What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? - Romance (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? (3366 Views)
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:06pm On May 07, 2017 |
RB007:Yes ooo... I don already book space... but I just hear say dey rob him bank account!! hahaha... |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:10pm On May 07, 2017 |
fernandobush: ![]() ![]() but my papa tey me say bank no dey broke even if dem rob am....shey my papa cun dey lie ![]() |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:12pm On May 07, 2017 |
everton4life:hello can i have your phone number pls ... let me surprise you |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by slimthugchimee2(m): 1:13pm On May 07, 2017 |
Nonsense ![]() |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:14pm On May 07, 2017 |
![]() ![]() |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:15pm On May 07, 2017 |
RB007:No mind the niggur... I just never know wetin to do am sef.... Well, make e no be like say I dey hate on him imaginary riches!! Before him alternates go call us Haters!! |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:16pm On May 07, 2017 |
jeloser:Don't start this bullshit now!! surprise RB007 He needs cash!! |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:17pm On May 07, 2017 |
. |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:17pm On May 07, 2017*. Modified: 3:44pm On May 07, 2017 |
There is one on here who always starts each and every damn post of hers with a smiley - she's always on every damn thread and rarely ever makes any sense. I can't say I hate her tho, but Lord knows her imbecilic behaviour sure does get on my tits. |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by everton4life(m): 1:18pm On May 07, 2017 |
jeloser:bro, I hope I am safe o. 0.8.1.8.2.2.7.8.3.1.0 |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:19pm On May 07, 2017 |
fernandobush:i swear laff wan kill me for hia ![]() ![]()
me i be poor boi...who i be? ![]() |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:19pm On May 07, 2017 |
I hae the guys on nl with uncircumsized dicks |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:21pm On May 07, 2017 |
fernandobush:na true oh... i need cash oh biko juss #1500 make I use am carry motor go work this week ;(;( |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:21pm On May 07, 2017 |
RB007:Look at him... I don tell am people to send money too, him don dey call imaginary names like say all of us no dey d same game!! Jeloser... send money to RB007... let's start from there!! |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:22pm On May 07, 2017 |
RB007:jeloser should make it 20k... come on buddy... that guy get money wella. |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:22pm On May 07, 2017 |
fernandobush: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() jeloser biko na only 1500 i need now ![]() |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:22pm On May 07, 2017*. Modified: 1:40pm On May 07, 2017 |
everton4life: |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:23pm On May 07, 2017 |
everton4life:so someone asks you to drop your number, and you just did... lol. Even without asking questions!! I see. |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:23pm On May 07, 2017 |
fernandobush:chai! dat one sef too much when b say my monthly salary na 13,580 ![]() |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by everton4life(m): 1:24pm On May 07, 2017 |
fernandobush:K. |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:24pm On May 07, 2017 |
RB007:wetin be 1500?? You well?? I am talking 20k. Then make him send give oyind17 10k Give papismith 20k. Then we go believe am... lol |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by everton4life(m): 1:25pm On May 07, 2017 |
jeloser:etisalat |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:26pm On May 07, 2017 |
RB007:Lol... I don commot jare... See you later... #Peace. |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:27pm On May 07, 2017 |
fernandobush:make e no b like say i dey collect too much ![]() |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by SirL0neWolf(m): 1:27pm On May 07, 2017 |
fernandobush:Generalbush ain't you |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:27pm On May 07, 2017 |
fernandobush:
#safe boss! |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:27pm On May 07, 2017 |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:31pm On May 07, 2017 |
naso BANK waka öh ![]() |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by everton4life(m): 1:31pm On May 07, 2017 |
jeloser: thanks man. saw the airtime. |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:32pm On May 07, 2017 |
everton4life:Screenshot abeg baba |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:33pm On May 07, 2017 |
everton4life:pls check your sms also .... you should load the rest... server disruption blabla.. |
| Re: What Kind Of People Do You Hate On NAIRALAND? by Nobody: 1:36pm On May 07, 2017 |
![]() ![]() |
What Do You Hate About Your Current Relationship? • Funny Things People Do All In The Name Of Love • Harmless Things People Do That Lead To Illicit Sex • 2 • 3 • 4
Should I Tell My Guy? Am I A Bad Guy? • Should I Fight To Have My Girlfriend Back • Early Humans Did Doggy. Religion And Culture Brought Missionary
drop for two
feminist and asslickers.
thanks man. saw the airtime.