- Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › (6966 Views)
| Re: by Charles4075(m): 3:06am On Sep 02, 2016 |
larabae13:Ehhh, who say wetin ![]() Iffa hear pheem from ya mouth dia... You nor dey wish person well ohhh this girl ooo.. How you go foresee that kind thing na Abeg try backsee am.. |
| Re: by Charles4075(m): 3:07am On Sep 02, 2016 |
larabae13:Ehhh, who say wetin ![]() Iffa hear pheem from ya mouth dia... You nor dey wish person well ohhh this girl ooo.. How you go foresee that kind thing na Abeg try backsee am..honeygirl17:She is speaking kuvuki language.. |
| Re: by honeygirl17: 3:11am On Sep 02, 2016 |
Charles4075:You nor dey sleep? |
| Re: by Charles4075(m): 3:18am On Sep 02, 2016 |
honeygirl17:No ohhh, I dey do main guard work. Na me dey on duty today ![]() Oya, which work you dey do? Or na into flying you dey? Na question I ask ohh, na make I jeje dey my lane. |
| Re: by honeygirl17: 3:21am On Sep 02, 2016 |
Charles4075:We jam for air as we both dey fly. |
| Re: by Charles4075(m): 3:24am On Sep 02, 2016 |
honeygirl17:No ohhh, I nor dey fly ohhh.. Na express I dey use.. Fast, durable and reliable.. You nor go jam electric pole or mast or even let person barb wire catch you self.. But meeting don close na. Where you come go since Abi you get another location wa goodies dey? ![]() |
| Re: by honeygirl17: 4:01am On Sep 02, 2016 |
Charles4075:Go sleep |
| Re: by Nobody: 8:07am On Sep 02, 2016 |
I can't stop laughing. You are one funny guy. ![]() |
| Re: by Nobody: 8:18am On Sep 02, 2016*. Modified: 3:37am On May 07, 2017 |
| Re: by Nobody: 8:22am On Sep 02, 2016*. Modified: 3:37am On May 07, 2017 |
| Re: by Nobody: 8:26am On Sep 02, 2016*. Modified: 3:37am On May 07, 2017 |
| Re: by Nobody: 8:35am On Sep 02, 2016*. Modified: 3:38am On May 07, 2017 |
| Re: by Nobody: 8:44am On Sep 02, 2016*. Modified: 3:36am On May 07, 2017 |
| Re: by Donpoker9(m): 9:00am On Sep 02, 2016 |
op i like ur sense of humor abeg, just ignore she aint worth it... btw change ur gender bk to M |
| Re: by Nobody: 9:06am On Sep 02, 2016*. Modified: 3:36am On May 07, 2017 |
| Re: by Nobody: 9:10am On Sep 02, 2016 |
iLegend:ok my man... Good morning |
| Re: by Nobody: 9:47am On Sep 02, 2016*. Modified: 3:36am On May 07, 2017 |
| Re: by Nobody: 10:09am On Sep 02, 2016 |
I am quite disappointed in you Ilegend. You are good with women but your frame seems weak. For fuccks sake why would you let an unknown girl mess up your head. Please kindly ignore her from know and stop giving her attention. Stop caring too much about people's opinion you don't give a fucck about. Cheers. |
| Re: by Donpoker9(m): 11:23am On Sep 02, 2016 |
|
| Re: by Nobody: 11:36am On Sep 02, 2016*. Modified: 3:36am On May 07, 2017 |
| Re: by Nobody: 11:57am On Sep 02, 2016*. Modified: 3:35am On May 07, 2017 |
| Re: by demzylahot(m): 12:40pm On Sep 02, 2016 |
somebody is crushing on iLegend right under my nose |
| Re: by Donpoker9(m): 1:39pm On Sep 02, 2016*. Modified: 3:03pm On Sep 02, 2016 |
iLegend:Lol dats adaksbullet for u
|
| Re: by Nobody: 2:19pm On Sep 02, 2016*. Modified: 3:34am On May 07, 2017 |
| Re: by demzylahot(m): 6:27pm On Sep 02, 2016 |
iLegend:your machine pass dangote truck o |
| Re: by larabae13(f): 6:46pm On Sep 02, 2016 |
iLegend:tell dat to your bae up dia ![]() |
| Re: by Nobody: 6:48pm On Sep 02, 2016 |
[color=#F3F781]what? [/color] |
| Re: by larabae13(f): 7:18pm On Sep 02, 2016 |
Charles4075:shey u no see sey na crush d gal get for ilegend dat is if she is a girl....she like the attention dat shez getting frm ilegend She dey do notice me |
| Re: by Nobody: 8:58pm On Sep 02, 2016*. Modified: 3:34am On May 07, 2017 |
| Re: by Nobody: 9:04pm On Sep 02, 2016*. Modified: 3:36am On May 07, 2017 |
| Re: by demzylahot(m): 9:37pm On Sep 02, 2016 |
iLegend:she will need it for the next planting season |
• • I Will Never Call This Girl Again, I Have Deleted Her Digits.... • 2 • 3 • 4
This Guy Posted After Sex Selfie On Fb (unclad) • My Outburst To My Extremely Beautiful 'fiancee'; Now She Wants Out! • Nairalanders... Ever Been Caught Or Caught People Having Sex? Tell Your Story

anyways jez keep ya cool nd keep giving the haters what they hate best I.e ignore dem 