₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,302 members, 8,444,864 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 07:38 AM

Toggle theme

I Beg O Oooooooooooooo - Jokes Etc (45) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcI Beg O Oooooooooooooo (60519 Views)

1 2 3 ... 42 43 44 45 46 47 48 ... 80 (Go Down)

Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 1:32pm On Apr 23, 2009
Ben20001
where is dickele to do that *mcheeeeeeew*
i dey here, i dey here! Wetin dey hapun?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papilonow(m): 1:33pm On Apr 23, 2009
boy, i want see you this weekend
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 1:34pm On Apr 23, 2009
anoda robery?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by PeeJee(m): 1:35pm On Apr 23, 2009
kele think 2wice before u see am this weekend
Papilon wetin kele go do for this weekend?
papilonow:
boy, i want see you this weekend
Re: I Beg O Oooooooooooooo by PeeJee(m): 1:36pm On Apr 23, 2009
hope not roberry as baby said
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 1:42pm On Apr 23, 2009
ok sir, i will call you later
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 1:44pm On Apr 23, 2009
abeg , make una no put sand sand for my garrioooooooooo

abeg,ooooooooo
ehhhhhhhhhh tongue
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 2:03pm On Apr 23, 2009
cool
But sir, i think i hav misplace your number oooooooooo
kai

wahala, embarassed
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papilonow(m): 2:08pm On Apr 23, 2009
papine:
cool
But sir, i think i hav misplace your number oooooooooo
kai

wahala, embarassed
angry
ok i will call you

angry angry angry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 2:09pm On Apr 23, 2009
thank you sir
sorry sir.
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 2:22pm On Apr 23, 2009
papilo & porcupine 9ce combination
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 2:26pm On Apr 23, 2009
@
rom
i dey good mood cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 2:28pm On Apr 23, 2009
God don take charge of ta lyf be dat o i happy 4 u
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 2:32pm On Apr 23, 2009
@ rom
i dey good mood cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 2:34pm On Apr 23, 2009
wetin com be dese nah?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by OLADO(m): 2:40pm On Apr 23, 2009
U no go wan use Werepe for powder neither will u kiss an hotplate or makeup for Fowl or use a lipstick for an orangutan
Re: I Beg O Oooooooooooooo by OLADO(m): 2:44pm On Apr 23, 2009
U no go wan use Werepe for powder neither will u  kiss an hotplate or makeup for Fowl or use a lipstick for an orangutan grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 2:47pm On Apr 23, 2009
wahaala dey ooooo . . . . . . ,
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13(mod): 2:59pm On Apr 23, 2009
this thread keep coming my way. what is it? angry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 4:24pm On Apr 23, 2009
ask yaself again
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 4:30pm On Apr 23, 2009
wink
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 5:46pm On Apr 23, 2009
Papilonow
boy, i want see you this weekend
Ah! Who be u? I no wan 'see' you o! Go find person we dey do ur kind work. . .

Lolabbey
anoda robery?
hehehe! I think na wetin the guy wan see me for. I swear I never met him before. sad
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 6:21pm On Apr 23, 2009
OLADO:
U no go wan use Werepe for powder neither will u  kiss an hotplate or makeup for Fowl or use a lipstick for an orangutan grin
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
ladooooooooo
waz up,

your head they there jo

no mind some refugee wey dey here
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 6:27pm On Apr 23, 2009
D1KeleVra:
Papilonow
Ah! Who be u? I no wan 'see' you o! Go find person we dey do ur kind work. . .

Lolabbey
hehehe! I think na wetin the guy wan see me for. I swear I never met him before. sad
who bit you ? huh
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 6:35pm On Apr 23, 2009
you know go talk now, angry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 6:37pm On Apr 23, 2009
angry shocked
studio
why you bit that boy ? shocked huh
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13(mod): 10:50am On Apr 24, 2009
nonsense jor
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 11:48am On Apr 24, 2009
wetin dey do ona sef?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 6:06pm On Apr 24, 2009
Abeg ask them o!

Ben20001:
nonsense jor
Tell that guy jor!
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sholabanke(m): 6:19pm On Apr 24, 2009
who are we to ask now?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13(mod): 7:37pm On Apr 24, 2009
ask that your flat ass and sleepy boobies

Jeeeez, did I just say somthing? shocked
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 7:50pm On Apr 24, 2009
Pappine,

sharrap dia jare lol

1 2 3 ... 42 43 44 45 46 47 48 ... 80

Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For MercyPwease! Derail Me. . . I Beg Of You!I Beg Una Take A Look At This234

When The Calabar Boy Finally Opens A Restaurant In Ur NeighbourhoodWhen An Igbo Girl Finally Finds Her Name On Coca-cola BottleOur New Taxi In Northern Nigerian. (hilarious)