey you dey get wings.

She sweet and all to me and everyone but her mouth to sharp and ee dey off me sometimes , how do I manage her behavior I'm a cool / mind my business kind of person.

She lacks maturity.
Grow her mind
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Dreadlock69(m): 10:23pm On Jun 02, 2022
DrDunamis:


She lacks maturity.
Grow her mind


Really insightful

1 Like

Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by obontami: 5:19am On Jun 03, 2022
Dreadlock69:
There is this girl/lady of mine , dark tall and good looking, how we started talking and dating was a coincidence ,she was speaking rudely or not fairly to my cousin and I interrupt and cautioned her never to try that or repeat it again cause me get “gbana" for head i know dey take disrespect/nonsense.
she later calm down and became gentle like pikin wey Dem shout for ,after advising her and her later gra gra like I do am bad thing but me know send , how we start dating is a history I don't know how it happened.

Now she got this problem she get very sharp mouth how do I go about it ?
It only when I'm around she tries not to do anything stupid and talk pass herself because I do give her this stare warning eyes and she go respect herself ,like the one wey “ my mama go give me if I wan collect sweet from stranger or person she no like when I dey small".
She always feels she can get away with anything cause I'm around and no one will/dare to touch her .“ she get this kind mindset like nah cultist she dey date nobody got touch am".

My cousin bro and sis sometimes are like I know blame you anytime your husband dey you dey get wings.

She sweet and all to me and everyone but her mouth to sharp and ee dey off me sometimes , how do I manage her behavior I'm a cool / mind my business kind of person.

Kid, how old are you? undecided
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Elidrisy20: 5:29am On Jun 03, 2022
Give her sharp slap
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Dreadlock69(m): 7:21am On Jun 03, 2022
obontami:


Kid, how old are you? undecided


elderly I'm

Early twenties
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by LadyTara(f): 7:56am On Jun 03, 2022
Dreadlock69:



I'll be waiting for your review
So if she is like Carrie , I don't see any problem.

But then again,it boils down to you .
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Ztymm: 8:26am On Jun 03, 2022
I think it time to dump her
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Kollins11: 8:36am On Jun 03, 2022
Prettygirl200:
look at this woman beater!!! Why not go nd beat 35 year's out of your mother's life's span People dey talk u too wan still talk. Muteeewwww
If them born you well just try me and see if you will not treat internal bleeding in the hospital.

I no get joy ooo. I go beat you to coma oo. Infact I will beat you to death just like Late. Osinachi... Infact late Osinachi deserves what she got.

Sango and Amadioha strike you and Late. Osinachi.

I no be gentleman at all oo.. I go beat you to death.
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by NaijaCars4sale: 8:57am On Jun 03, 2022
Hmm, this your story dey funny
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by FERNANDEZISBACK: 9:22am On Jun 03, 2022
Kollins11:
If them born you well just try me and see if you will not treat internal bleeding in the hospital.

I no get joy ooo. I go beat you to coma oo. Infact I will beat you to death just like Late. Osinachi... Infact late Osinachi deserves what she got.

Sango and Amadioha strike you and Late. Osinachi.

I no be gentleman at all oo.. I go beat you to death.
Mynd44
Seun
lalasticlala
OAM4J
Farano
Mukina2
And all mods seeing this..
Rule 2 and 3.. thanks
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Dreadlock69(m): 9:24am On Jun 03, 2022
Kollins11:
If them born you well just try me and see if you will not treat internal bleeding in the hospital.

I no get joy ooo. I go beat you to coma oo. Infact I will beat you to death just like Late. Osinachi... Infact late Osinachi deserves what she got.

Sango and Amadioha strike you and Late. Osinachi.

I no be gentleman at all oo.. I go beat you to death.


Hiahh for my thread carry fight from thread 2 enter thread 8 ,wetin we go call this one
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Dreadlock69(m): 9:25am On Jun 03, 2022
LadyTara:
So if she is like Carrie , I don't see any problem.

But then again,it boils down to you .


You've already watched the movie
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Dreadlock69(m): 9:27am On Jun 03, 2022
Prettygirl200:
look at this woman beater!!! Why not go nd beat 35 year's out of your mother's life's span People dey talk u too wan still talk. Muteeewwww

Hiahh for my thread carry fight from thread 2 enter thread 8 ,wetin we go call this one
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Kollins11: 9:28am On Jun 03, 2022
FERNANDEZISBACK:

Mynd44
Seun
lalasticlala
OAM4J
Farano
Mukina2
moderators.. Hope y'all had a wonderful night? I wish y'all a blessed day... Una well done oo

Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Prettygirl200(f): 10:32am On Jun 03, 2022
Kollins11:
If them born you well just try me and see if you will not treat internal bleeding in the hospital.

I no get joy ooo. I go beat you to coma oo. Infact I will beat you to death just like Late. Osinachi... Infact late Osinachi deserves what she got.

Sango and Amadioha strike you and Late. Osinachi.

I no be gentleman at all oo.. I go beat you to death.
See as u dey mumu yourself Of a truth na so so teenagers full this forum, only from your comment I can attest to that. Yen yen yen oga go and beat your own mother to death, by the time u beat her to death u will find your rotten self in jail. Shugbeya!!!
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by LadyTara(f): 10:33am On Jun 03, 2022
Dreadlock69:



You've already watched the movie
yes, I did.
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by grandstar(m): 6:04am On Jun 04, 2022
Dreadlock69
Dump her. (Ephesians 4:29, Collosians 4:6)

Careless words hurt (Read Proverbs 12:18)

She is going to cause a lot of problems in the near future (Read Proverbs 27:12, James 3:5-10)

I feel sorry for her but her parents should have raised her right
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Prettygirl200(f): 8:14am On Jun 04, 2022
Dreadlock69:


Hiahh for my thread carry fight from thread 2 enter thread 8 ,wetin we go call this one
And what's wrong with that??
Re: How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth by Dreadlock69(m): 8:23am On Jun 04, 2022
Prettygirl200:
And what's wrong with that??


Nothing shayó galó

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (Reply)

Do's And Dont's Dating (women) / She Cheated, But I Still Love Her / She Can't Marry A Barber

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.