I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship (4949 Views)
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by SlayerOfSatanst: 10:31am On Jul 27, 2022 |
EmiDon11:My papa lawo tell me say u dey lie. |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by VictorUSA(op): 10:37am On Jul 27, 2022 |
Nawa o becoz I said I am in love no one want to view or comment. |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by EmiDon11: 10:37am On Jul 27, 2022 |
SlayerOfSatanst:just check wetin i tell u about her und*es first |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by Messi1: 10:42am On Jul 27, 2022 |
EmiDon11:But wait, guy i fit get one lady from ur side? |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by SlayerOfSatanst: 10:45am On Jul 27, 2022 |
EmiDon11:MY papa lawo still say u smell ashawo undies the thing turn ur head na him u cum dey tok say na my gf. |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by EmiDior(m): 10:46am On Jul 27, 2022 |
Messi1:shey e get the one wey u don get from here |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by EmiDior(m): 10:47am On Jul 27, 2022 |
SlayerOfSatanst:
|
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by Prettygirl200(f): 10:48am On Jul 27, 2022 |
RichProminent:Lol who am I to reject what is given to me by the love of my life?? |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by Messi1: 10:55am On Jul 27, 2022 |
EmiDior:I wan get sidechick abeg. |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by SlayerOfSatanst: 10:56am On Jul 27, 2022 |
[quote author=EmiDior post=115128198][/quote]U dey ment? |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by bummyla(m): 11:09am On Jul 27, 2022 |
Beware of fair pretty girls! ![]() |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by EmiDior(m): 11:09am On Jul 27, 2022 |
RichProminent:
|
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by Itzurboi(m): 11:13am On Jul 27, 2022 |
Richprominent, prettygirl200... Wetn una two chop this morning? Abi them don serve agbado and cassava... Lol |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by EmiDon11: 11:20am On Jul 27, 2022 |
Messi1:if u go fit come abuja Make i find u hijab wearing babes with big baka |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by Messi1: 11:26am On Jul 27, 2022 |
EmiDon11:Which LGA? Make I ask first. |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by Itzurboi(m): 11:27am On Jul 27, 2022 |
RichProminent:Jealousy ke, ride on... Una two dey make the thread lively. |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by LienwaltAbel(m): 11:32am On Jul 27, 2022 |
No be etomi be that ![]() |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by MadeINchenzen2: 11:33am On Jul 27, 2022 |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by Nobody: 11:43am On Jul 27, 2022 |
VictorUSA:This one na wife? You don't know what you're saying. |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by Nobody: 11:45am On Jul 27, 2022 |
EmiDon11:Dem plenty for Abj. My fear of infection kept me away from them. |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by EmiDon11: 11:56am On Jul 27, 2022 |
nijaomegacode:u too dey abuja ba |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by clerkent(m): 12:00pm On Jul 27, 2022 |
VictorUSA:Na banky w wife you de praise here abii. |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by EmiDon11: 12:02pm On Jul 27, 2022 |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by Stallionhorse: 12:19pm On Jul 27, 2022 |
I didnt know people living in Jalingo have mental relapses. |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by SlayerOfSatanst: 12:27pm On Jul 27, 2022 |
Stallionhorse:Yes, becoz na people for ur village get am pass. |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by Messi1: 12:38pm On Jul 27, 2022 |
EmiDon11:AMAC is where we stayed when we went for a state-sponsored workshop last year.We setled in Kaura in a hotel called Mimantex Apartment near Human Right Radio station.Where precisely in AMAC do u base? |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by EmiDon11: 12:51pm On Jul 27, 2022 |
Messi1:i thought u were asking where u can see the hijab wearing girls I'm in gwarinpa anyway |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by Messi1: 1:07pm On Jul 27, 2022 |
EmiDon11:Gwarinpa was the main place we did the workshop but i cant tell the area and the venue. Can a hijab-wearing girl accept me? Iam churchy. |
| Re: I Met This Girl On Nairaland And We Are In Love/relationship by PARADIZEPRIEST: 1:46pm On Jul 27, 2022 |
YOU LAZY YOUTHS ARE BUSY MUSING WITH LEKKI WIFE. ![]() |
What's Your New Year Resolution With Respect To Love Relationship? • I Met This Girl In Less Than 2 Weeks. NOW THIS!!! • We Met In 2017 On Nairaland And In July,2020 We Got Married • 2 • 3 • 4
#GoldenPenis: This Is Why Single Mothers Deserve No Pity!! (Photos) • Caught My Wife Who Is A Pastor Daughter Naked While On Video Call With Another M • What Really Makes Someone “Wife Material” Or “Husband Material”?

