₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,491 members, 8,422,316 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 06:17 AM

Toggle theme

Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceUnizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo (12363 Views)

1 2 3 4 5 Reply (Go Down)

Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by marvin902(m): 2:29pm On May 27, 2017
lefulefu:
haha most of those mad ppl dere na guys wey put their hands inside strong tin way pass dem.anyway be careful on how u waka wit ekp runz girls cos a number of dem dey very diabolical cheesy.
na you won tell me that one..
who talk say na only guys dey run g
grin grin grin
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Doctorfitz: 2:32pm On May 27, 2017
lefulefu:
haha most of those mad ppl dere na guys wey put their hands inside strong tin way pass dem.anyway be careful on how u waka wit ekp runz girls cos a number of dem dey very diabolical cheesy.
Really?
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 2:35pm On May 27, 2017
lefulefu:
hmm u don forget UNILAG cheesy.EKP babes and UNIBEN babes are mother theresa compared to UNILAG babes.
nobi una deh patronize dem..later una go begin deh complain.make we hear something jareh
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 2:41pm On May 27, 2017
marvin902:
na you won tell me that one..
who talk say na only guys dey run g
grin grin grin
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin e get one strong runz babe near my lodge dat time.dis one dey deal wit G boys oo. na sugar daddies she dey follow and na so she dey change phone like pant.one night cult boys jus rob her and from wetin we hear na about 200k dem collect under her mattress plus gold chains.some of those runz babes dem strong oo.
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 2:51pm On May 27, 2017
sekxy:
nobi una deh patronize dem..later una go begin deh complain.make we hear something jareh
i no dey patronise runz girls oo cheesy
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 2:53pm On May 27, 2017
Doctorfitz:
Really?
yes for real cheesy
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by marvin902(m): 2:54pm On May 27, 2017
lefulefu:
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin e get one strong runz babe near my lodge dat time.dis one dey deal wit G boys oo. na sugar daddies she dey follow and na so she dey change phone like pant.one night cult boys jus rob her and from wetin we hear na about 200k dem collect under her mattress plus gold chains.some of those runz babes dem strong oo.
\

if you nor get money none go look you...you must carry dem go GT or sun nice if i dey spell am well self
buh the cult matter done calm down small
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 2:59pm On May 27, 2017
marvin902:
\

if you nor get money none go look you...you must carry dem go GT or sun nice if i dey spell am well self
buh the cult matter done calm down small
yes na sun nice and zonnes too grin grin grin grin grin or the one near market square wey dem dey call joefel...my favourite grin
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Stevengerd(m): 2:59pm On May 27, 2017
vanida6:
u fit slap me cheesy
vanida6. I Mean It
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Doctorfitz: 3:07pm On May 27, 2017
lefulefu:
yes for real cheesy
Which kain diabolism? Dem dey thief kind? cheesy
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by shinarlaura(f): 3:18pm On May 27, 2017
grin grin grin
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 3:37pm On May 27, 2017
Preca:
Not every lady is like that .....Mr
I didnt say all ladies here, I only said *many*

BTW, u are beautiful... Miss.
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 3:37pm On May 27, 2017
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by shinarlaura(f): 3:39pm On May 27, 2017
SorftWerk:
hi
Hello..

How have u been?
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 3:40pm On May 27, 2017
shinarlaura:
Hello..

How have u been?
been good dear, not the best week tho...

How's ur side?
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by shinarlaura(f): 3:44pm On May 27, 2017
SorftWerk:
been good dear, not the best week tho...

How's ur side?
Hope this coming week will be good.

I ve been doing good.

How s Naija
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by marvin902(m): 3:46pm On May 27, 2017
lefulefu:
yes na sun nice and zonnes too grin grin grin grin grin or the one near market square wey dem dey call joefel...my favourite grin
you forget say na joefel na get GT but na sun nice na be no 1 their chicken na die
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 3:47pm On May 27, 2017
shinarlaura:
Hope this coming week will be good.

I ve been doing good.

How s Naija
naija is cool, I do hope the coming week gets better but I'm looking forward to the ending of today.

How's Cameroon?
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Fourwinds: 3:51pm On May 27, 2017
hmmmmm...
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by shinarlaura(f): 3:57pm On May 27, 2017
SorftWerk:
naija is cool, I do hope the coming week gets better but I'm looking forward to the ending of today.

How's Cameroon?
We re just there. Hoping for the best and praying everything falls in place.

Contrary to ur week which was not all that good, mine was really cool. smiley
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 4:17pm On May 27, 2017
shinarlaura:
We re just there. Hoping for the best and praying everything falls in place.

Contrary to ur week which was not all that good, mine was really cool. smiley
that's great dear, keep shining okay... kiss
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by shinarlaura(f): 4:22pm On May 27, 2017
SorftWerk:
that's great dear, keep shining okay... kiss
Okay. Thank u..

Have a nice day wink
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by gauntlet: 4:41pm On May 27, 2017
SorftWerk:
that's great dear, keep shining okay... kiss
you've adjusted your method huh, no more "I want to fvck that your fat ass" grin
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by kalushaiyke(m): 4:57pm On May 27, 2017
marvin902:
hahahaha..buh i think this post will fit uniben and ekp girls..
olosho republic grin grin grin
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 5:00pm On May 27, 2017
grin
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 5:23pm On May 27, 2017
gauntlet:
you've adjusted your method huh, no more "I want to fvck that your fat ass" grin
...SoftWerk srry oo but i couldnt help it grin

Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 5:23pm On May 27, 2017
lefulefu:
i no dey patronise runz girls oo cheesy
lol
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by gauntlet: 5:26pm On May 27, 2017
lefulefu:
...Sorftwerk srry oo but i couldnt help it grin
fixed grin

Shinarlaura grin
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 5:28pm On May 27, 2017
gauntlet:
you've adjusted your method huh, no more "I want to fvck that your fat ass" grin
lol...seem u been stalking angry

Bad guy. I don repent sha... grin
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by gauntlet: 5:28pm On May 27, 2017
shinarlaura:
Okay. Thank u..

Have a nice day wink
homeboiy see what you caused grin
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 5:29pm On May 27, 2017
Doctorfitz:
Which kain diabolism? Dem dey thief kind? cheesy
d type wey dem dey take catch men mugu grin grin grin grin grin.well make i no too talk make i no too cast dem ekp runz babes for here.u know say my pix dey my profile.any of dem fit dey here dey read our comments.no want anyone to plan sumptin 4 me ooo cheesy.
Re: Unizik Girls, This Is For You. True Or False - Photo by Nobody: 5:30pm On May 27, 2017
lefulefu:
...SoftWerk srry oo but i couldnt help it grin
lol...I don repent, its the new me bro...
1 2 3 4 5 Reply

Naija babes Are stronger than guys even in their almighty beds . ..true or falsewhat's with Nigerian girls & this mentality? including my girlfriend!Ladies, Try Not To Burn Bridges Behind You... TRUE STORY!234

Must Read Romance Story : S*x Addicted Couple Of (18+) Episode 1Hot Black Slay Queen Exposed Massive Backside On Social MediaWhy Are Secondary School Girls So Sexually Active?