Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,530 members, 7,861,543 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 02:10 PM

I Beg O Oooooooooooooo - Jokes Etc (47) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg O Oooooooooooooo (56655 Views)

Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg Una Take A Look At This (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (44) (45) (46) (47) (48) (49) (50) ... (80) (Go Down)

Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 3:59pm On Apr 27, 2009
grin grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 4:09pm On Apr 27, 2009
y ur tit resemble rabbit own ?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 4:13pm On Apr 27, 2009
lipsrsealed grin
na you sabi, but wait ooooooooooo
where studio

i don get appointment 4ram,
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 4:16pm On Apr 27, 2009
studio dey room 43, floor 13, block S of yaba left
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 4:19pm On Apr 27, 2009
u too sabi ur house oooo
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sholabanke(m): 4:20pm On Apr 27, 2009
dem be room mate
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 4:22pm On Apr 27, 2009
above & below are the residential occupant of d address
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 4:25pm On Apr 27, 2009
you know say he like water well well,

na dis water transportation wey fasola introduce , en work na to do condutor inside the boat ,
ha ha , i don try 4ram now, na only me,
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 4:26pm On Apr 27, 2009
abeg make i see road
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sholabanke(m): 4:27pm On Apr 27, 2009
@papine
sorry oooooo bros
you need immediate attention
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 4:28pm On Apr 27, 2009
you want join ?, form still dey oooooooooo
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 4:33pm On Apr 27, 2009
see dem cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 4:35pm On Apr 27, 2009
c dem c dem
dem dey come back again o
Re: I Beg O Oooooooooooooo by PeeJee(m): 4:44pm On Apr 27, 2009
baba fryo ke na . na that kind of music u sabi
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 4:46pm On Apr 27, 2009
oya give us lyrics na cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 4:52pm On Apr 27, 2009
dnt 4get dlyricsand u win millions
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 5:04pm On Apr 27, 2009
says who?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 5:14pm On Apr 27, 2009
i don forget cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sholabanke(m): 5:16pm On Apr 27, 2009
u go fear fear
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 5:19pm On Apr 27, 2009
no b small tin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 5:22pm On Apr 27, 2009
na long tin bah?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sholabanke(m): 5:23pm On Apr 27, 2009
no long thingggggggg
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 5:25pm On Apr 27, 2009
copy cat angry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 5:27pm On Apr 27, 2009
Bbeee:

no b small tin

kini big deal, lala small thing cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 5:29pm On Apr 27, 2009
sylve11:

kini big deal, lala small thing cool

kilo tu mo si? oga ori e ti wa hankins ! cry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 6:14pm On Apr 27, 2009
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 7:06pm On Apr 27, 2009
I never confused cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 7:48pm On Apr 27, 2009
well, i just dey pass,
children make una nor fight o
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 9:03pm On Apr 27, 2009
isi gini?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 9:05pm On Apr 27, 2009
ogadimma
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 9:08pm On Apr 27, 2009
ngwa ayin ti okwe
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 9:32pm On Apr 27, 2009
maka why Nna undecided

(1) (2) (3) ... (44) (45) (46) (47) (48) (49) (50) ... (80)

Hilarious And Thought Provoken Quotes. / The Best Eclipse Of The Sun Photo Ever / When You Can't Trust Anyone With Your Xmas Chicken

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.