Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,567 members, 7,861,680 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 05:02 PM

I Beg O Oooooooooooooo - Jokes Etc (46) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg O Oooooooooooooo (56659 Views)

Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg Una Take A Look At This (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (43) (44) (45) (46) (47) (48) (49) ... (80) (Go Down)

Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 8:04pm On Apr 24, 2009
Ben20001:

ask that your flat ass and sleepy boobies

na vex? shocked shocked
Re: I Beg O Oooooooooooooo by cbase: 8:14pm On Apr 24, 2009
no mind am, the guy just get hot blood, na warri man
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 8:23pm On Apr 24, 2009
shhhush! tongue
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 8:23pm On Apr 24, 2009
D1 wetin dey smell?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 8:27pm On Apr 24, 2009
Ah ah! You no get home work? See how just follow enter post after me. tongue
Re: I Beg O Oooooooooooooo by cbase: 8:37pm On Apr 24, 2009
D1kelevra, hmm sounds like viagra grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 8:42pm On Apr 24, 2009
hmmmmmm undecided
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 8:45pm On Apr 24, 2009
cbase:

D1kelevra, hmm sounds like viagra grin
soooo. . . thinkin of me while ur with ur girl helps u perform better? tongue grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 7:32pm On Apr 25, 2009
just cruizing
Re: I Beg O Oooooooooooooo by cbase: 7:36pm On Apr 25, 2009
just say walking by, abeg grin, no dey form
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 7:39pm On Apr 25, 2009
its ok if na so u take understand am wink
Re: I Beg O Oooooooooooooo by jmkbond(f): 10:15pm On Apr 25, 2009
u uuuuuuuuuuuuuuuuuuu
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 2:10pm On Apr 26, 2009
I guess this is how 'it' starts. undecided
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 2:47pm On Apr 26, 2009
ABEGOOOOOOOOOOOOOOOOOOO.

* I NO GO FIT USE CASKET DO BRIEFCASE OOOOOOOOOOOOOOOOO


BUT YOU FIT TRY AM[b][/b][i][/i][color=#990000][/color] lipsrsealed
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 2:52pm On Apr 26, 2009
ABEGOOOOOOOOOOOO
*
*
*I NO GO FIT GO LONDON VIA, BLUETOOTH OOOOOOOOOOO wink

BUT DATS THE FASTEST MEANS OF TRANSPOTATION NOW*** FOR NIJA

**CONTAINER LO OMO**[i][/i][color=#990000][/color]
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 5:28pm On Apr 26, 2009
jmkbond:

u uuuuuuuuuuuuuuuuuuu

atleast YARADUA don make yaba left psychomentry treatments FREE OF CHARGE.
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 7:01pm On Apr 26, 2009
u dey recommend that fine place for am abi?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by cbase: 7:43pm On Apr 26, 2009
before nko? angry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by jmkbond(f): 10:20pm On Apr 26, 2009
yiuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuu
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 10:52am On Apr 27, 2009
wetin be dis?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 11:04am On Apr 27, 2009
beats me
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 1:25pm On Apr 27, 2009
you be goat?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 2:12pm On Apr 27, 2009
no, you be mumu?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 2:15pm On Apr 27, 2009
oro pari
Re: I Beg O Oooooooooooooo by ajekpaks(m): 2:17pm On Apr 27, 2009
Ah begg ooooooooo,

I no fit use sugarcane drink tea
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papilonow(m): 3:18pm On Apr 27, 2009
clemcykul:

no, you be mumu?

na fight ?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 3:26pm On Apr 27, 2009
voicemail
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 3:39pm On Apr 27, 2009
papilonow:

na fight ?

no mind the poor guy,

after dem go say papine too dey vexs,

@papilonow,
how was your weekend , ,.

i see that thin was you do,
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 3:42pm On Apr 27, 2009
cool cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 3:45pm On Apr 27, 2009
cool cool cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 3:53pm On Apr 27, 2009
eh, no way, i no go run komot for una
cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool
reenforcement
cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 3:54pm On Apr 27, 2009
cool cool cool cool cool cool cool
cool cool cool cool cool cool cool
cool cool cool cool cool cool cool
cool cool cool cool cool cool cool
cool cool cool cool cool cool cool
cool cool cool cool cool cool cool
cool cool cool cool cool cool cool
cool cool cool cool cool cool cool
cool cool cool cool cool cool cool
cool cool cool cool cool cool cool
cool cool cool cool cool cool cool
cool cool cool cool cool cool cool
no shakement cool cool cool cool cool cool cool

(1) (2) (3) ... (43) (44) (45) (46) (47) (48) (49) ... (80)

Hilarious And Thought Provoken Quotes. / The Best Eclipse Of The Sun Photo Ever / When You Can't Trust Anyone With Your Xmas Chicken

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.