The Most Awkward Moment I've Ever Experienced - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › The Most Awkward Moment I've Ever Experienced (3724 Views)
| Re: The Most Awkward Moment I've Ever Experienced by hatux: 10:33pm On Jan 26, 2015 |
Can't stop laughing, bro this your encounter funny o. But you for don carry the babe go house go drill her borehole cos I think that's what she was trying to say. |
| Re: The Most Awkward Moment I've Ever Experienced by Nobody: 10:35pm On Jan 26, 2015 |
malonephills:lolz... Abi oo |
| Re: The Most Awkward Moment I've Ever Experienced by Nobody: 10:37pm On Jan 26, 2015 |
hatux:lolz.... My driller no fit drill dat kind borehole oo. U want make d girl carry am go abi ![]() |
| Re: The Most Awkward Moment I've Ever Experienced by Nobody: 10:40pm On Jan 26, 2015 |
mirexxx:i pray i won't die of expectation sha |
| Re: The Most Awkward Moment I've Ever Experienced by hatux: 10:49pm On Jan 26, 2015 |
zick19:Carry am go bawo, you no be man ni? Abi wetin una dey talk? You for don become babe controller by now if no be you f*ck up! |
| Re: The Most Awkward Moment I've Ever Experienced by mirexxx(f): 11:02pm On Jan 26, 2015 |
zick19:u won't.. ion lyk Facebook ![]() |
| Re: The Most Awkward Moment I've Ever Experienced by Nobody: 3:39am On Jan 27, 2015 |
mirexxx:k, wah of whatsapp? Bt i'm jez planning on retrieving my sim sef |
| Re: The Most Awkward Moment I've Ever Experienced by Nobody: 5:14am On Jan 27, 2015 |
You are damn slow poster, she obviously wanted the D. |
| Re: The Most Awkward Moment I've Ever Experienced by Nobody: 7:03am On Jan 27, 2015 |
rokiatu:Sister rokiat, na only mouth i get jhare, i no get confidence at all |
| Re: The Most Awkward Moment I've Ever Experienced by yinkarh187(m): 7:06am On Jan 27, 2015 |
This op be thief... How can u guys forget easily dat dis is one of d comment from d topic: "share your most awkward moment" op your story no sell @least to me |
| Re: The Most Awkward Moment I've Ever Experienced by Nobody: 7:09am On Jan 27, 2015 |
hatux:bros, u sef imagine am na, u meet babe for d 1st time, few minutes later she don dey signal u say she want make u lash am, u fit lash dat kind babe..... U go jez see say as u lash am finish, she go change to DUCK.... |
| Re: The Most Awkward Moment I've Ever Experienced by Nobody: 7:09am On Jan 27, 2015 |
op, you should have given it to her na ![]() |
| Re: The Most Awkward Moment I've Ever Experienced by hatux: 7:13am On Jan 27, 2015 |
zick19:Duck!? I no fit laugh, but wetin happen be say na fear fear catch you so na why you no lash am be that. |
| Re: The Most Awkward Moment I've Ever Experienced by Nobody: 7:30am On Jan 27, 2015 |
hatux:Na true sef, infact i dey go d place today maybe i go meet her for road again.... This time, i don vex!!! |
| Re: The Most Awkward Moment I've Ever Experienced by hatux: 7:39am On Jan 27, 2015 |
zick19:Hahaha ... Bro' opportunity comes but once, this one don go. Better no worry yourself... |
| Re: The Most Awkward Moment I've Ever Experienced by Nobody: 7:50am On Jan 27, 2015 |
hatux:Lolz.... Better babe go soon show jhare |
| Re: The Most Awkward Moment I've Ever Experienced by hatux: 9:16am On Jan 27, 2015 |
zick19:Sure! Atleast just try your luck, go that place today again maybe you go jam her. |
| Re: The Most Awkward Moment I've Ever Experienced by Nobody: 9:38am On Jan 27, 2015 |
Nneka123:when wud we hv our own x? ![]() |
| Re: The Most Awkward Moment I've Ever Experienced by Nobody: 1:40pm On Jan 27, 2015 |
hatux:Bros, u don even turn me to jobless person sef ![]() |
Name The Most Awkward Moniker You've Come Across On Nl • Most Awkward Place You Had Sex Before • That Awkward Moment When A man of GOD Tells You That He Is Not The One. • 2 • 3 • 4
Should I Apologise? • She Says She Has A Boyfriend But She Calls Me To No End • [photos] Girl Posted Unclad Photos Of Herself On Facebook




