Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister (5482 Views)
| Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by coolestchris(op): 6:57pm On Jan 05, 2017 |
Abeg you Don old |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by Divay22(f): 6:59pm On Jan 05, 2017 |
He is coming |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by coolestchris(op): 6:59pm On Jan 05, 2017 |
Divay22:I don talk my mind |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by firstking01(m): 7:02pm On Jan 05, 2017 |
What's your murrafvcking business, na your type dey carry their sister sell for any amount, ebot ikot. |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by coolestchris(op): 7:05pm On Jan 05, 2017 |
firstking01:
|
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by naijamakossa(m): 7:07pm On Jan 05, 2017 |
op
|
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by coolestchris(op): 7:08pm On Jan 05, 2017 |
naijamakossa:see this pikin
|
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by naijamakossa(m): 7:12pm On Jan 05, 2017 |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by coolestchris(op): 7:15pm On Jan 05, 2017 |
|
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by Splinz(m): 7:30pm On Jan 05, 2017 |
firstking01:Ikpa, abadie na? |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by firstking01(m): 7:32pm On Jan 05, 2017 |
Splinz:Ami nda nda ke isong....afo nkoh?? |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by zarakay(f): 7:36pm On Jan 05, 2017 |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by firstking01(m): 7:38pm On Jan 05, 2017 |
zarakay:Hehehehe, you go fear fear, btw is that your hair on your dp ? |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by zarakay(f): 7:43pm On Jan 05, 2017 |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by firstking01(m): 7:47pm On Jan 05, 2017 |
zarakay:Wow, nothing moves me in a woman like full grown thick black hair, esp when it engulfs my nostrils with those natural smell...babe you garrit ![]() |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by DEIFIED(m): 7:52pm On Jan 05, 2017 |
Op take am there......
|
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by coolestchris(op): 8:01pm On Jan 05, 2017 |
DEIFIED:who be that, e resemble ireneony new boyfriend |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by Goroz: 8:04pm On Jan 05, 2017 |
If she ain't an atheist then fogerrit |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by coolestchris(op): 8:06pm On Jan 05, 2017 |
Goroz:u be seun brother |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by Goroz: 8:10pm On Jan 05, 2017 |
coolestchris:Trust me, na me and the nigga go gather come pay the bride price ![]() |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by coolestchris(op): 8:11pm On Jan 05, 2017 |
Goroz:500k for bride price,
|
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by zarakay(f): 8:18pm On Jan 05, 2017 |
firstking01: ![]() |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by coolestchris(op): 8:19pm On Jan 05, 2017 |
zarakay:show ur face not hair
|
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by Cutezt(m): 8:20pm On Jan 05, 2017 |
Seun Egbegbe Abi Which One? |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by DEIFIED(m): 8:20pm On Jan 05, 2017 |
coolestchris:i nor dey ooh. |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by firstking01(m): 8:23pm On Jan 05, 2017 |
zarakay:Is that a sign that you are inviting me to come get some ? |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by zarakay(f): 8:26pm On Jan 05, 2017 |
coolestchris:I don't wanna show my face Am cool like that. |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by zarakay(f): 8:26pm On Jan 05, 2017 |
firstking01:not at all ![]() |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by firstking01(m): 8:28pm On Jan 05, 2017 |
zarakay:You stingy ghen ![]() |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by coolestchris(op): 8:29pm On Jan 05, 2017 |
DEIFIED:u deh |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by Nobody: 8:31pm On Jan 05, 2017 |
op.. who ur sister epp ![]() |
| Re: Seun Why You Know One Marry,come Marry My Sister by zarakay(f): 8:31pm On Jan 05, 2017 |
firstking01:lolz |
Should I Marry My Boyfriend With This Behaviour? • If You Want A Lady With Pointed Br£ast, Come & Marry Me- Nigerian Lady Says. VID • Female Soldiers Cries Out To Men To Come Marry Them • 2 • 3 • 4
Nairalander Narrates Her Experience Working In A Bar..... • This Lady's Massive Ass Got People Talking • Codedruns Girlfriend: How Would You Respond To This Chat?

?


