How Can ₦1 Million Take Me Abroad? - Travel (9) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Travel › How Can ₦1 Million Take Me Abroad? (47465 Views)
1 2 3 ... 6 7 8 9 10 Reply (Go Down)
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by TUANKU(m): 10:28am On Oct 14, 2022 |
leody:Post your picture i go post my own and drop my matriculation and admission number make you verify with the school sef. Poverty wey dey your family no dey my own o. |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Nobody: 10:31am On Oct 14, 2022 |
TUANKU:Guy I tell u say I travel? Guy no whine me post the pictures wey your mama go Kuala Lumpur mad man ![]() |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Nobody: 10:32am On Oct 14, 2022 |
TUANKU:If you no post dar picture u go perish nii aje iya e lo Kuala Lumpur koni da fun e post picture wayray .. ![]() |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Nobody: 10:40am On Oct 14, 2022 |
TUANKU:Cause I tell u say I travel abi E be like u wan die if you no post dar picture ur wey be say he never leave the shores of Nigeria dey tell me say he work hard post picture o onless you go perish nii ... |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by TUANKU(m): 10:56am On Oct 14, 2022 |
leody:Na farm money carry me go abroad no tension yourself you fool. Soybeans, Groundnuts, Yams, Rice full ground. Na God dey do am i no dey brag. Tell you papa make him do am if e easy. Banza kawaii. |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by BelieveThat: 11:17am On Oct 14, 2022*. Modified: 7:10pm On Oct 14, 2022 |
Invest it |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Dshocker(m): 11:37am On Oct 14, 2022 |
Romanoff:You don start!!! No dey lie abeg. |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by silibaba: 11:43am On Oct 14, 2022 |
[right][/right] Godsown0:Sure but Europa gave me x5 of that yesterday. Somedays are like that |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by silibaba: 11:45am On Oct 14, 2022 |
Fadafada231:I play am but N120k. I lost But I chop yesterday. |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by yesloaded: 11:53am On Oct 14, 2022 |
Lestatdelioncou:You watch cartoon too much ![]() |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by LegendHero(m): 12:10pm On Oct 14, 2022 |
HardMirror:The most surest way is by going for Phd, you have like 90% chance of securing visa becauSe most Phd students usually have full tuition waiver and assistantships. |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by LegendHero(m): 12:16pm On Oct 14, 2022 |
melonsgroup:No I don’t take chats bro. I always try to remain anonymous here. However, trust me any question you want to ask me have been answered on Nairaland USA student visa thread here. Just go through the thread and you can see how people are doing it themselves in real time. You can always ask questions on the thread. I can answer questions on Nairaland too, just mention me with the questions. https://www.nairaland.com/6354180/general-usa-student-visa-enquiries-part CC: DNA4ALL |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by melonsgroup: 12:30pm On Oct 14, 2022 |
TUANKU:My brother No dey make mouth... Nothing dey maley... We don run d matter since off light |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by TUANKU(m): 2:39pm On Oct 14, 2022 |
melonsgroup:See mumu wey sit for poverty capital of the world dey talk crap. |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by KennethEnyi(m): 3:44pm On Oct 14, 2022 |
It can take you to Côte d’Ivoire na mumu |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Goalnaldo(m): 4:25pm On Oct 14, 2022 |
LegendHero:You are nice and selfless. I followed through all your assistance to him. |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by calculator123(m): 7:08pm On Oct 14, 2022 |
Romanoff:He can leave on credit. Discover gives $2k |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Romanoff(f): 7:14pm On Oct 14, 2022 |
calculator123:In a land where he knows no one. Where will he stay? How will he feed and pay bills? Let's be realistic, he should either save more or do business or even consider an African country. Even for African country, that money no go do am to lay rent, flight ticket and survival. |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by calculator123(m): 7:58pm On Oct 14, 2022 |
Romanoff:He can always get where to stay. He needs to ask around |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Romanoff(f): 8:09pm On Oct 14, 2022 |
calculator123:You mean bus stations and public libraries? That's how our people go outside and start commiting crime. No adequate planning, only vibes and "God go do am, make I reach there first". |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by calculator123(m): 8:23pm On Oct 14, 2022 |
Romanoff:Nope. He can reach out to people in the locality he intends to stay. We have LinkedIn and Facebook for a reason. One person should take him in for a couple of days and then he plans his exit to avoid being a burden. |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Romanoff(f): 8:27pm On Oct 14, 2022 |
calculator123:Shey it's Nigerians that don't accommodate each other abroad that you what to house him? E be like say you no know wetin dey happen abroad. Even uncles and cousins turn on each other over there when it comes to accommodating family members. Let him just save up more. E better go japa with dignity, no be to go there dey suffer till them deport you. |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by litaninja(m): 10:17pm On Oct 14, 2022 |
Gun. You go like to buy gun with the money. |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by calculator123(m): 1:21am On Oct 15, 2022 |
Romanoff:Trust me, it's all that bad. |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Sammmypoko(m): 1:55pm On Oct 15, 2022 |
Denmark how? Highways: |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Fedman: 10:40pm On Oct 15, 2022 |
Good evening everyone, Please someone should help me with the list of universities in uk �� that accept third class for masters and their course. I will really appreciate the help, thanks �� |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Waterbear(m): 12:32pm On Oct 16, 2022 |
Highways:Elucidate more |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Sirchiboy: 3:21pm On Oct 16, 2022 |
Ikpongiton:. Nothing dey ph |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Sirchiboy: 3:26pm On Oct 16, 2022 |
Paulianfa:. Please share more light on this biko |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by amadu777: 7:49pm On Oct 17, 2022 |
Obiworld2020:Charity Worker Visa, UK |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Obiworld2020(op): 10:00pm On Oct 17, 2022 |
Which of the UK Sir....... Explain more bro Maynmann: |
| Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Obiworld2020(op): 10:03pm On Oct 17, 2022 |
Tell me more about this scholarship program pls. Highways: |
“I Escaped Nigeria After Endsars, But The Country Still Stresses Me”–Abroad Life • Which Country Can 1.5 Million Travel To • My Family Is Taking Me Abroad • 2 • 3 • 4
Lagos Launches Uber Boat To Ease Transportation (Pictures) • ''Is This The India They've Been Hyping?'' African Guy Tours New Delhi (video) • Air Peace Receives New 165-Seater Boeing 737-800 Aircraft (Photos)
u must post ur 9 yrs trip to Kuala Lumpur if not na me and u today 