Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl - Romance (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl (5548 Views)
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 7:46pm On Jul 02, 2022 |
Beebah2000:Chai! Dz babe sef. Y ... Y i go get pesin like u still dey find lamp nd charcoal to warm my body... U go wicked oo |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 7:52pm On Jul 02, 2022 |
Beebah2000: .. LOLuna no get any alternative to the hijab? |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 8:39pm On Jul 02, 2022 |
Silentgroper:U wan use me warm body, I be blanket? ![]() Abi, I be firewoman? ![]() I go just give u hijab make u wear, e go help me warm your body. ![]() |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 8:45pm On Jul 02, 2022 |
Silentgroper:We get ooo..... Scarf ![]() |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 9:01pm On Jul 02, 2022 |
Beebah2000:So y nt use that.. |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by shege45: 9:03pm On Jul 02, 2022 |
Geminita1:their dad no get Money but dem dey find reach guy |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 9:32pm On Jul 02, 2022 |
Silentgroper:I dey use am. Scarf dey stressful. U go rap am round your head in form of hijab, con use pin hold am. That one na work Or if you like, u fit just put am around your neck. ![]()
|
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 11:13pm On Jul 02, 2022 |
Beebah2000:So go for d latter except u're addicted to hijab .Does hijab looks good on u? |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 11:21pm On Jul 02, 2022 |
Beebah2000:Make sense.. Na ur favorite hijab u go give me oo. So i'll feel your presence with it mi amor ![]() |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Scamsupdates: 11:23pm On Jul 02, 2022 |
Silentgroper:ashawo ![]() |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by greatfucker: 11:26pm On Jul 02, 2022 |
yr papa no get future u dey look for husband wey get |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 11:30pm On Jul 02, 2022 |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Scamsupdates: 11:33pm On Jul 02, 2022 |
Silentgroper:Abeg run me the berry scope. You Know The girl before ![]() |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 11:41pm On Jul 02, 2022 |
Scamsupdates:lol. We don dey, e don tey small.. Berry na reasonable babe.. She no to hard like that. Just try dey connect with am. She go fall in.. |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Scamsupdates: 11:43pm On Jul 02, 2022 |
Silentgroper:I owe u bros. You Get Her Number? |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 11:47pm On Jul 02, 2022 |
Scamsupdates:Nah.. Do what i ask u to do nd ask her. She go give u. Trust. |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Goldmaxx(f): 7:14am On Jul 03, 2022 |
Geminita1:but your papa dey wretched na |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 8:15am On Jul 03, 2022 |
Silentgroper:Yeah it does. But it makes me look a married woman. ![]() Jeez ![]() |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 8:23am On Jul 03, 2022 |
Silentgroper:Lolzz ![]() Na my red hijab I go give u be that, that's my favourite. ![]() |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 9:21am On Jul 03, 2022 |
Beebah2000:*smiles* I guess that's ur favourite colour... |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 9:34am On Jul 03, 2022 |
Beebah2000:Really lol.. Wetin con dey there if it makes u look like a married woman ... |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 1:32pm On Jul 03, 2022 |
Silentgroper:yes. Yellow too ![]() |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 1:36pm On Jul 03, 2022 |
Silentgroper:Abeg I no wan go church dey sing 'carry me dey go, Jehovah carry me dey go my husband house ' ![]() |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 2:43pm On Jul 03, 2022 |
Beebah2000:Lmao.. Wetin wan carry u go church, na muslim u be na. Well i get wetin u dey try talk sha. But forget oo. Men dey pursue married woman wella so e no really matter na.. Shebi u na fine babe. Men go dey reason u no worry.. |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 2:45pm On Jul 03, 2022 |
Beebah2000:i like red too but i no get favourite colour sha.. Strange right? |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 3:23pm On Jul 03, 2022 |
Silentgroper:I worwor ooo ![]() men way dey pursue married women, na kpekus dey hungry them na ![]() |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 3:27pm On Jul 03, 2022 |
Silentgroper:Nope, it is not. ![]() Na normal thing na. ![]() |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 3:46pm On Jul 03, 2022 |
Beebah2000:Tah! ... I no believe u. E fit possible sey dem dey find love nw.. |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by LadyD22(f): 4:05pm On Jul 03, 2022 |
... |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by LadyD22(f): 4:09pm On Jul 03, 2022 |
Geminita1:What you're saying is we should only ask for people that remind us of our parents ? ![]() Oya oh if you're not up to 6ft 3 , dark and lovely You no get Jeep , powerbike , you no get engine boat , your belly is not flat You no get house , and a beautiful daughter like me , please shift My papa na fine man at his age he's still pulling people , luckily I took his genes , but I'm the revised standard edition ,highly improved Na so one olosho wey I senior been wan take style dey toast my papa wey fit born her ×5 all these small girls are dangerous , I'm a good girl oh why would you be 18 and you're smiling anyhow for someone that is in his 60s when you're not a witch , o wrong ohMe at that age if you call me I go run , that's how they trained me oh , it's now that I'm freebut I have self respect and pride to an extent Even my younger sister is older than her , all of us will join hand and beat her if she try anyhow but I trust my dad |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 4:15pm On Jul 03, 2022 |
Beebah2000:If u say so... |
| Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 4:23pm On Jul 03, 2022 |
but I trust my dad[/quote]U sure abt that?? He might unto that 18yr old but he's got number of some 25-30yr old or above, maybe nt an olosho though.. No offence. |
I'm A Fine Girl, I'll Get Married To A Fine Man So My Kids Will Be Fine - Lady • Mention One Tin Wey No Fine, But E Dey Sweet. • Check If Your Mama Dey Among The Girls This Man Go Bonk That Night (PHOTO) • 2 • 3 • 4
Ladies,can U Honestly Date Guys Driving Toyota? • I'm Too Soft Hearted, How Can I Become Very Wicked • Please Help Me: My Sister In-law Is Disturbing Me

I prefer only hijab.



